Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Osense1: 9:43pm On Jun 04, 2021 |
yungchop: Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey..
I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija Qatar hard die |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Osense1: 9:43pm On Jun 04, 2021 |
yungchop: Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha..
Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly.
But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg. I get agent 4 UK and sweden |
Business › Re: 20ft Empty Containers Needed In Abuja by Osense1: 8:57am On May 26, 2021 |
|
Business › Re: #2.5 Million: Will You Invest Here Or Travel Abroad For Greener Pastures? by Osense1: 8:56am On May 26, 2021 |
[quote author=uthlaw post=99333216]hwf, tell me more please
But that 2.5million cant take u to canada sef. Abi u dey plan on traveling to seychelles ? Asin eh with a yr working permit wear u will driver fucklift or kalmar |
Business › Re: #2.5 Million: Will You Invest Here Or Travel Abroad For Greener Pastures? by Osense1: 7:37pm On Feb 22, 2021 |
englishmart: So like which country would you like to visit? uk birmingham with 700k thou will give u work 5pounds per hr |
Phones › Infinix S5 For Sale by Osense1(op): 9:58pm On May 27, 2020 |
Infinix s5 for sale just 3 weeks old location Lagos 07036511058
|
Celebrities › Re: E-money Looks Dapper In Blue Suit - Photos by Osense1: 8:55am On May 22, 2020 |
JasonScoolari: Please I want to ask, what is the major occupation of this E-money? clearing and forwarding into importation |
|
|
Phones › Re: Iphone 8 Plus 64 Gig For Sale by Osense1(op): 1:59pm On Apr 06, 2020 |
|
Politics › Re: This Online Business Will Make You 5000naira Daily by Osense1: 2:16am On Apr 01, 2020 |
07036511058 |
|
Politics › Re: Peter Obi Blasts Nigerian Leaders, And Politicians Lavish Lifestyle by Osense1: 9:15pm On Mar 25, 2020 |
Ok |
Politics › Re: Kallamu Musa-Dikwa: 3 Northern Governors Created Boko Haram by Osense1: 8:01am On Mar 02, 2020 |
tsephanyah: Fake news very correct I was born In maiduguri, all what he said was correct |
Sports › Re: 29/02. Very Good Free Predictions by Osense1: 7:31am On Feb 29, 2020 |
The code na bros |
Phones › Re: Iphone 8 Plus 64 Gig For Sale by Osense1(op): 10:01pm On Feb 24, 2020 |
DrSad: whats the price? 130k |
Phones › Iphone 8 Plus 64 Gig For Sale by Osense1(op): 3:32pm On Feb 24, 2020 |
A month old iPhone 8 Plus For Sale
|
Sports › Re: Chelsea VS Tottenham Hotspur Drop Your Prdiction And Your Phone Number by Osense1: 12:12am On Feb 22, 2020 |
Chelsea 1-0 Tottenham 07036511058 |
|
Phones › Re: Iphone X And Iphone 8plus Which Is The Better Buy ?? by Osense1(op): 11:07pm On Feb 13, 2020 |
ityP: iPhone x has everything and more that iPhone 8 plus has. And they're almost same price. Go for the X comfortably thank you |
Phones › Iphone X And Iphone 8plus Which Is The Better Buy ?? by Osense1(op): 1:29am On Feb 13, 2020 |
iPhone X and iPhone 8 Plus which is the better buy |
Sports › Re: Original Football Boot by Osense1(op): 12:29am On Jan 24, 2020 |
Gideoniteprime4: i beg where can i find this fucking boot Lagos Island mandalas 07036511058 chat me up |
|
Sports › Original Football Boot by Osense1(op): 6:35pm On Dec 19, 2019 |
Please where can I find original mercurial football boot in Lagos  |