Oriadehammed's Posts
Nairaland Forum › Oriadehammed's Profile › Oriadehammed's Posts
1 (of 1 pages)
u don try |
no more boko haram,now is hardmen what are they killing for?are they nigeria,niger,or what? We call them fulani bororo i believe they are not from nigeria |
let me think about it am coming |
i pass through d event dis morning over 50 mopol and police outside d event,good one for Lagos state commisioner of police for d job welldone,no pribe i like u |
president of importing rice,turkey,apple......with preservation chemical dat make us to die young,which year u want start exporting ur own nigeria wake up enough is enough,buhari for another 4years whelther u like it or not. |
D infomation reach me now say dem don kill ikorodu dpo,everywhere dey silent including ogijo,odogunyan,odonla tinubu estate road in odonla,odo kekere,agodo etc |
WhatApp I want to sell my bold 5 #3,000 |
This not BRT it's Ambode motor all the same still government bad country make this sad incident happen,God will help us. |
Chai,nawa ooo!there is God oooo.... |
So people wey no receive d text should not bother to go b dat abi,pls I want to know |
Dis mr president is after d future of our children cos if we continue like d way nigeria b before dat mean d future of our children is in danger,truely things are so very difficult but my prayer is when nigerian start enjoy God let me still alive and peoples that wil pray for dis mr presido for success in nigeria,God bless NIGERiA
|
Gud news,we will wait and see d acheivement of dis subsidy,God bless Nigeria,God will bless me in dis Buhari regime(AMEN) |
RIP God pls don't let our own fast,let us old in good health and wealth. |
Next season will b ok dan dis take heart,champions league ticket don spoil nawa ooo |
9c game for liverpool but I see second half as tough game for liverpool my prediction is goal -goal |
Kalakuta republic nawa o,to me is not ordinary!
|
Let's wait and see,strike today proceed tomorrow at d end of d day #120 per ltr,nigeria wil beta God bless Nigeria,God bless my family. |
1 (of 1 pages)