Pdidi's Posts
Nairaland Forum › Pdidi's Profile › Pdidi's Posts
1 2 (of 2 pages)
Am nt in Ib town and I have nt tried them bt av visited their site a couple of times.Wat I implore u 2 do is report them 2 ICPC and EFCC.If they r like this,then d future of online shopping in Nigeria is very bleak! |
Pls,kindly post d link to these photoshop tutorial sites-thanx! |
If u r in Lagos,I think u will be able 2 get original batteries and other accessories at a "Nokia partner" shop or a Nokia care centre. |
I'll pay 450k 4 it.Snap both front & back more closely-loose all dat space in d foreground and d skyline. |
All una wey dey put number 4 one 2 call as per fbt,I knw say no b free-una go say make we pay into una acct!Y nt paste ur acct details and ur email instead of dropping ur numbers wit d warning:"no flashin pls" as if u b guru when actually u no get anytin 2 offer? As 4 una wey dey spam us by droppin ur own site addresses,most times those una site no dey get anything original!Make una stop am! |
Guy na so dem dey f-up 4 everywhere!I no knw d kain customer service managers wey dey work with all dis CDMA based service providers?!Instead of dem to apologise,dem go dey carry on as if dem dey favour u 4 ur own money!If dem go giv u dat 2wks back make u thank God!D sooner u get used 2 der insensitivity,d beta 4 u my brother! |
ecashpro-greetings!So complete dis flow-wetin be d "koko"? |
1 2 (of 2 pages)