Oysdam's Posts
Nairaland Forum › Oysdam's Profile › Oysdam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 29 pages)
BRAINEE123: Hello house: what is my chance to be shortlisted for UI putme with 249 for s/sc Geography. I put UI 4 second choice.AND AM 4RM ELD STATE. O'LEVEL GEO B2; ECO B3 GOVT B3 MATHS C6 AND ENG C6.ur chances are high,start prep 4 pume |
Ma adorable phtemie,u neva check?? |
Taylor184: Wonder y d thread is nt movin??gud mrnin errbody,make all ov una go shursh 2day ome sef just dey wonder o...HAPPY SUNDAY! |
Apology accepted jare..xo hw prep 4 pume abi u still dey wait 4 inspiration lyk bro taylor Messilo: Not that i'm complaining about the score, but i'm pity we that did ppt, sorry if what i have said enrage you my friends,sorry sorry sorry. Attah Ojoma :WOW...i pickd 238 is d fhuckn lottery |
Attah Ojoma :yh..wotz ur ume score?? |
Attah Ojoma :last yr...257 4 merit nd 249 4 locality |
Messilo: How i wish i wrote cbt!!!!!!!!!!!!shut up joor,wetin make we dey talk?? |
Olusanya333: i'm new here guys scored 233 due 2 wrong arrangement of subject answer put in 4 mbbs is there any chance 4 m writing d post utme.tnxsur chances are high..start prep 4 post ume |
emmyeuler1: I really cannot explain why things went d opposite direction..220 for pharmacy?...it will only take God's mercy to get it,considering d high score dat people got dis year..it has shown how deficient i'm academically..i think dis z d end of d road!end of road bawo..Jossy's update has been confirmed by many,all u av 2 do nw is to read for pume..even if pume score no reach 4 pharmacy,u cn still change after pume in UI.its simple jare |
Leystra: Shey you sef don port niam still 4 pharmacy |
Izzyguy: lol ,.pharmacists in da house..we're d 1 ruling this thread oo |
Fynestboi: old nd newk..thks |
. |
@fynestboi,when u did COC the new photocard u printed contain the list of old nd new courses or just lyk d formal one with d changes only?? |
it is WELL wif me...dtz all i knw |
shakur07: Boss abeg let it enter oh .tym is no more awa friend ..afta CBT Na PUME STARAIGHT ..I even hrd funaab has yarn all dia aspirants to check dia website as from june 1st ..so UI own too is around d cornerWOW! that so fast?? Reading starts 4rm 2mao...thks o |
shakur07: Shey gals fit help person brain b4 nih ...na prayer i go dey pray to rebuke demlol,no prob then...nd ehm GUDNYT! |
shakur07: Cee yhu ..me wey be say i dey view ds yr"s admission of a tin as a battle ...na only d strong fit survivetrue talk..me sef knw dt buh book neva start to dey enter body sha |
shakur07: Yhu knw say u don read am finish ..me wey be say distractions during d day fit make person fail if care is nt takenc me c gobe oo,na wia i tell u say i don read am finish...nd am sure dt d distractions in dis ya post mean gals,anyway acc to hesjay..treat them jeje 4 them 2 treat ur brain jeje |
shakur07: Ao i go dey diss ma oga ..i no wan make dem sack me oh ..u score 247 nd u dey call us oga....mayb 4 oda matterz sha |
Taylor184: i jes dey wonder,dz one wey shakur dey jack 4 pume lyk dz..if d guy wan do 1st semesta exam 4 U.I nko#tinkin aloud#abegii help me ask d dude o |
shakur07: Iffa hear too early ))we're diff sha... |
shakur07: Both of yhu..u r ma bossesu dey diss me ni or wetin?? |
Itz_pretzy: @oysdam, 238.aiit..a mark 2 mine sha |
Itz_pretzy: @oysdam, 238. |
Taylor184: no mind d guy jare,na 101/100 d guy wan score...lol,abi nw..TDB is quite 2 early 4 nw |
guys r jacking.... |
shakur07: Good nyt peepz .reading TDB on mai mind *...outta here..**TDB?? wahala dey oo |
Itz_pretzy: @shakur, abeg no dy yne mi o, jz a lil bit scard dazz all.neva knew u're 4 pharmacy o..u're welcome anyway,whatz ur utme score?? |
Evening ma bro shakur07: Evening peepz ... prince CEE: who told u so, cos this will be one of the best good news i will like to hear if only it is valid.....:..............pls God help we ur children.dnt worry,u'll soon hear da news |
Taylor184: i knw na...i no c u on 2go 2dae,hope no qualmsno qualms o,am well. |
Taylor184: i hope U.I reduces it dz yearu neva hear say na everybody(200+) go do pume dis yr?? Gudnyt anyway.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 29 pages)