Otega717's Posts
Nairaland Forum › Otega717's Profile › Otega717's Posts
1 (of 1 pages)
the law of eye 4 an eye must apply in dis fulani matter now. d land must be diffended againt dis killers |
wat is d meaning of zonbi |
i do not blame him na a very simple word he should have just say is pls buhari lets go back TO PHCN BCUS DIS discos and gencos no get money to run dis business d federal pls takeover now |
o boy if u die now na ur hausa bros dem kill u and ur HQ go replace u one time |
Na so so products abasador them dey get they no dey get UN abasador 4 referigees or 4 poverty aradigation in africa abi dey no qualify |
Please civilian JTF make na take over from d nigerian police una gun pass AK 48 OR 47 IF na police only GOD fit tell watin 4 happen now no good inteligent networt |
Mr governor u a good example of VIP make i respect my office i love u man |
The military are doing well as a result of federal government support,I am very proud of the nigerian army. they should keep it going. |
1 (of 1 pages)