Oysdam's Posts
Nairaland Forum › Oysdam's Profile › Oysdam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 29 pages)
Thanks,God'll help us. |
buzyguy: No o,unlez u knw sure persn. |
Yh we knw@x-kid buh do OAU offer other courses to aspirants when they dnt meet their course's cut off?? |
Freeopod: Wao! UI is a joke...ow many PG students can afford 75 thousand a monthGod'll do am joor |
shakur07: Tanx man ..abeg join me make we dobale beg awa grandpa ohlol,dnt let him 'vex' again oh..cnt beg twice na |
Sadeluhv: Dis DIBU is wicked o,how i wish i choose cbt,i would b so happy nw.oga jossy say make we leave him joor *GOD DEY* |
Fynestboi: Riddle for the day to test your IQ.1582 |
Taylor184: yeah,jst sayin dat coz of sum of my guys hu scored below 200......aw u dey?am fynn ooo |
Atesunate15: MBBSk dude...wishing u the very best |
Taylor184: Wishin dre is a way to cancel d scores of d PPt exams and do d CBT....tz wel shaLol,no way! Atleast 4 nw |
Atesunate15: nah 270what!! Y cnt dibu sef look 4 oda means to punish d expo users,dis is rubbish nw *so sad* anyway wot course?? |
buzyguy: Chai!,neva call me 'Boi' cuz u dnt knw me,dat we r here jst to get one info or d other doesnt mak u addrez me lyk dat.u might b doing dat to sum...bt i reject it,if u cnt quote my post reasonably nd pride-free dnt u.it may evn stnd wel if u dnt quote my post again!bros no vex o..abegii *on his behalf* |
shakur07: Haba na everyday u wan make pple dey post nih ..we get work naolol,tz well sha |
The thread is kinda dull oh |
shakur07: I want yhu all to help me thank God for sparing ma life and not making Shakur a dead man ovanite...av hrd and seen miracles bur neva has it happened to me before....its high tym i gat more closer to God cos he really loves me..hapi sunday y allThank God,He loves us more than we can ever imagine..no amount of words can describe his love towards us. |
Atesunate15: @thoughtT 1st choice 779 2nd choice 921pharmacy asp many no b small o |
shakur07: It seemz ma oga has bin banned ohwhy na?? Buh d guy sef get diff accounts na....thanks xo much@Amiable Jay |
Wats d sum of ur o'level points@fynestboi |
Taylor184: on pointwetin b 'on point' UI must nt discriminate we 2nd choice oo *sad mood* |
Fynestboi:if i hear..oya no vex na *have faith* |
Taylor184: u get 247,u stil dey complain...smhna shakurmide abi wetin b im name get 247,dis bros got 236 |
Taylor184: yes boss....no wori,we go rock unibadan 2geda...no probs oga mi |
Taylor184: abeg,jst dnt wound ursef...bt me no dey drim of U.I shaanyhw ma bro |
Taylor184: hahahaha...dreamin of U.I?it is well sha....Lol,UI ain't worth dreaming of sheeey?? |
shakur07: We no suppose reach 6000 *jes sayinghenhe..so we fit reach 5000?? its true sef o cos all those medicos wey fear dey catch go dey opt 4 pharmacy |
Taylor184: my main man,awva?am dreaming UI ooo,lol |
Bro taylor hwfar |
Abeg who get statistics 4 pharmacy ooo |
Welcome @all newbiez;izzyguy nd odas. |
Fynestboi: Dats y u re my best frnd here... Thank u...u are v.much welcome |
Dr Julian: abeg elp me beg jamb 2 release my result ooooooo....*sad*Everytin is going 2 b fyn..dnt b sad jor,u cn also follow joseboy's advice nd pray.it is well |
Dr Julian: abeg elp me beg jamb 2 release my result ooooooo....*sad* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 29 pages)