PatienceAl's Posts
Nairaland Forum › PatienceAl's Profile › PatienceAl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 17 pages)
HOT NEWS!!! D 2ND BATCH IS OUT... Yea ....d 2nd batch of Qualified Candidates who sat 4 d just concluded Akpors Digital Institute post-utme examination is out add me on 2go 4 more info @ "ALKARULEZ" lol........ *winks* @y'all |
.....LIL'SLICK....LIP'STICK.....LIL'STICK........LIP'SLICK.......... i dey look u wid ma right eye o............... Arsenal draw 2day sha....... proof of ENDTYM FINZ...... |
oluwaugo: all work and no play makes Akposy a dull boi...lol....i no sure say akpors dey watch ball |
Pabloairmar: Lol..i knw say nah dis thread mk u knw wetin DSTV mean@patiencedis na numba 2 ooo.......i just dey look u.....d next tym u go beef me 4 dis thread ehn....i go humble ur career..... |
nofij: U don dey answer precious nw abi? no worry i still dey look u wit my back noselol...lyk cwiously Precious na ma 2nd name o......... |
@i don 4get who ask d questn NA ONLY PREDEGREE FEES DEY D SKUL PORTAL NOW....... Dey'v not updated d acceptance ish... |
Pokemon43: abi oooo see as sir alex ferguson retirement leave my club devastated so tae dem don dey play lyk eyimba den moyes come go buy felliani e e come bench nani giggs no wan retire.i don even loose confidence;(yea....e go reach 6 seasons b4 una pick-up.....just endure dis tym wit man.u ehn.....me sef don endure wit Arsenal reach.......it is our season of harvest....UP GUNNERS!!! |
Pokemon43: i yaff which of d cartoons u for see am.gumball or ben 10 omniverse?u funny do u watch junior hidden camera on kidsco nd clinic matters on vox nd african magic?i laugh cos dem too funny.u be real DSTV encyclopedia ooo........ So i don get rival 4 DSTV mata...... Hmmmmmm |
HOT NEWS!!!! ASUU finally calls off strike....... **watching it live on Cartoon Network** |
@Mz_Precy....so u dey follow me share name abi.....ma name na Precious too o...... @Lilslick, nofij and d lyks: why una blood too dey hot for new babes nah.....loretta, ena, eucharia, pokemon, janeclara etc neva do una abi....na ma 1 and only Precious una wan enta abi......ma grandpapa head nor go allow una thief ma wife o.... ...@DELSU: plz admit fine girls dis year o........make delsu no for cast enta boys college o....abeg o ARSENAL vs WEST BROM on ma mind......... Akposy where u@ |
Pokemon43: Pls ooo guys help me my dad wants to pay one guy in delsu to give me medicine.nd i strongly think dis guy is fake.how will i verify dat an admission is real as in,in d school list?cos av heard of cases even in uniben where they fake admission nd d student spends some yrs nd does not graduate eventuallyhow much is he demanding for?....its fake if its not on jamb website |
kenshin17: Yes am an indigene and i made it my 1st choice.ur hope full ground remain b dat o |
kenshin17: my jamb-229,post ume=61,aggregate=59.1,course=medical biochemistry,cut off=49.y do u wana see it? U wan sue delsu 2 court if dem don admit candidates wid lower aggregates?.....but if u rily wana see it...jex go 2 d admission office wit a referral letter 4rm any of d stakeholders in delse e.g. VC, DVC, snr lecturer etc.....dey'd sure allow u 2 see d hardcopy of d admission list......are u a 1st choicer, hot indigen? |
...jex_passing... @Nofij: any info bou d ACCEPTANCE ish? @Pabloaimar: if u know wetin i don pass tru 4 admission hand, u go quarrel me say i neva jubilate reach.....e nor easy ooo!! @Aderemi: na so o @Pokemon: AMEN ooooo @Akposy: add me make we discus dat issue na.... WHATSAPP == 08107814276 2GO == ALKARULEZ special shout-out 2 all d ARSENAL FANS on dis thread........i hope say una see dat OZIL goal sha.....d goal sweet nor be small 'em AWT!! |
