Perrychocks's Posts
Nairaland Forum › Perrychocks's Profile › Perrychocks's Posts
1 2 (of 2 pages)
all of una no get eyez.anambra wife is an epitone of beauty |
It depends on de location nd de standard of de shop as well, |
Den its left 4 me to work hard for him to 4get dat name,quittin de marriage is de unwisiest decision eva cos u re creatin room 4 de so called girlfriend to come in. |
T.b joshua shud sit one side jare,alwayz predictin obvious tins,dts how he predicted yaradua nd gana dt had life threatnin ailments death.he went ahead to predict nd wishd us anoda plane crash due to wot happend bak den belview, sosolisos and Adc crashd same period, his tricks will fail him ds time around. |
Keke nd d1 shud park well jare.dere was absolutl nothin wrong wit wot ay said,he was only crackin a joke,besides wot hv dey nt accused a whole obj of,let alone keke abi wetin dem dey call u sef. |
1 2 (of 2 pages)