Pascal558's Posts
Nairaland Forum › Pascal558's Profile › Pascal558's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 72 pages)
Jagaban880:yaaaaaaawn..... I give up |
ZinolyOnlineHelp:if u mean business pm me... I send u loads of my pics just for your fb ID |
fucc12:thankyou bros... make him Just drop facebook id..... Nairaland post your pic for front page.... U go knw what it means to be a lord!!!! |
Calibrator:hahahahahahaha..... Oga boss... This nor be tissue paper, i be confarm benin boy, abeg carry ur people with their kala enta hood.. Moh see how many go remain!!!! Tissue paper might be in lagos from what i decode!!! Most of una for this thread dey lagos... To find una na a week job!!! |
i nr get issue with anybody here oh, and i nr want make anybody get with me either, i only support what is right and what is wrong i condem... I have noticed something lately, those when dey drop games wen dey green or nearly to green for this thread come dey get some mumu pride, they are rude, arrogant and quick to insult anyone that cross their path,and because they feel they got the support of majority of the house members they now take it as an hobby to trash talk anyone.... I wont mention names but we know these people!!! Imagine some stupid ass licker instead of pointing their faults to them, you will go ahead and like a post that has insults all over it!!!! |
ZinolyOnlineHelp:maybe oh..... 777 ... Person wen don live that long neva try ![]() |
ZinolyOnlineHelp:nr be to come here make mouth bros... All i need is your facebook username... Make we start from there!!! Lol |
Jagaban880:make i get him time bros... Graphic pics nr new to una for nairaland again na, so we go see one by then for front page.... Many of una think say na nairaland life for end, una nr dey knw wen una dey loose gaurd, na so tissuepaper take loose gaurd so wen him upload that pic nt knowing it will hunt him some day, a minute loose gaurding na 6feet.... The only tin wen go save this dude b say i nr dey get time followup.... To kill am for fun just dey my mind... Gbe gbe...lol |
bakayokoko:suit urself.... It might nt be u, but thik abt ur children sha oh...........as i said earlier, if i see u in real life i go leave boris for ur skull and its nt a threat bt a promise!!!! |
bakayokoko:if i see u for real life u dey owe me 2pin from PA........ There are certain things against which nature will react, one laughing a barren woman, laughing a sick, and promising a girl marriage only to ditch her..... Bros our ancestors dey quick punish put and God go fild hand dey observe... Better apologise to not only tissuepaper but the ful house! |
alexistaiwo:no mata bros....... As far as na Baba God u give i prefer am pass u even give me.... Na man u be |
alexistaiwo:alaye i dey for que too oh loool |
Edodefender:ur ear there!!! Lol |
Sarahdev00:i swear, see christmas aza |
Abdulize:931683 pascal558 bet9ja ..... Any blessing for your guy ... Congrats boss |
kasillars:931683 pascal558 bet9ja ..... Bros na just 2h i need to stake for weekend... Thanks in advance.... More greens!! |
iRepMyCity:no mata bros.... Christmas aza must show!!! |
iRepMyCity:bros nr vex na night i stake am yesterdat after person fund me here.... My tickets have been this way lately...... You knw say na december we dey so, winnings dey many for this period... I just hope my own go join oh!!! |
B951SZSQZATATT-931683
wetin i do feyernood ![]() |
[quote author=DrProf post=73880483][/quote]i give up! |
gift01:i don see the aza bros... Na man u b |
gift01:ok boss abeg fund me bet9ja username: pascal558 bet id: 931683 thanks in advance alaye.... |
gift01:na me be the first person to type that scoreline oh, all others u see were edited, i checked the list and saw all the scores before typing something that was different, chai see men wen smart, una don run me local oh!!!!! Now i understand why people dey hala say them dey swap PFP tickets!!! |
gift01:4:0 |
RevenGeMission:ok daddy, any other thing ![]() |
Booking Number: Z6JKC395 50odds for tuesday,wed, and thurs... Code 1859 Date 12/12/2018 21:00 Event Benfica Lisbon - AEK Athens Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 1887 Date 12/12/2018 21:00 Event Valencia - Manchester Utd Live/Prematch Prematch Selection X2 Code 1888 Date 12/12/2018 21:00 Event BSC Young Boys - Juventus Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 1541 Date 11/12/2018 21:00 Event Barcelona - Tottenham Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 1542 Date 11/12/2018 21:00 Event Inter - PSV Live/Prematch Prematch Selection 1 & Under Code 1543 Date 11/12/2018 21:00 Event Liverpool - Napoli Live/Prematch Prematch Selection Over Corner Code 1544 Date 11/12/2018 21:00 Event FK Red Star Belgrade - PSG Live/Prematch Prematch Selection 2 Corner Code 1537 Date 11/12/2018 18:55 Event Schalke - FC Lokomotiv Moscow Live/Prematch Prematch Selection 1 Corner Code 4761 Date 13/12/2018 18:55 Event Vidi FC - Chelsea Live/Prematch Prematch Selection 2 & Under Code 4773 Date 13/12/2018 21:00 Event GNK Dinamo Zagreb - RSC Anderlecht Live/Prematch Prematch Selection 1 |
see free odds oh, barcelona to win 2odd, and dortmund to win 1.77 ... This two games go surely come, with inter to win!!! See free 5+ odd oh |
Kirinwa:loool.. Bros can u say based on their form or they sold their key players you can still confidently give some teams a win over them in you ticket ?? Form is temporary oh, bt class na forever........ Like last two season for example monaco was so on fire and Nice was the flop of the league. Bt a u aware that nice trashed monaco 4nil, just after loosing to one relegation team, bt they trashed the league leaders, a friend who i told to take it off his game, did thank me later, there is no how a team will be very poor, once they meet a rival or a team that they have been dealing with, they will want to keep their composure... Chelsea crystal palace, and chelsea newcastle is another good example, no matter how poor these teams are , they will want to proove a point, same way esapnyol likes raping barca!!! |
busky101:loool... bros u nr check their head to head record with dundee before u carry them ? That was the first match i blacklisted, and rangers too nor be cosistent team....no matter team form, dey check their head to head records firts before staking sir! |
sunday is BAE... Saturday is ![]() ? |
alexistaiwo:FLEX THIS 7odd Booking Number: Z6JRZS5H 1838 Bundesliga Monchengladbach - Stuttgart 1 & Over(1.5) 1.70 2838 Primera Division Huesca - Real Madrid 2 & Over(1.5) 1.42 1353 Ligue 1 Lille - Reims 1 1.37 1863 Superligaen FC Copenhagen - Esbjerg 1 & Over(1.5) 1.48 6089 Primeira Liga Sporting CP - CD das Aves 1 & Over(1.5) 1.44 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 72 pages)