lolz....see as admission list turn all dis urhobo, isoko, ukwale, benin ijaw, itsekiri etc men and women to born-again......na wa o i jex fank d Lord say ma name dey 1st batch sha....if not i for don lose focus.... anyhwsha....i jex say make i holla una....sake of say Arsenal stil dey top EPL table...... how sunday weekend flexing tinz na?.... UNA DOH OH!! |
WHATSAPP ===>> 08107814276 2GO ===>> ALKARULEZ |
[quoteauthor=mrvocalprowess]Lol!! 2nd?? And he belivd?? Hahahahaha!! Laff don tear my pants!!! Sum pple can b soooo funny!! Anytym u see dat lecturer,giv am beta slap !!! Lol[/quote]lolz.....so u want make d dude tear dat lecturer hot slap ba.....u badt o |
[quote author=kenshin17]what shall i do? I checked delsu website and i was shown(no record for this applicant). Can i see the full list with all the names b/c a lecturer told my father that i came 2nd in my dep,but site says otherwise. I got 59.1 and my cut off is 49(medical biochemistry.so what next?[/quote]no be only 2nd..na 1st........guy i don see plenty juju marks aspirants 4 dat ya dept....i don see 74, 66 and 60......how come u be 2nd......abeg no let lecturer deceive u o.....jex kip ya hopes alive sha.........2nd batch loading.... |
gtogbes: hey guys heard ASUU strike is dead . i dont know if its true but i just have to dance skelewu first before they change their minds. morning naira landersi rily am hoping so ooo |
@nofij and dakings20.... Na only Oghene know wetin i do d both of una oooo i no even know wetin 2 do 2 una mata now....make i consult ma madam at d top 1st (loretta) **spits profusely** |
ASUU na....make una call off dis strike na.....unto Independence Gift package finz....... CLEARANCE and ACCEPTANCE FINZ ON MA CHURCH MIND |
nofij: Medical Biochemistry sire...u don get room?i neva get room sir.....u get 4me? |
nofij: Wich pd list abegbrotherly....i taya o.........which course delsu jug u 4 1st batch? |
Euchairia: Law aggregate 62ar u Eucharia.....d famous nollywood actress? |
dakings20: guys hv gat a place 2 stay makin sense hostel 65k. Wata,toilet,wardrope and kitchen. Compound big die.e near campus 3? |
lorettafrancis: I dey miss u too patienceswidy,no mind bad belle akposy,if e pain am much,make im go lick toothpastehehehehehehehehehehe....laff wan off ma boxers oooo.....@Akpors: e pain u ba?...... i nor knw say ma swthrt sabi put pple for dir place ooo.... **thumbs-up dearie** @Akposy: quick gain admission na....make we quick go book apartment down.....cos no tym 2 check tym o.....so dat bad belle people lyk nofij and dakings no go rent d whole beta aparments wey dey abk b4 we show...... @dakings: ur head nor size ur neck 4 dat ya rum-mate oo |
dakings20: na 6 em paz o,and em dey luk4 rum mate kwa.**falls from pammy tree** |
dakings20: out of all dat fin u mentn hw many u paz? Buh finali i get person way paz 6 sha. Em name commot 4 1st list edu eco.abeg mention d 6 wey he get |
y2k62: I go give u one from Nollywoodlaffin in arabic |
I NID RUM-MATE ooooo REQUIREMENTS * must be an Arsenal fan * studying economics or economics education * rich man pikin * good cook * God-fearing * pesin wey nor too lyk fud * must av a rich GF * must possess a tricore laptop wit modem and printer plus photocopier * business-oriented and industrous * wat else ooooooo........i don 4get if u possess d Qs above....add muah on 2go... @ "ALKARULEZ" |
Y'all can now add me on ma new 2go account as human being pikin no know d former one password na....sake of say men thief ma fone...plus d sim don loss tey tey... Ma new 2go I.D = "ALKARULEZ" HAPPY SUNDAY....... MAN UTD vs MAN CITY loadinq... |
Akposy: Na u be her spokeman? Dat una luv today fite 2moro concern una two.height of jealousy.... #smh# |

? I cant c anytin on d skul website
I dey miss u too patienceswidy,no mind bad belle akposy,if e pain am much,make im go lick toothpaste