Jokes Etc › Re: Ten Utterly Insane Human Record (pictures...) by overthrow(m): 8:56am On Sep 17, 2014 |
Dharniel: 10. THE GUY WHO NEVER SMILES
|
Jokes Etc › Re: My First Lady by overthrow(m): 8:52am On Sep 17, 2014 |
Bevy12: Just because she speaks bad english doesnt mean you guys should make fun of her. I know what she says is funny but just try not to laugh.
|
Jokes Etc › Re: My China Phone For Sale! Who Go Buy? by overthrow(m): 8:41am On Sep 17, 2014 |
taurus21: My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!!
1. E go full after 3 minutes of charging.
2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc.
3. I fit write Text message with a toothpick sef.
4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc.
5. When aeroplane pass e go record"One missed Call".
6. When a big car horn; e go show"Charger connected"
7. When Chinese man pass e go show:"One Bluetooth device found"
8. When fine lady waka pass, e go show "WiFi On"
9. When ugly lady waka pass, e go show, "Virus detected" Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say "No contact found" Ha baaaaaaa!
|
Politics › Re: Defence Headquarter Declares Airforce Alpha Jet Missing by overthrow(m): 8:41pm On Sep 14, 2014 |
korel9: This one is worster than #bringbackourgirls
|