Owomic's Posts
Nairaland Forum › Owomic's Profile › Owomic's Posts
1 (of 1 pages)
Ur accountwasnt deactivated but a restriction was placed on it bcoz u opened a tier 1 account. Find someone who has any of the I'd card u were asked to bring attach it to ur application for upgradeof account provided d person also have an acct with access if all these are in place they will upgrade the account and u can then remove ur money. Remember to av ur bvn lined to d acct else ..... |
;Dthis guy funny o say em look like usher!!! Abeg makee dem wake am. Up from sleep make e take en tablets as e dn dey high again |
I never c my name for coke. O abi na bcoz I no Support buhari? Abeg who get coke with. Michael name on it make he show case am |
I no fit shout, op find d key urself |
All I will say is I've it a chance not a trial, start something n dnt let ppl c u as jobless. When I got my 1st job it was less than 20k but yet I persevere n today am smiling big. Take d job n pray for better doors to be opened. Wish u all d best |
Bros na dollar u call like dt, abeg feed us with. Better info I no feel dis package for dt amount |
This naija need serious prayer coz dis contraact work is like slavery compare to what d real staff of dt organization ear,, you u d main wrk but go home with penny while they do less wrk n are. Crowned with great reward. Anyhow man shall survive. Still will b greatful for d job @ least these class. Of ppl r no more jobless |
1 (of 1 pages)
;Dthis guy funny o say em look like usher!!! Abeg makee dem wake am. Up from sleep make e take en tablets as e dn dey high again
I no feel dis package for dt amount