Oyizami's Posts
Nairaland Forum › Oyizami's Profile › Oyizami's Posts
Tubabie No mind pinklady na ebira she be if not she no supose understand wetin i talk for my lang. ok i understand na cafe gal u be pinklady and u tubabie i just dey play with you now. okun o! |
Agbani use to be pretier, all the way agbani come wht may. |
Tivs are from Benue( u no do geography for skl) and jos say ina kwna for good morning and tubabie na kebba u be shei no wonder u get 2 BB for ur name. ![]() Temi where u dey stay for kano i go bring my cloth cm(me ye ke hm o) ![]() Pinklady na which job u too dey do na tailor too like temi abi na wetin u dey do. ![]() I like this Ify gal no wori just dey chop iya and ipapara u go sabi speak my language. ![]() |
Okocha's wife is pretier. |
AkinGal U need serious lecture walahi because u are not staying wth them and u only stayed wth them for sometime.muslims are very nice and i will always like them so am not against muslims infact my dad is one and stl a muslim. But hausa own don too mush jo! |
Sometimes it happens unexpectedly(unplanned) while sometimes na ordinary longer throat. |
Abeg na lie be all this gist na one person dey that picture,their names sound fake. |
@Poster I think this is very unfair to these set of disable people i mean its like u are mocking the wuk of God thats not fair atall. |
@Everybody Hello why is this ELECTRA having just a post no replies and nothing more. i supect fault play. |
@Ejike This are the kind of mothers that spoil their children,can u imagine the gal ran from skl and all the mother could do is pet her with all sorts of yoruba names. @Pat Dont wori skl is not too important what is important is online dating wth those jobless boyfriend of yours. @Temi Are u indirectly flirting wth ejike i tot pat was your last certificate of ![]() ? ![]() |
That question i supose is directed to ur so called daughter. |
And wht are ur type pls madam drop out. |
Sex now whatelse. ![]() |
pinky lady:she go carry the food go give am wherever him dey. ![]() |
Hi everybody,and thatnk u for accepting me into the family, Temi abeg i get sm cloths to sew i hup u no go mind, Ify na adoma u be abi na mumo mumo u dey do here, Pinklady which brodas you they ask for this one that strictly woman affairs, Temi wetin good afternoon abi na only good moring u sabi. |
Who is Jobless,me or u? Because u leave you bank wuk come dey gossip for NL and me wey gegele they hang out. and u pat u too sml for me u hear,na ur mama temi i get her tym. |
@pat na who u dey ask that question sef. |
To be Candid nothing. |
hahaha mama and pickin wey no dem selves. ![]() Pat should be happy wth this online dating now. |
@ Everybody in the house You all knw love can be intoxticating! Its making this Fellow do unecessary things like creating this thread. |
I knw u are here again! |
This Pat is always everywhere, U no get wuk? Thank God Ur busy body mama never reach here. Pat dont sound yoruba so just chil out ok. |
This place again! mama and pickin! Na wa for una family. Pa joe g u dey try. |
Hello can be ur friend, And whts wth MOther and Daughter fighting over u! |
amaikama: ![]() |
Thats Unfair! |
May her soul rest in peace. |
My brother this is not NITEL but INEC, And where did u here it from that theres no corruption is private management. The same wth the other guy WAKE-UP! |
and jos say ina kwna for good morning and tubabie na kebba u be shei no wonder u get 2 BB for ur name. 



