Pascal558's Posts
Nairaland Forum › Pascal558's Profile › Pascal558's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 72 pages)
rbernaldo2:if u go find me small tin sha i fit ease ur stress by helping out!!!And for that idiot calling people useless,u are d number1 reason i logged in...apart from Common sense,which other sense u nr get?.. |
rbernaldo2:newbies plenty here and so you wont get anyone to trust here,i can see iDROID and juzec online ....thats if they will do it,nr b everybody wan stain themself,so just ask if they would!!! |
oga alabi,i funded my account at UBA Auchi 2hrs ago nd it is yet to reflect ...username:pascal558 na smal 1k abeg cc:Akinalabi |
Atiku2019:foool |
Atiku2019:one aboki is killing us nd u dey talk of anoda aboki U b fool |
today bullet
5QLHN3Q |
Miaanita:NNE 10odd signed,sealed nd delivered 5QW9822 |
mazizitonene:me self tire oh,hw wil i s2m a fellow Nigerian like me I neva poor reach that level,poverty fall on that scammer ISE! |
Uglyboy:ur name says it all |
GambaOsaka:Bros me just tire oh,na me akinalabi ask 4 username oh bt b4 i reply ,like 3usernames dn drop already lol.Them dn put sansan 4 my garri oh hahahaha,bt i b tink say nobody dey use nairabet again say na 1Xbet dey reign nw,hw cum all these?lol |
Phi001:Wait oh d offer don start Make i tel one of my guy when dey jump frm site to site looking 4 bonus ,d last was ebonybet,who knws if nairabet might b nxt 4 him lol! |
franzeezco:Thunder wen wan fire u,dey amadioha shrine dey collect striking lectures!!Nr b same u dey call people begger just nw Enh dolt! |
akinalabi:oga boss na pascal558, abeg nr carry our beloved basketball inplay go again oh..Which network card u need in return self? lol |
where oga alabi first carry basketball inplay go??That guy made me quit punting 4 gud...Lol...Abeg who go fit fund nairabet 4 me here jare! |
Kashbwoyjnr:i had to login bcus of u,d reason y ibos can neva smel that presidential seat is bcus they hav 2many of ur kind..D last time i checked bini girls are big madams in prostitution nd guess who they send to d street??Your so called 16yr old ibo sister!If u pick on benin u just a fool,our only match in this country is d yorubas cos we share same history nt sum lowlife whom we saved their ass from extinction when gowon turned them to lizard eater!South-south wil neva be part of ur biafra cos u guyz aint true to urselver,we rather have our own bendel republic.... . . . . the above post does nt mean i hate ibos,i love them very much!!D only niggas i cnt go close to are d JIHADIST,just that this Igbo went out of line!!! |
no POPP ,no MERCY AKIDIE??mehn modify bruh |
johnstar:Alabi must pay niggas! |
10eola:cos i dey eye my share of d 1milla lol,abeg bnk account only oh i nr nd funding 4 alabi accnt! |
10eola:lol funi,am here watching u my broda...U will stl lament like the others,hitting 8odds does not make u any beta than those who lost 1.09 odds bcus of real madrid!!Time wil tell |
Chiefheywhy:hahahahaha i rest my case,see u guyz at midnight!!! |
10eola:waste of time,moni,data nd energy cos ur heart beats like a talking drum so nice wnt add one more goal to spoil ur under 4.5 ,bt is it worth it ![]() |
Chiefheywhy:nah nah naH!!!Them say pikin wen nr dey reason nr b pikin,am nt saying i was nt a punter at sum point,i am only on punting break that might last 4eva,all am saying is if nat all of u ,bt atleast sum should try their hnds on sumtin else especially those begging to punt cos its nt worth it...Ystday it was bayern who knw d team it wil be today,nd week upon week u keep on loosing ur hard earned moni,its nt worth it! |
10eola:Y u nr go quote me wen u dn chop 8odds!!!Punting is making our youths lazy face d fact! |
my people my people una weldone oh..I dey see lamentations everywhere,na bayern?Eya una doh..Mayb today na chelsea r united go cause una lamentation, quit punting while u can cos u can neva beat em bookies,neva! |
obaunicorn:hey man am currently working on same stuff with my friend,bt we cn crash it and partner with u,pm me if u interested |
CheeBoo:Nna abeg tel me d diff btwn baba ijebu,pool,lotto nd bet9ja!!nr b moni them take dey play all Nd as 4 those wen go listen,them plenty cos today was anoda bleeping red day lol,they keep hoping nd hoping nd yet d millions nr gree cum,i got shove am like u said b4 i go chop ban!! |
damdam995:na them sabi oh,i discovered that most of them pray to God nd stl their tickets go cast nd they feel God is wicked,bt d reality is that punting makes many people lazy,they want quick moni without working 4 it...Nd finally greed sets in,chai devil go cum take advantage of am,u go c sum dey punt with moni wen nr b their own.Na virtual cum worst pass |
CheeBoo:Bros punting has destroyed live morethan it has made!!!Imagine 1.06 odd failing people nd them nr go stl learn,no mata d winning streak alabi go gradually collect am back...Ur data wen u use neva join oh,ur energy ukon,d stress ukon(ur heart go dey beat like jazz band bcus barca neva score)...Bro either they quit nw or they wil regret it lata,ask our grand dad wen play (b)pool(/b)hw far |
Make una quit punting nd channel ur resources towards some othere useful areas,ur 100,100 naira u keep wasting without result but rather u get depressed week in week out would go a long way if u joined an osusu lol..A word is enough 4 d wise oh,na fly wen nr hear word dey follow dead body enter grave!!! |
Pfpmoderator ,hw u take pick ur best looser ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 72 pages)
U b fool
