Pascal558's Posts
Nairaland Forum › Pascal558's Profile › Pascal558's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 72 pages)
i tel una oh,many green go roll today,merrybet dn buy market lol! |
anderlect filling station dey give free fuel to village bus |
RIchieSuazo:league spot fall on u! |
rbernaldo2:Mets go colect bt nt upto 3 goals,mayb 1,naso metz dey upset b4 teams... |
mehn see as today sweet,chai big teams just dey deliver...Merrybet go hear am 4 una hand today lol! |
with d way tickets dey cast yanghanyanghan so,kingofcasting gona b like skiboroboskibo skiborobosko eeeba oshey ...Oluwa make our turn peaceful oh!! |
Raddie:if u wan enjoy this game play am 4 nairabet !1Cut am,ur pay go stl fat..abeg akinalabi try wrk on ur site,navigation na issue oh.. |
Abeg oh wat if i play games that runs 4 like 3day Cos nxt week my group nr get options like dat,na mainly saturday nd sunday games dey plenty,nd we only hav wed-saturday...Plz clarify me on dis cos all d games hav seen so far starts nd end todaycc:troot,pfpmoderator |
make una post chop-able game here na,me wan follow una win oh,shey na like dis we go dey dey!? |
I get sound 10odd,5odd and 6odd 4 sale oh nd sum ht/ft games stl dey oh..If u interestf just pm me nd i wl send u d slip id cos na next week my group dey ,so make d games nr waste lol.....Am joking sha its nt 4 sale its free!!! |
puskin:baba puskin abeg free d guy,him nr read ur recent warning....Bt him get smal fuckup wen u neva address 4 this thread oh!! |
tonididdy:na uselu clinic d guy dey stay lol... |
Piiko:Bros na only u dn make sense since nt that idroid nd drwise .... those 2 nr just get sense atall,luk like hw many pages fillf with abuser,courtesy of those 2 he-goats nd yet them dey complain of spamming,nw who cum do worse ? if them nr fit correct d guy in a gud manner make them shutup nd scrol like they neva saw his post! |
d truth of d mata is u all are foools,babies claiming grownups......nd many of una go stl say una get babes!!!Chai gurlz dn suffer, stupid talkactives.Una nr go fit act like civilized people 4 once nd shield una sword or take this damn tin sumwhere else! |
niyiforeal: |
niyiforeal: |
DonaldJTrump:if i where u i wnt even say a word ,poverty iz ashamed right nw! |
niyiforeal:Guy nr dey make me vex,just leave them to cmtinue with their mockery,that wnt take anxting frm u...A gud product sells itself,so u gt ntn to prove to them...U gt pfp ahead of u,try nd prepare wel nd make u nr go chnp ban bcus of sum ofurukpe niggas |
4real una be mumu,including those forming metu seller.....u just showed dat age is a number,him nr dey make persn get sense.....niyi stop replying them!!!Am nt wit u guyz on dis one,d mumu idroid nd drwise wen say here nr b charity thread,shey na thread to blackmail people b dis U enta person privacy go cari him pic post here,una seed d germinate idroid,weldone !!! |
MODS i go beg una oh,4 d sake of pfp make una nr ban anybody oh abeg,just allow them to catch their fun!!!! |
Any which way,idroid nd drwise are doing d right tin in a wrng way!!!! |
iDROID:Remove d log of wood in ur eyes b4 tinking of d speck in another man's own!!!See wat i mean by minding ur own business [/b]Ur busy body iz just 2much on this thread,u b man stp acting like a [b]sissy ,i nr quote u y tagging my post? |
4 my place them say if eye nr let u take c ur enemy,shook nail 4 d eye,na u knw cos u nr go eva fit use that same eye luk ur frnd again ...I always say,d world would b a beta place if sum people just mind their business!!P |
Camillus92: |
troot:Bros dis nr b rules mata,na fairness nd equity we dey reason...going with d betslip id go even make d thread easy to navigate during d competition...Try discuss am with pfpmoderator!!! |
bodo1 videoton2 volgar1 4.5odd |
King4Roller:baba abeg u go do me tintili favour during pfp oh,i go dey send u my betslipID make u dey help me copy the game out nd quote me with am,just like u did wit that referal stuff abeg! |
[quote author=pfpmoderator post=60133246][/quote]plz i saw sumtin abt 3slots what does that mean?can i b cleared plz cos am lost!!are we nt to post 1game per week' |
King4Roller:Bros my guy cal u 4 funding austinenice! |
Camillus92:Amen bros,am stl learning the art bt its very sweet!!I got a question bro,y do sum games hav 2sets,sum 3 nd sum 5 thats d only challenge i have nw,i dnt knw whibh is 2,3,5!! |
Make una hlp me pray 4 akinalabi oh,God go bless am!!Him remove basketball inplay frm nairabet just to end my bet career,bt instead of punishing me na blessing i cum see oh!!I fumble ontop tenis in a bid to keep hope alive and it is much more easier than basketball!!I quit,tenis ti take over...Nd ronaldo i dn 4give u! |
joeeee240:U b gud student oh,u dey learn fast nd i knw say na 1st class u bag 4 skul no doubt! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 72 pages)
Cos nxt week my group nr get options like dat,na mainly saturday nd sunday games dey plenty,nd we only hav wed-saturday...Plz clarify me on dis cos all d games hav seen so far starts nd end today
