₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,534 members, 8,512,349 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 10:04 AM

Toggle theme

Ouzo1's Posts

Nairaland Forum › Ouzo1's Profile › Ouzo1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 100 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 4:20pm On Apr 06, 2024
Amigoss:
Lol,It is like telling the fela family to love the military,Na where dem dey always miss am be that thinking we are pdp-lite or supported PDP in 2019,we were mostly neutrals,never cared about politics but what happened in 2020 is a scar for life and we will always show up in the hatred of that party and hate till we die,maybe till PDP and labour do something worse......
U remember dey promises wey APC carry come 2014? Shishi for that list Dem no do...

U promise change but na Shege u bring,When I complain e dey tortori u.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 4:11pm On Apr 06, 2024
obainojazz:
grin Has turned it to Obi issue…. Like 8 years of the previous administration dictatorship won’t make any reasonable person hate the party.
Na Obi turn nw before na Goodluck...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 3:39pm On Apr 06, 2024
Amigoss:
Was cool with their shitttt till that endsars massacre, twitter ban was the height of it all,then the gaslighting...oh my shocked
As in ba....Tijani up there think say na Pdp vs Apc.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 3:33pm On Apr 06, 2024
obainojazz:
Me too… They brought the worse type of politics with them.
We saw men in suit directing agberos to beat up peaceful protesters…. grin
Naija na cruise
Na dey yeye party come finally divide dey small unity we been dey manage.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 3:32pm On Apr 06, 2024
iamoyindamola:
Una no hate this evil party pass me sha
I no mind mortgage my life make e no ever better for that party o.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 3:31pm On Apr 06, 2024
Amigoss:
No,I nor think you hate them reach me oooo....I hate that party dieeee with my soul.
Na back of line u dey for dis hatred o.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 2:04pm On Apr 06, 2024
I no sure say person hate APC pass me o, from dey anus of my heart I hate that party and everything wey e represent.
Food › Re: N1400 Well Spent. by ouzo1(m): 9:33pm On Apr 05, 2024
Wetin be the source of ur wealth? U must explain o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:47pm On Apr 05, 2024
BlueRayDick:
No Chelsea Jersey wey dem do wey criminal never wear ; Samsung o, Yokohama tyres o, and even 3. Before this year runs we fit don see person wey dem go arrest with this new jersey grin
Bro I nearly laugh enter gutter o grin grin grin..
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 3:59pm On Apr 05, 2024
For example.

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 1:45pm On Apr 05, 2024
Dem say Senior Man launder money too...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 11:12am On Apr 05, 2024
Spy360:
Shege was initially programmed for Obidients alone.

BATists never saw this coming.

APC propagandist will soon come up with...

Real Renewed Hope 2031
My brother dis Shege must touch everybody...e be like Adam and eve curse.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 10:47am On Apr 05, 2024
.

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 9:04am On Apr 05, 2024
Ellexy:
How it's going...
I wan enroll for dey Tinubu school of politics now....I like wetin I dey see. grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 9:31am On Apr 04, 2024
iamoyindamola:
Portable fit bribe some brotherhood in male prison to mend our sisterhood face grin grin
I trust my artiste for that one die..... Portable Ft Verydarkman
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 9:21am On Apr 04, 2024
iamoyindamola:
Why
The inmates should sue efcc then
I just tire for Efcc, I dey wait to see and hear reactions from concerned citizens cus me I no send senior man matter.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 9:11am On Apr 04, 2024
iamoyindamola:
Which cell they wan put this idiot now grin grin

https://www.nairaland.com/8050863/efcc-arrests-bobrisky-naira-abuse

They should release his mugshots
Na Female cell Dem put senior man o.. grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 1:08pm On Mar 22, 2024
BlueRayDick:
I've watched to episode 4 and I'm finally tired. I give up
I dey episode 8 right now...I later start to like am.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 12:50pm On Mar 22, 2024
BlueRayDick:
Iamoyindamola abeg which series dey ground?

