Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: Clear throat
To d person wia I wanna dedicate dis tin to (PP) loool
Since the day wen u com nack mi followers request I come dey follow u bomber to bomber u dey make my head dey swell if I lie eh make rain no fall again till next year
I no dey fit concentrate again e con dey aS if u carry my name go do juju anytime wia my father call mi na so I dey respond am with ur name 
So tay my mumc fly come back becus of my new madness wia u dey cause check my dp now u go see say na fine girl dey woo u so no be any kind one how e go be na if we see for back of NL I know say e go make sense
No take am personal oo  see as you come spoil everything. wetin you mean by no take am personnel? mtcheeeeee u never chi chum chin mk I catch you for backyard |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:04pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: Loool oya make I woo person now waiting |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 12:52pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:
. Adeh what r u teaching us ur children ?  ur time start now.oya woo person for here |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 12:42pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: what could be going thru this man mind as he signs marriage certificate (PICs) by peeparty(m): 12:28pm On Jun 20, 2015 |
one chance |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 12:10pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:53am On Jun 20, 2015 |
She still dey wait weda I go woo am.mtcheeeeee
you never chi chum chin |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:52am On Jun 20, 2015 |
She still dey wait weda I go woo am.mtcheeeeee
you never chi chum chin |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:36am On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:34am On Jun 20, 2015 |
Midehi: hehehehehehe lol show working |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:26am On Jun 20, 2015 |
Jollyjoy: put anyname bt i sure say na agarawu abi na tosyne2much self? Naijaboi self? Abeg they many. una see as e dey be.I carry woman come here she come dey woo bios wey no follow lol. na so dem like you u reach dem no Cc you .no worry we go see for area |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:07am On Jun 20, 2015 |
lekinz: Make I even woo you self ... ***Make I check ur d.p*** semi you know who you wan razzle so? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 10:52am On Jun 20, 2015 |
dharay99:
is daht all, Was expecting like 50tags. you want more? |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 10:51am On Jun 20, 2015 |
Midehi: heheheheehehehe..chaii I dey wait |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 10:40am On Jun 20, 2015*. Modified: 12:58pm On Jun 20, 2015 |
 cc honeygirl17 mzztega adeh39 midehi gifttracy Aminat508 ginawest mzlaurel jollyjoy |
Romance › Re: You Want Him To Stop Disturbing You Right? Ladies Come In Here. by peeparty(m): 10:26am On Jun 20, 2015 |
 who still dey do this kind tin mbok? abi mid.....dey do am |
Romance › Re: What Could He Possibly Gain From This Relationship? by peeparty(m): 10:24am On Jun 20, 2015 |
fink she is being brain wash by the said pastor.
And for the guy if he is truly inlove he will endure till the right time.
#compatable#maras. |
Romance › Re: What Are Your Right If You Are Being Raided In ASHEWO JOINT? by peeparty(m): 10:11am On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Girlfriends Taking Over Wives by peeparty(m): 10:08am On Jun 20, 2015 |
ok |
Romance › Re: Guys Only.... (graphic Photos) by peeparty(m): 9:49am On Jun 20, 2015 |
Midehi: i will but lerra aii boo |
Romance › Re: Guys Only.... (graphic Photos) by peeparty(m): 9:34am On Jun 20, 2015 |
Midehi: story! you won't tell me? |
Romance › Re: Guys Only.... (graphic Photos) by peeparty(m): 9:20am On Jun 20, 2015 |
Midehi: ok i hear you...hmmmm so you get crush? lol I know sabi oo.I dey learn work wey u dey. So you tell me codedly who is ur crush? |
Romance › Re: Ladies !! These Are Things You Shouldn't Do On A First Date by peeparty(m): 8:37am On Jun 20, 2015 |
prettytasha: i was only being sarcastic ...but why so much emphasis on the source ? cant u just get the moral of the story and forget its origin it ok sir. Hope you take correction anyway. |
Romance › Re: Ladies !! These Are Things You Shouldn't Do On A First Date by peeparty(m): 8:19am On Jun 20, 2015 |
prettytasha: i didnt steal the work ...i only shared it !! sir u should reference works shared. even when Nneka23 was trying to ask for source your response was not cool. |
Romance › Re: Ladies !! These Are Things You Shouldn't Do On A First Date by peeparty(m): 7:34am On Jun 20, 2015 |
|
Romance › That Uncle That Says You Wont Get Married.(see photo) by peeparty(op): 7:00am On Jun 20, 2015 |
see anger at it peak lol.
|
Romance › Re: Guys Only.... (graphic Photos) by peeparty(m): 6:42am On Jun 20, 2015 |
Midehi: this is paparazzi na...Lmao.
no let my crush catch you ooo....lol. shey na me no come get crush ni? |
Romance › Re: I Have Decided To Marry A Nurse Only by peeparty(m): 9:42pm On Jun 19, 2015 |
cowleg: argh nooooo tohpahz gat wristwatch, i jux nid her to tell us the charming secrete nurses have dat drives men crazy. k |
Romance › Re: 10 Ways Ladies Act To Avoid Sex When They Visit Guys by peeparty(m): 9:41pm On Jun 19, 2015 |
Truckpusher: Bro some of these chick can be wicked I swear.
But we sef dun big pass that level sha - it is either you're fuccking or you're not .
No time for time wasters . 
Time is money and you've got too many hungry puccies around to be wasting time trying to beg one to behave.  yes oo my broda i know dey follow pikin play oo, common open the lotto sharp sharp |
Romance › Re: Guys Only.... (graphic Photos) by peeparty(m): 9:31pm On Jun 19, 2015 |
Godforbid my midehi can never do this |
Romance › Re: I Have Decided To Marry A Nurse Only by peeparty(m): 9:28pm On Jun 19, 2015 |
cowleg hope it not tohphaz oo |
Romance › Re: Five Things Guys Have Been Using To Melt Ladies Heart by peeparty(m): 7:53pm On Jun 19, 2015 |
Midehi: hehehehe...keep on wondering, when you get to wonderland,let me know  was aware of dis response.ok no p<1>1 do me i do u |