NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:25pm On Mar 02, 2015 |
pinkiepetite: lol na so na see as pp dey view am rili surprised at the number of peeps walahi... Dem dey hide since |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:23pm On Mar 02, 2015 |
prissyluv: I never see my name. ehya sorry about that. Sodiq said those people who got this issue should chill... Besides, recheck again and input ur matric number in different style. Just try it |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:21pm On Mar 02, 2015 |
Elnino4ladies: I don see my name Godwin..*singin happy by pharell william* congrats brother. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:20pm On Mar 02, 2015 |
Nakarey: Omo see full house oo...LOL Anxiety wan kill some people...make una calm down oo make person no go faint..we no get first aid for here.. Cc: Richybanky Babatawa Owliver Doublezero7 Erisegun Inkyillusion Sparklered et al
Hope una don see una name sha yes oooh. Your boy don see hin own. Hope you saw yours. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:18pm On Mar 02, 2015 |
prissyluv: Wait ooooo. Is that I am not going for service or what? why you ask such question? |
Travel › Re: Gradually, Calabar Port Comes Alive Again by Owliver(m): 2:17pm On Mar 02, 2015 |
alaoeri: When will the first ship berth there? hater*  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:14pm On Mar 02, 2015 |
kingjosephat: Please e-fam, after confirming ur name on the senate list what's next? begin buy while shirt and shoe and nikka  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:13pm On Mar 02, 2015 |
pinkiepetite: thread go reach like page 550 today o. see ooo ahan* na you go push am reach there abi  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:11pm On Mar 02, 2015 |
Meanwhile, I think i saw federal college of "MUBI"... LOLz* is that not the town around Niger/Nigeria border where boko haram have occupied for a long time ni  Hmm
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:33pm On Mar 02, 2015 |
Hopez456: I am just hoping one will be able to do the correction during the online reg. me2 sha... Let's wait and see |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:53pm On Mar 02, 2015 |
sleekyonyx: Thanx dear, hv u checked urs? yes its there but its got errors sha... My heart dey beat fast now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:49pm On Mar 02, 2015 |
tolustx: She say she don check d senate list alredy say she wan register now, wetin be d link for registration. hmmm ok ok ese sir |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:43pm On Mar 02, 2015 |
Hopez456: Na so They replied me. just confused. I found out that they used another guys jamb no as mine . yet to contact to guy if mine is used for him. mine was just an additional number added to my reg number and also omission in my name.... watin consign school for the matter now ehn... Well, make we dey watch  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:36pm On Mar 02, 2015 |
**spreads bitter leaf* sits eating Ofio** make I just dey observe. This is like pre-judgement day...  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:32pm On Mar 02, 2015 |
tolustx: Oga, u be egun. U sure say u read dat post well well b4 u type dis reply? lolz* she say she wan check her name na.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:22pm On Mar 02, 2015 |
Hopez456: Thanks. was just curious because I just got a mail from NYSC telling me to contact my school as regards the mistake in my jamb no. contact school ke...  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:21pm On Mar 02, 2015 |
adexbash: pls house which link will i use to register have seing my name on senate approved list by nysc portal.nysc.org.ng/nysc1/VerifySenateLists |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:09pm On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:04pm On Mar 02, 2015 |
gerrisson: How UNN wan carry last for this king thing naa. Na we be the first indigenous university in Nigeria! I have checked my own more than 30times. eeeeerr... Wait na
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:02pm On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:53am On Mar 02, 2015 |
Luchiana1: Simple answers to d consistent questions: *if ur name is not on d page- By Gods grace wait till evening, *if ur details are wrong- During d online registration u would correct it * If u see matric not in use-means u hv graduated *u need d link to check if ur name was sent to nysc- ds is it http://portal.nysc.org.ng/nysc1/VerifySenateLists *if u are nervous, tense or worried- calm down, evrytin will be just fine Ok thanks a lot... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:51am On Mar 02, 2015 |
agalamanyi: lol make fear no catch UNN,if UNN no go,others no go go. gongola ni  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:49am On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:46am On Mar 02, 2015 |
mayorsweet: B29 Oliver,u don dey kolo! lolz* give it a try |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:45am On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:44am On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:36am On Mar 02, 2015 |
tolustx: Smh. U no even sure. U com dey form fearless. Oga go park jor. Till u gather enuf live.
Abeg, who go come join me make we do suwe. Or tenten. sorry sir  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:33am On Mar 02, 2015 |
Luchiana1 pls give me the link to the page I can't find it... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:29am On Mar 02, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:27am On Mar 02, 2015 |
Luchiana1: ifa hear, dt one no dey pple mind na..na to check if dem dey go wit ds batch n online regi tinz looolz* true sha... I just tire meehn  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:26am On Mar 02, 2015 |
Choi* dan don help me check but son of man need to check himself again oooo... My belle don begin turn me like say I wan chit for body... Am so anxious  damn!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:21am On Mar 02, 2015 |
tolustx: Bros, abeg cut small 4 me make I chop wit u jare.
*u knw say dos efinwe for class, esp for secondary school, afta dem don jack well well, dem go com dey disturb dos ones wey jst dey jack inside class. Abeg make we contunu to dey derail dis thread jor. Una still get 33 more days to be serious.* Loooolz* bad guy. Abeg even me sef my heart dey beat like Drake earphone  |