Osisu's Posts
Nairaland Forum › Osisu's Profile › Osisu's Posts
1 (of 1 pages)
Pls add me on WhatsApp 08033595688 |
Add me +2348033595688 |
Add me 332223A0 |
I sit down dey watch, make I see how Thursday go b like |
Come you this "Toaskarity" of a boy ur head no correct ooh. U stupid Anambra boy so, na ur papa family house for dat ur village for Anambra dem go use atomic bomb on. Fellow nairalanders, make una see dis yeye lizard wen dem smuggle enter America now e dey think say e b alligator. Cos e dey outside d continent, e wan kill every other person. Na people like una dey forget their heritage cos dem no dey there again. http://www.naijapals.com/?L=users.profile&id=499820
|
Weda dem introduce N5000 note or not dat one no concern me, my problem wit d whole issue and which everyone is not talking about, is the changing of N5, N10 and N20 notes to coin. Let's face it, dat is d real issue here. We, Nigerians as a people don't have d culture of going around wit coins in our pocket, dat is where d inflation problem would come from, cos let's face it nobody likes walking wit coins in their pocket. So d average market woman would have to increase d cost of her goods so she would not have to deal wit coins. That is d problem, not d introduction of N5000 note, cos let's face it, d note would definitely b made. What we should try and prevent is d changing of N5, N10 and N20 to coins. |
1 (of 1 pages)