Celebrities › Re: Miss Nigeria 2014 by peeparty(m): 9:21pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: LolZ sure? yes why not.i will send it now |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 9:06pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1: Chai peeparty see as u just they break hearts left right n centre  LadyBoss1: Chai peeparty see as u just they break hearts left right n centre |
Celebrities › Re: Miss Nigeria 2014 by peeparty(m): 9:03pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: LolZ u r welcome dear  ok boo pm ur digit mk i holla u |
Romance › Re: 9 Things Ladies Do That Make Sugar Daddies Run After Them by peeparty(m): 9:02pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: ayam comins!
wristwatch, this your list na waooo. okies boo.but dis ur coming sef somtims na forever oo |
|
|
Celebrities › Re: Miss Nigeria 2014 by peeparty(m): 8:50pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: the beauty of nigeria is now found in EBONY. Very inteligent,tall,dark n slim she is our long awaited miss nigeria
Abeg d girl fyn? trypa my boo had fun with u today.thanks for mking my day.lov u |
Romance › Re: 9 Things Ladies Do That Make Sugar Daddies Run After Them by peeparty(m): 8:42pm On Jun 20, 2015 |
wristwatch: Thanks bro.
Lol are u sure midehi will listen to u?  yes oo she must oo. |
Romance › Re: 9 Things Ladies Do That Make Sugar Daddies Run After Them by peeparty(m): 8:37pm On Jun 20, 2015 |
nice one lecturer 1@WRISTWATCH.
*calls in*midehi which of dem did you use?really cant remember now so come and whisper to my ears. |
Romance › Re: Reminder On Tomorrow's Interview by peeparty(m): 6:28pm On Jun 20, 2015 |
wristwatch: For sponsorship, abeg make una subscribe 1 month data to we hosts ooh!  hahahhahah ole ole ole |
Romance › Re: Reminder On Tomorrow's Interview by peeparty(m): 6:28pm On Jun 20, 2015 |
wristwatch: For sponsorship, abeg make una subscribe 1 month data to we hosts ooh!  hahahhahah ole. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:42pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: No mind that boy, na you hold the key to my heart . OK no lele |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:38pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: Na Peeparty get me, na him first roff me yes yes d prince is here
stay clear. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:26pm On Jun 20, 2015 |
[quote author=honeygirl17 post=34967733][/quote]I roff u boo |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:19pm On Jun 20, 2015 |
[quote author=honeygirl17 post=34967527][/quote].
*mogbe*
* Iyaf dead oooo*
let d drama continue,I sai t tonight my joystick go hear am. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:13pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: I no fit, I no want him head to swell guess ur not proud of him den |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:09pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: Hmmm.....na secret but e know himself . I dey feel dey guy hmmm mention im name oo so daht d world go knw |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:07pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: I get love for u as na wooing we dey do here. I get one room for my heart come occupy am. ooo iyammi see rove. am all urs baby tk me to d bedroom *close *ur little little pikin dady wan .....enter d place |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:05pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: To my one and only, since I meet you here e get as I dey feel. I no fit sleep because you no dey by me, I wish na offline we meet , we for cuddle all day. guy I want make we run things, you know sey I love u for real. I want chop your banana till I yo. I dey login Nl just to see your comment, baby me I want make you be my love. you know yourself.
to my one and only abeg who be dis lucky guy? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 5:02pm On Jun 20, 2015 |
honeygirl17: Long time bruh sis I dey oo.just came back from rehearsals.
anytin for me? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 4:58pm On Jun 20, 2015 |
wey dem dey? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:12pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: nothing dear, i dash u.
i go catch peeparty for corner later. I don today.*big bios don't cry*
I go check weda kingtom my broder get extra waist coat to share. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:11pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: nothing dear, i dash u.
i go catch peeparty for corner later. I don today.*big bios don't cry*
I go check weda kingtom my broder get extra waist coat to share. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:07pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real: person dey somewhere dey feel ur vibes u mean am? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:01pm On Jun 20, 2015 |
komzyb: Erm....is ok...peeparty,e don tey wey i bin d get mad feelings for u,de ting be say my luv for u no get head...i luv u lyk say i wan mad,dats if i neva mad oooo,from my heart i go lyk make u b de first guy wey go taste my**** andmy b**bi...na my gift be dat...abeg,abeg,no turn me down...#kisses iyammi anem awod. no lele mi come dey wonder saj wetin mk my juju dey work for ur kpekus na now I chabi sai me n u na 1 +1. I know mind mk u carry me go see ur mama. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:57pm On Jun 20, 2015 |
mzztega
wetin come dey do me sef.
I know chabi,u come dey tori tori my hrt
like sai na koni koni love
as I see you so u dey mk my Dada spin like
say na ox fan
when li look ur baka I dey get attention like
say I dey salute Nigerian flag.
iyammi as I see you so
I dey touchlight u till dem go chi chum chin. |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:38pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega: You wanna woo all of us? ha madam is here oo.
taught ur off duty today.
mk I woo you abi? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:17pm On Jun 20, 2015 |
komzyb: Who will be my bread now,i wanna toast ?? aunty me |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:10pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: haba! i said you try na, me i like it.  Midehi: haba! i said you try na, me i like it. oya ur turn |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:04pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: hehehehehehe! so na you be the big man that want to chop the kpekus abi?
oya clap for yourself...you try. oooo so you wan fall my hand abi? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:49pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: which one be big man food again. kpekus wey big man dey chop |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:46pm On Jun 20, 2015*. Modified: 2:02pm On Jun 20, 2015 |
cc
oo my pom pom
my map na kpom kpom but I sabi say u dey live for my yard steady steady. I dey bad for history, but I rem the first time I look your dp,I come dey do like Okon Lagos my chemistry na zero,but I get reaction $attention when I look your bakkassi. I bad for physics but I sabi,d intensity of d spark when your eyes the touchlight me.
I fit be olodo 4 every subject, but mk I tell everybody now say I go pass all d subject if d topic na u. I know fit miss target for your kpekus. |