Oysdam's Posts
Nairaland Forum › Oysdam's Profile › Oysdam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)
buzyguy: 245 dem giv meWOW |
Buzyguy wetin u score na |
Fynestboi: NOPEare u sure? Na elds o |
Taylor184: owk...i go yan sumtin l8r sha...on 2goyan us here na,almost everybody get prob wif jamb result...if u want me to hook wif u on 2go just lyk fb,dnt reply dis post. |
If u've checkd,tell us ur score nd lets knw d way forward jare |
239 larri: Av u checked urs |
Fb just calm down,everytin is gonna b fyn its prayer that can work at dis stage o |
Wait o,av been a lot of pple wif biometric prob,watz wrong wif Jamb cos d tin is nt d fault of d students..am sure Jamb will provide a way out o cos.... |
larri: Av nt yet check it y should i hide it after checking it...i no all will b wellno vex joor |
D statistics jamb released is trash,see as pple dey fail na |
Doctor20002: Help me beg dibu oooooo no biometric confirmation ooooGod will help u IJN,Amen. |
Larri sef run away lobatan |
Larri u nko |
Fyestboi talk joor,na wetin u get |
Bro Olatunji help me delete d post,tanx xoo much |
Someone pls help. |
Whats gonna happen to those wif no biometric verification? Jamb wants to kill me o |
iamjoseph: Na joke o....na so ma brain hot reach.!...i pway olol,tele nko me knw say na joke na |
iamjoseph: I got 301 ....wu bliv me??*ecstasy mood*i bliv u lyk madt o |
Lilly001: FynestBoi....U no temme say u don start scamming......Lol....*just kidding*yh,its beta 2 ignore him..d guy funny gan-an,he came losan kan oru kan nd started pointing acussing fingers mtcheew |
Gud mrng everybody,fb no vex o |
shakur07: Wat do u mean ...hes jobless abimy post settles dt na or ar u a learner?? |
u get tym sha ooh,cnt imagine myself typing a post this xo long Johntosyne: Hmmm...... Gud evening guys, aw was ur day? If i were to open anoda acount nd use diz usaname 'hisbicusbeauty' na shakur go first say hi dear! Which course ar u going for? Can i have ur 2go id? Followed by fynestboi, wey go say lykwise me, u guys sha, na God go hlp una. U guys shud alway try nd double tin b4 ansrin quesn, jst lyk dat guy dat sed he myt nt b shortlist, did u mind askin im y he sed so? Lets b fwendly on diz syt o. Nd to doze say we re derailing frm d topic, shud we live d thread lyk dat without discuzin anyfin? We discusd abt our personal lyf in oda to make d thread lively, since dia is no topic to discuss abt dnt blame us, coz ure al spectators nd nw dat u dnt c anytin to view as usal ure nw blamin, if u guys create anoda thread, i wnt even visit it. I also fink adex is also trying to make d thread lively buh doze who ar ova anxious take it as anoda tin, plz correct dat, if we are to make d thread lively we av to throw litu jokes, dnt take it as anoda tin coz its against u, nd rememba "always double tink b4 askin quesn" coz jst lyk me dia i sum tym i jst lyk playing wif pple here, xo ure nt supoz to take it for anoda fin! Plz i'd lyk to knw d ful meaning to diz 2 words, 'lwkmd' nd 'smh' Tnkz nd also dnt abuse anybody here lets by our brodaz keepa Good eveninnice post anyway |
Lateefah.Toyin:NO |
kayking01: D result myt b released b4 12am go knack,hp u all gt wat am trying 2 say#vigil tinz#no b me nd u go do that 1,if dem no release am make them eat am joor,lolz |
Me nd johntosyne just dey view d thread sha |
C as dis thread come dey move lyk air,greetings to all freshers o |
Fynestboi: Do uKNW 5 stands 4 MERCY nd naw we re in d 5th month.... We all shall receive mercy dis mnth IJNAMEN! Gud mrng nd happy new Month 2 everybody |
larri: Aklarry1aiit dude |
samdelaw: Hi guyshi |
larri: it was fyn boss.watz ur 2go id |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 29 pages)