I'm stuck on episode 4 of The Gentleman, Not really feeling the series like I've seen it hyped. It just doesn't seem like serious show. I don't even know how to describe how I feel about the show.
Strong mind watch am,u go soon start to feel am...na so e do me too
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 12:22pm On Mar 18, 2024
Incognito9:
Tinubu will handle economy

Shettima will handle security


wink
Now na economy dey handle Master strategist While security wan kill Shettima with choke hold.

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 10:39am On Mar 14, 2024
BlueRayDick:
A lot of those financial advise our parents passed down to us are now outdated; that's just the truth. Anybody that choose to stick by them will end up not enjoying life and still unable to achieve what some of those parents achieved in their time due to the fact that time and tide has changed
Gbam.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 11:10pm On Mar 13, 2024
Technocrats don turn to thieves.

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 9:24am On Mar 11, 2024
I pray make person or group of persons no come give me dis kind sleepless night wey some people dey pass through o.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 8:40am On Mar 11, 2024
BlueRayDick:
He won't remove him cos na rubber stamp senate president. Anything wey Tinubu want him to sign, he will sign it provided there is something in it for him.
Na why to support Tinubu no follow at all....paddy paddy Government but you want Nigerians to endure. Make God give us strength to bear this loss for the remaining tenure.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 8:32am On Mar 11, 2024
BlueRayDick:
Tinubu cannot do anything Akpabio.

1. Akpabio na senator and na him constituency people vote for such corrupt individual without any single empathy to represent them at the national assembly

2. Na Tinubu support Akpabio to become the senate president after Akpabio step down for him at the APC presidential primary
Make him find way remove am senate president,na wetin I mean be that..dat Man na embarrassment if a embarrassment na person.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 7:55am On Mar 11, 2024
If Tinubu really serious to help Nigeria make him carry cutlass pursue all him cabinet members... Starting with that yeye Akpabio.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:35pm On Mar 09, 2024
seankafor:
as you don forgive them, e no still mean say make Dem no lock you up again fir doing nothing..

As you dey preach love, e no mean say make Dem no reply you with hate..
Bro think positively na...I be Governor neighbor nw, we dey play badminton together.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:33pm On Mar 09, 2024
GloriousGbola:
2 years! I'm sorry man. That's fked up.
No worry Baba...I came out stronger..one guy for dis thread na my neighbor for lobi quarters dat year bt him no know.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:30pm On Mar 09, 2024
seankafor:
make I ask you

Those particular police guys wey do you those things, if tomorrow, table turn and they re at your mercy, what will you do to them? I mean those guys wey lock you up for doing nothing
Baba I serve 2yrs innocently o bt I don forgive Dem...I am in a better place nw...na love I dey preach nt hate my brother... embrace love and watch ur life grow better.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:23pm On Mar 09, 2024
seankafor:
na cos say u never experience police brutality before..

I no mean extortion oo, I mean brutality..

If you dey stand, watch your fellow rain you slaps and blows, without you doing anything because dey re armed, then you go know wetin I mean .
Bro I was locked up for a crime I didn't commit in 2007 in Benue,I still have dey scars...bt e no mean cuz We still get better men for force.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:16pm On Mar 09, 2024
raumdeuter:
They are people's family, sons fathers and brothers . They are putting their life on line to protect us

Like 25yrs ago one bros for area after OND he no get job and went to join police, within 6months dem deploy am to border and smugglers don take bullet shatter his leg. At late 20s For rest of his life don useless
So many stories like that...it's unfortunate,Naija na one kind country bt I don't wish bad on anybody cuz We are hustlers...I just want my country to best it can be.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 6:08pm On Mar 09, 2024
seankafor:
Anyone protesting the killing of these bastards in uniform supposed to be shot dead angry
Bro dat talk no follow abeg, popo dey Bleep up steadily o bt e no mean so we go wish Dem bad na....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 100 pages)