PatienceAl's Posts
Nairaland Forum › PatienceAl's Profile › PatienceAl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 17 pages)
Akposy: Loretta! Loretta! I wld make sure u r ban frm dis thread.... U dey try me wellana wetin she do u ooo.....rememba say na ma swthrt u dey threaten so......so nor do pass urself o........ Chei!....so Mikel score 2day....abi na dream world i dey?.....well na sign of end time tinz sha... MA LOVELY SWIDDY LORETTA....how u dey lah.....i dey miss u already o....despyt d fact say we neva sight....hmmm.....take dis kiss 4rm me "hmmmmmmmmmmwuaaaaaaah!!!!!!!!" UNA DOH O! |
Pokemon43: y only ur church member hun?i taya o ma sista...d guy nor even drop any contact and he say make dem holla.....i don dey suspect end-tym tinz ooo..... |
cokhale: In d month of october second batch will out. All candidate should be aware...stating d obvious.... #smh# |
more better?......TAUTOLOGY .... #teamOLODO |
nofij: Lolz...wetin my work go be na?u go dey blow me breeze if me and loretta dey waka |
Akposy: Ehn ehn... dem don paste am for skul?no ooo.....na only d hardcopy don dey...dem neva even put am 4 dir site....and dem no dey paste am 4 skul ooo.....except d tin leak..... |
Akposy: Ejiro wetin be hard copy ooooo... Abeg tel me.hardcopy na d one wey dem don print for paper..... |
Lolz...all of una wey dey look me wit left and middle eye....una doh oooo....how market 2day? @Loretta: dont mind dem jawe.....dey wana beef our love....our love will surely conquer all odds @Akpors: e be lyk so o....cos d hardcopy don dey on ground...according to wetin i hear @all: DELSU site don turn PUNCH NEWSPAPER wey guys must check every morning to know watsup @DELSU: plz admit fine gurlzzzz dis year o .....i wan quick sleep dis nyt....so dat i go dream of ma 1 and only Loretta... **sleeps_off** |
Pokemon43: hehehehe.akposy u get mouth.lol"smilinq but pissed-off" |
Akposy: For your mind.... Abeg go hide for one corner joooorlolz....africans sha.....well i no nid talk again....since u've decided 2 folo n d path of doubt... |
HAPPY BIRTHDAY 2 MA SWEETHEART.... @FRANCIS LORETTA.... WULLNP... GGMUB... GGMYES... I DON KILL 3 COWS 4 HERE because OF U ooooooo...... SEE AS PPLE DEY TAKE BACADY AND CHAMPAGNE WASH HAND.....well anytin 4 ma swthrt sha... NO WORRY NA CAMPUS 3 WE GO CELEBRATE NEXT YEAR OWN.... ONCE AGAIN....Happy Buffdae.... May God grant u ur heart-desires plus may d best of ur past b d worst of ur future..... Make i run go supervise d abokis wey dey slaughter d cows.....brb |
Akposy: I don get admission into Delta State Polytechnic, Ozoro but am still waiting 4 delsu ooooocongratz bro...which department dem jug u put? |
Akposy: @patience (ejiro) u ave left us....rite?brotherly....no be so o.....na money dey yab man anyhw 4 here o.....i dey try 5nd 1 kind small hustle b4 skul resume lah....i stil dey lyk dele....1 luv.... |
GorgeousReney: Plz wat's d site 4 checkin d admisn status?www.delsu.edu.ng |
Mcslize: Has anyone be admitted into Economics? My younger Bro put in for Econs with aggregate of 41 Delsu first choice, Delta state by Origin. If anyone has been admitted into Economics, what is ur aggregate?yea me....ma aggregate = 59 .....still dancing skelewu |
mrvocalprowess: Na wa!! Wat do I even post sef?? Gud evenin evrybdy!! I was @ reachout concert yesterday in tbs!! Had fun!! Meetin great peeps dat wud hlp me in my singin career.. In oda news,wats up wit delsu?hey....where exactly do u resyd in lagos...cos i resyd in lasgidi too.....no form o...even if na ikorodu u dey stay...type am |
Mote2: Another fellow from a different time zone.. Why would people send reg. no.s to u? Have u monopolised access to DELSU's website? smh! What a clodpole.dem don catch am 2day 将会好吗后很后悔过来吧!?我们的。我们的。我们的。我们的。我们的。我们的。hehehehehehe...... **laffs in arabic** |
lorettafrancis: hehehehe! Why not iroko tree?hehehehe.....may be next tym....provided say u go treat me cos u dey go 4 nursing.... **seeing a football match** ma darling ARSENAL vs SUNDERLAND OZIL on point... |
lorettafrancis:na u fyn lyk 2 pple so?....if na u b dis ehn....hmmmm....ur beauty wan wound me oo **falls 4rm pammy tree** |
Akposy: Heard dey admitted more dan 3000, its upto 6000....ask welyea...but jamb gave dem 3000.....d odas are tru PD, transfer, dept switch etc |
...make DELSU admit fyn girls dis year oo....cos na only boys i dey see wey don gain admission.....abi dem wan turn delsu to boys college? @eseka: jamb gave delsu 3000 spaces....but u knw nw....dey'd wana admit more....unto chikuli package finz.... |
mrvocalprowess: Seen any theatre arts admittedyhea |
...i dey smell love ooo....@nofij and janeclara......make nobody near ma one and only pokemon sha oooooo......cos i fit botlle pesin head if dat kind tin come up......one luv.... |
@Nofij and Janeclara: hmmmm.....i hope dis aint gona lead to nairaland love.....cos nofij don dey type sweetheart ooooo........ |
mrvocalprowess: Make una answer na!! Shuu!! Y av arts dept not gotten much admission?? Avnt seen anybdy in arts dept dats being admited!!i don see taya o |
nofij: Delsu release my pre-degree result oooo b4 i vex.... *cleans bags in prep for payment of clearance*u just dey clean bag?....me don clean ma bag since last month.....u av an idea of wen d payment of acceptance fee and clearance will commence?....cos ma guys numba nor go since monday oooo |
Pokemon43: Bros patienceal i greet u.n news?yep...dre z no problem wid d faculty of science @all.....just dat deyv not admitted much candidates in2 d faculty yet....unlike social science etc |
Pokemon43: is dis d site to check d list?pls hw soon will dat of sciences be rectified?no o...itz delsu.edu.ng ...but it was stated on d admission notice dat we can now proceed to delsuonline.com to pay acceptance fee....datzall |
make dem quick update http://www.delsuonline.com make pesin quick pay acceptance na..... cos money nor be picture ooo....still dancing etighi since yestanyt... @Akposy: hafa na |
. |
O boy eh!...see hot alingo and skelewu wey me dey dance here... delsu's site also confirmed ma admission ooo.....HALLELUYAH!!! ECONOMETRY ON MA MIND.... cant wait to resume oooo...... HOT INDIGEN 1ST CHOICE JAMB SCORE - 248 POST-UTME - 56 AGGREGATE - 59 DEPARTMENT - ECONOMICS (B.Sc/Ed) EJIRO dancing alingo...alingo...alingo |
hehehehehe!