NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:57am On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Erisegun, King Phillip, Nakarey, Tolustx and the rest sef no go register!  Loooolz* make we dey wait then. Me no get wahala for that one |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:56am On Mar 03, 2015 |
pretty3: You see your life. After u don para finish, na now God sorry for you come open ur eyes to see well. Go and register jor, come give details. EMMAUEL Hahaha. Lol. Owliver dear, no mind me o. ahan na baby. If everybody change am for me you sef go follow?  iz not good oooh. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:55am On Mar 03, 2015 |
You will not be missed  #ToWhomItMayConcern |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:53am On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Me sef no dey register!  Eeerrr make we dey look each other na  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:53am On Mar 03, 2015 |
xray2: Wetin be skushi? You don smoke wet weed again smh Looolz* I no go tell you. Go ask men for igboro  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:51am On Mar 03, 2015 |
opomulerobanga: Nah,record not found oooh this is another level entirely. As sodiq advised. Go school sharply |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:49am On Mar 03, 2015 |
sodiqyinka: Lmao... See what pressure can cause. Oya 'Emmauel' go n register Congrats buddy. Cheers looolz* no be pressure oh. Na where I write am put I omit one number... Praise master Jesus. Thanks sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:47am On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Sharrap you and goan register!  ok I no do again. Come jog me na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:46am On Mar 03, 2015 |
horlibee: mind u... I wasn't tackling u just saying small seriousness wnt hurt.duh  mind u... I wasn't tackling u just saying small seriousness wnt hurt.duh hahahaha make I no talk. Carry go I dey enjoy you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:45am On Mar 03, 2015 |
xray2: Speak for yourself brother. I'm not mad. ok then. You get skushi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:44am On Mar 03, 2015 |
Oga sodiqyinka sorry say I dey appear anyhow for ur mention oooh... I was about leaving for school now but guess what  I just discovered I was the one wrong about the "wrong Jamb number" its actually correct I just confirmed from the print out I had during last registration... The only issue I got now is the "EMMAUEL" Loooolz* choi*..... Make I go do registration. Smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:40am On Mar 03, 2015 |
Girl wey dey tackle us don join us dey mad hahahahahahahaha  I don laff tire |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:34am On Mar 03, 2015 |
opomulerobanga: Mr sodiq, pls dere is an error in d jamb number my school sent Nysc,pls can it still b changed ? Pls kindly help me out,I just find out today DAT dey made d error (real jamb no: 72335431HA) but your name appeared on the senate list abi? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:27am On Mar 03, 2015 |
sodiqyinka: There is no way the system reads the wrong one during registration. Put the correct JAMB reg n proceed sir. Cheers thanks sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:18am On Mar 03, 2015 |
sodiqyinka: Go to the DSA in your school. They have been notified since last Thursday. And the correction list must be returned today! Cheers does it mean we can't change reg number during registration? I got error in mine as well. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:14am On Mar 03, 2015 |
horlibee: I didn't mention ur name so u taking it to extreme shows dah it's either u dnt a gud manner of handling a situation or u dnt knw ow to mind ur biz. and in fact... dis is nt a situation K  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:14am On Mar 03, 2015 |
richybanky: I dey follow hin post, cus me sef wan buy land for Dexcy and d Estellar  looolz* this guy nawa for you oooh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:13am On Mar 03, 2015 |
richybanky: D lady sef don take am personal not knowing say na play play we dey do for here no mind her. Abeg make we leave her matter jare my brother  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:12am On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:11am On Mar 03, 2015 |
richybanky: D guy na cheat code.. I wan knw how he go do am today cus me sef dey follow everything wey he dey do watin you wan do? Abeg tell me oooh. I gash buy land for me and pretty*  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:09am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Which Tolu u dey talk? U mean tolustx? yes na  hahaha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:08am On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Ouch!!!
1. Talk to a lady with respect at first!
2. Mess her up if she messes up again!
#GoonsAndGoonesses No lady should talk anyhow if she doesn't want to be replied anyhow...  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:06am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Bro, take it easy on dat lady abeg.. Na lady u attacked like dis *picks race* looolz* done sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:05am On Mar 03, 2015 |
horlibee: I wnt b surprise if u call ursef werey....Cos datz d way u talk to ur sis and gf if u av one K |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:59am On Mar 03, 2015 |
horlibee:
U pple shud suggest a solution to those having prob finding dier name on d database now....d only tin on some pples mind is ow dey are goin to make page 600. E remain small I for call you werey... While we answer people's questions here we also "catch fun".. Deal with it if you can't then you know ur way to NYSC head quarter.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:54am On Mar 03, 2015 |
richybanky: If nepa or network fuc.k u up nko na only tolu fit f^ck me up  light sure today |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:39am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Burst ontop wetin? U sabi how many guys wey go don tell her how beautiful she is hmmm you have a point though  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:37am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Pesin fit miss am ooo wit d way guys keep posting miss ko mississipi ni... Na my phone be my best friend these days... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:36am On Mar 03, 2015 |
shakol91: alright thanks. I will go to my school and check but I'm far from school now and I need to check. Pls sodiqyinka help me. JAMB REG NO: 92451003GB I feel you brother. I think that's what needs be done... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35am On Mar 03, 2015 |
richybanky: U sef knw say d babe too fine.. Am always carried away whenever I see beautiful ladies  looolz* there's no such things as too fine... She fine but abeg no let her head burst o I no fit pick pesin skull |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:33am On Mar 03, 2015 |
richybanky: Bro I just dey see new new Monikers  I no wan know how dem wan fast reach I must dey that page sha  I dey watch... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:30am On Mar 03, 2015 |
|