PatienceAl's Posts
Nairaland Forum › PatienceAl's Profile › PatienceAl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
@soloswag: watz ur score, aggregate, department, state of origin. . .1st or 2nd choice........and watz ur account number.....i wan send u money make u take flex small |
I hear say ASUU dey prepare 2 call off stryk dis month. . . **i rily am hoping itz true o** |
Halleluya oooo!!! I don buy PHONE @last **make una help me rejoice na** |
Na lack of phone no dey lemme post here often aqain o..... Make una pray 4 my career o....man pikin nid LUMIA dis week o. . . **bows_head. . .prayer tinz on point** |
Chei!!...c badt fin wey ASUU don cause. . .according to DELSU academic calendar for dis year...na nextweek monday freshers for resume. . .ASUU we go soon table una matter o. . . . . .HOW TRUE IS DIS?. . .i hear say if d strike enta next year...say all universities go stat 2nd semester 4rm d beginning. . . Abeg i nid answers ASAP. . .make man pikin know as he go take run shows o... @new-comers: una welcome oooo e pain me say Arsenal lose yestanyt o. . . ;( ....well na Liverpool go suffer am on Saturday sha... ![]() where izz OLUWAUGO :| |
aieo: Please o!!! i need candid opinions on thiswhich kind pikin tell u dah tin na?...u suppose forget table for dat pesin head o... |
[quote author=Mz_precy]3rd batch shud cum out na.. Acceptanc fee 4 AAU wil xpire, m stil hopin on d 3rd batch.[/quote]which course AAU give u? **LONG-TYM_finz** |
@Ugonna: must u comment?....u don dey do pass urself....na dat same UNILAG i score 78% 2years ago wey dem no admit me 4 economics o.....upon say na ma 1st choice...meaning na evriwhere runs dey..so u beta shut up abi u wan dey claim distress hero for here.....u beta go back to ur unilag thread.......#no hard feelings# thumbs-up jawe @Nofij |
3rd BATCH na im skuls dey change departments 4 pesin pass ooo . . .make una fast and pray ooo. . . |
. . .wetin me i know be say everybody wey comment 4 dis thread go gain admission sha. . . **TERMS AND CONDITIONS APPLY** ![]() |
wi5dom: uh:/ :/.brother sufferry oh. if u don see anybody wey don runs am b4, dat sud not mean every oda person aslo runs dier way into the 3rd batch and supplementary list nalol...datz y i added "HOPE ON GOD" too na |
@Mz_Precy, Mrvocalpowess and Ogbonsky..... Y'all shud 4give me o.....no be as una take reason am oooooo @Akposy, Pokemon and Lilslick: wetin dey sup na....xpecting ur testimonies o. . . @yet admitted candidates: HOPE ON GOD AND MEET THE RIGHT PEOPLE. . .cos d 3rd batch and supplementary no be by merit o...na strictly runs....... **ONE LUV** |
ugonna1054: Man! Delsu is F****d..see people getting above cut off still yet no admission..then wah hope is dere 4 those who had close to d cut offu rep UNILAG meaning...DELSU was ur 2nd choice.....so reason it logically. . . |
[quote author=Mz_precy]Same thing... Not Admittd. Is dere a third batch? My dad told me nt 2 worry Dis z nt fair oo.. None of my frndz were evn admittd.[/quote]yep dre iz qona b a 3rd batch. . .jex hope on GOD and meet d RIGHT PEOPLE ![]() all of una wey don make mouth say una uncles and mama and papa na lecturers......how market? |
[quote author=Ogboski_frynx]Saw nt admitted.God! Nd i beat cutoff by 5mark geology50. Na waooh![/quote]lol...stil dey console yourself wit dat ur newly found love til wen delsu release 3rd batch next month ![]() |
baddiest niqqa: tru JAMB brov.....2nd batch thinzso appy 4 u bro....welcome 2 DELSU.....we go paint dat skul GREEN ![]() |
...stopped by to mark attendance. . . PatienceAl - PRESENT |
tonididdy: i beleive in God...i beleive i am a delsu 200lvl DE studentlolz.....note dat UNILORIN pulled out of ASUU years ago....so ASUU stryk no dey affect dem at all.... **winks** NIGERIA vs ETHIOPIA loadinq.....95% **i am dat patriotic** |
[quote author=Mz_precy]2ND BATCH IS OUT!!! Av bin offered admission.. In AAU.. **dancin skelewu** Stil waitn 4 Delsu[/quote]joor oh ....xo api 4u ooo..... I hope itz not SKELEWU ENGINEERING sha:p ....werin quyz qo take celebrate am na.....![]() |
Oveyobaba: Please has payment of acceptance fee startedNO!!! |
@Loreta and Akposy: I HOPE SAY UNA GO WATCH DAT NIGERIA vs ETHIOPIA MATCH SHA **winks** |
nofij: FACULTY OF PHARMACYtanx brov.... |
@PDITES: abeg make una help me copy and paste d courses wey DELSU dey offer 4 predegree here... 1 of ma palz nid am lyk blood ryt now.... **he counts on NOFIJ, ENA, JANECLARE etc** |
lorettafrancis: abeg o no be vex matter,i jux wan pull una legs small...'em xo missinq u too swiddy......cant wait 2 set ma sexy eyez on ur pweedy face woh........ **he_kisses_her_in_advance** |
y2k62: Leave FG/ASUU. I understand that there's a problem and I'm not too blind to know all the things you kept inside even though you might not show. If I cannot apologise for being wrong then it's just a shame on me. I've been the reason for your pain, So you can put the blame on me. You can put the blame on me x3....u don go copy and paste AKON lyrics ba.... #i shake ma head 4 u ooooooo# . . . . . . . . . END TIME finz abi dem don postpone ENDTIME? |
lilslick: Was reading The Law of Attraction on my fone n felt like sharing dis chapter..make Loreta and Akpors catch u 4 wetin u post so.....dem go chop u alive... Muhehheheheeheeee |
[quote author=Ogboski_frynx]Diz weeknd coupld wit diz delsu nonsense go dey boring oh. No EPL self 2 use celebrtate d weekend. Mtcheew![/quote]lol...@least we go watch NIGERIA vs ETHIOPIA na |
oluwaugo: Lol..Everybody don dey claim indigen o....me sef na indigen 10 marks above cut-off mark.ur personal text resemble wetin i dey do..... Add me 4 2go na: ALKARULEZ Whatsapp: 08107814276 |
Pokemon43: n news about second batch?na runs dey delay am... |
nofij: I dnt knw about dis year bt it ws 11k last yr. Wit d increase in pd form fee i tink it'll also b increased. Bt do u knw weda payment hs startedi dont fink it wil be increased.....i guess dey increased PD form fee due to mass failure in d last UTME.... **all na business strategy na** deyv not started paying 4 acceptance ooo...... **4rm d most reliable source u can eva fink of** |
lilslick: I was admitted o!! Lobatan!!oh!....am so happy 4 u ooo |
wi5dom:lolz |

:|
how true is this 