Ozil01's Posts
Nairaland Forum › Ozil01's Profile › Ozil01's Posts
1 (of 1 pages)
Epa Larysun thank you so much for your nice and beautiful well thought out stories.....awaiting today's update !!!��� |
Who dey monkey here? Oga chipapi no mind d nigga abeg.... em dey jonze one kind |
Oga chipapi, Well done oo, u don come bvck...thank God oo Based on logistics these story don they twist my head like oliver twist... buh na wa oo, u show u know even call me.... ![]() isoryt i would cry alone...after all na only me waka come |
At least u don update Dese one today.. ..thanks tho Wat bout cold Nah? |
I totally forgot about d prologue tho. ....(I been dey plan flog dat guy for re-quoting buh am not gonna, cos e make sense anyways We've got a long way to go.. . D probability of finishing dese wonderful piece by lsd in 2017 is dam low... ..baba lsd abeg Nah Help us with a very lengthy update biko |
ozil01:oga chipapi whatsup nah...abeg make u try update biko nu....kneels down begging |
BlissfulJeff:i swear dawn chipapi na boss |
confuse Delimma ![]() |
chipapi u too much baba..... Twale for yhu ![]() |
D cold story dey give me chills walai.... Jaycee ma nigga is bvck ![]() how nancy and jaycee take survive biko Ma go re-read d story again |
Chipapi...u too good wallai i swear d story too make sense walai... thanks so much for dese masterpiece... Abeg wen be d next update |
boss chipapi u too good walai....u remember me of em kayemjay, larrysun divepen etc....from lovestory to action....na u go be d new best writer and revelation of d year 2017.....i swear down....i got ur bvck bro like a spinal cord...more spasm to ur bladder...lol |
mehn dese story dope like crazy ....waiting for larry since like forever...oga larry biko update now...it have ova tayyed oo ![]() |
1 (of 1 pages)



