Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:22pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:14pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:13pm On Jul 30, 2020 |
EdEdEddy: You big pass this thing na, oman lock up that guy ahbeg, just ignore ok...i go ignore d guy. |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:08pm On Jul 30, 2020 |
Zyzxx10: I expect you to talk am na.If I use your destiny bet 1.01 odds e go too cut because you are modafvckin poor and useless.From scammer to fake teacher.I swear if you be the only pikin for that una family that means say your mama dey childless.Failure of a person. i b gee boy and i no dey hide dat 1,u no fit follow me yarn 4 street...u no fit achieve anytin for life,na ur papa wey u kill and sell him land naim make u dey use andriod phone...akpa amu. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:04pm On Jul 30, 2020 |
Zyzxx10: Feed me with wetin? The money wey you go collect as fake teacher abi. girls wey i dey carry no fit look ur side, ewuhausa dey see my post 4 whatsapp and some other guys...them knw me...u ugly dats y u no use ur pix 4 whatsapp. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 7:02pm On Jul 30, 2020 |
Zyzxx10: But you fit collect card from beggar? Your poverty get no limit.Instead make the money for your aza big and your lips small na vice versa be your case.See your life. when u dey beg me to collect ur card nko? Baba i don use ur card,cry me a river but u no go c shishi...dindinrin..omo ale |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:59pm On Jul 30, 2020 |
Zyzxx10: Any married woman wey go gree for this human frog hybrid suppose dey checked for yaba left. that guy wey u post go feed u....i think say u get sense b4. |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:38pm On Jul 30, 2020 |
innobarca: Innobe.ts is not I.NNOBARCA.
I do not do bets or have anything to do with betting. you dont need to answer or clear that nitwits doubt...God bless ur hustle. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:36pm On Jul 30, 2020*. Modified: 6:54pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:06pm On Jul 30, 2020 |
e pain dat almajiri  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:04pm On Jul 30, 2020 |
dahgifted: sk na chemical full am na e depend on ur dealer...my own dey add seed join my wrap...sk na olive leaf oh. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:02pm On Jul 30, 2020 |
sucobaba: LOSTTTT
Stats: Won=15 Lost=11 Total=26 Strike rate=57% Profit/Lose=+0.5 units Target= 10 units and i dey pray make ur game boom ohh...when this nonsense go stop? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 6:00pm On Jul 30, 2020 |
[quote author=Ewuhausa1 post=92275072][/quote]i no dey take weed..i miss s.k...sk dey make person fresh. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 5:55pm On Jul 30, 2020 |
Ewuhausa1: When we dey Start village headmaster!!! I hail thee  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 5:53pm On Jul 30, 2020 |
NNU0000: Enjoying life as a famous errand boy abi? go "IAAPMOO Chatroom" and continue ur begging. i don f up,na this upgraded begger i dey even chat with...xpct no more mention 4rm me. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 5:46pm On Jul 30, 2020 |
NNU0000: How is Jpalagwu today? he is enjoying life unlike you, yours is d opposite. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 5:38pm On Jul 30, 2020*. Modified: 5:58pm On Jul 30, 2020 |
There is so much to this life,only the wise dey survive...life is too short to be hating abeg. me i no pray make person own spoil,so my own e no fit spoil lai lai.. nkan yapa t'ojuri.. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 4:25pm On Jul 30, 2020*. Modified: 4:44pm On Jul 30, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Best Dribblers In La Liga And Europe(see Lists). by PedophileKaycee: 3:08pm On Jul 30, 2020 |
Flashsporthd: [/color]Messi's total of successful dribbles puts him way ahead of second placed Nabil Fekir with the Betis midfielder having made 98 successful dribbles. The Barça number 10 is also way ahead of the rest of the La Liga top five. [color=#550000] u are littering threads wit ur useless color, u aint even getting it right...ask and nrlnders will help u...u nvr even get 1 like for nrl. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 2:43pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 12:28pm On Jul 30, 2020 |
Dwayne22: Please guys
Who has old Facebook for sale? i have 9yrs acct. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 12:00pm On Jul 30, 2020 |
From the desk of nairaland most talk about philanthropist, i present to you B944TETSTCPERW-2683595.  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 11:58am On Jul 30, 2020 |
skylane: lolzzz you are right my brother we Don enter Don comoit, now Na money I realize say be the koko after God u valid bro...dat money u go see am. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 9:00am On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 8:59am On Jul 30, 2020 |
skylane: awumen Fineboy my brother awumen kill u there...dem go use u count scores..useless cultist  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 8:38am On Jul 30, 2020 |
|
Travel › Re: Two Airplanes Collide At Lagos Airport by PedophileKaycee: 7:15am On Jul 30, 2020 |
Fuckingmallam45: Are you telling me that, the notable people born into Nigeria will ever hate their parents? Okonjo, Adeshina, Mikel, Asisat, and many more. Become successful in life, definitely, the hatred of the past won’t be able to define you. are you happy being a nigerian? |
Travel › Re: Two Airplanes Collide At Lagos Airport by PedophileKaycee: 4:40am On Jul 30, 2020 |
This country no be am....hustle make ur pikin no hate u because u born am for nigeria. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 4:38am On Jul 30, 2020 |
2pep: Abi you forget say peson wey wan chop life no suppose sleep? u forget say god sef rest afta him hustle  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by PedophileKaycee: 11:44am On Jul 17, 2020 |
BrutalLafamilia: You can never go wrong holding dollars as long as Buhari is president. I concur. 
|