₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,517 members, 8,512,266 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 07:44 AM

Toggle theme

Pharoh's Posts

Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 260 pages)

Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 11:22pm On Jul 31, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6488249#msg6488249 date=1280614616]^^hehe

Idowuogbo (abeg I fit call u ID for short?)

moi is having a lover's tiff with King Pharoh

besides, it's the language he understands. . .[/quote]angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 11:21pm On Jul 31, 2010
@efe
Na him dey make me para 4 u ooo  cool

Na wia u see my pics self? u dey let my nEmiz deceive u abi?  grin

He be like say u dey use style ask me 4 pics  . . why u no cum strate na?  grin

If u no vain . . . prove your worth and grant me my request na  grin . .

I [size=2pt]one see  u 2 . . . so make i[/size] know the journey wey i one begin so.

Wowo face no do me too . . .   tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 11:09pm On Jul 31, 2010
^^ Make u2 stop to dey cut my leg and stop all these pretense abi na novice fronting. angry angry
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 11:03pm On Jul 31, 2010
Wetin dey cause this kind talk na tongue . . . just confess say u take sumtin that time wey spit this kind talk cheesy

Cheii!!

@Pharoh - me and u nor dey together again lai-lai

the fact that dem even nominate u 4 dat pic (b4 surgery na complete turn-off)

and to tink say I be wan give u my apple chop!!

**shakes head in pity - man, we're sooooooooooooooooo over, nothing 4 u!!** Angry Angry
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 10:59pm On Jul 31, 2010
^^ How i take harsh na my . . . [size=2pt]which title make i put there self tongue[/size] abi u no see all her pre-conditions lol .
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 10:53pm On Jul 31, 2010
Bibs abeg i done do the mathematics i no fit adopt you ooo. grin

Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 10:51pm On Jul 31, 2010
bibs abeg no be that kind pikin i dey find oooo  tongue

See me see wahala . . . make pikin come dey control papa 4 him house lol.

So make i go through all those process because of pikin?  cheesy

Na gold the pikin dey shit for yansh?  grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 10:49pm On Jul 31, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6487987#msg6487987 date=1280611642]hmmmmmm tongue


'ol boy, how u dey na? wink[/quote]He done reach this stage abi . . . na when i turn to boy? cheesy

Infact i no dey fine bkoz i dey para 4u wella. angry grin
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 10:21pm On Jul 31, 2010
I dey look am 4 pikin oooo grin
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 1:49am On Jul 31, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=320278.msg6483511#msg6483511 date=1280533696]Cheii!!

@Pharoh - me and u nor dey together again lai-lai

the fact that dem even nominate u 4 dat pic (b4 surgery na complete turn-off)

and to tink say I be wan give u my apple chop!!

**shakes head in pity - man, we're sooooooooooooooooo over, nothing 4 u!!** angry angry[/quote]My Swit Hat he be like say you dey mistake me for studio abeg research those allegations well ooo. cheesy
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 12:25am On Jul 31, 2010
You sure say na english u just speak so? undecided cheesy
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 12:19am On Jul 31, 2010
^^ Them done give studio the award so craw back to the fowl yansh wey you dey come out from. tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 11:46pm On Jul 30, 2010
Na who put my name for that kind of list? cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 4:05pm On Jul 30, 2010
Hmmmmmmmmmm . . .
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:56am On Jul 30, 2010
Oya where the topic, i one sidon on top ooo. grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:52am On Jul 30, 2010
Okay i done hands - up tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 9:28am On Jul 30, 2010
Studio CFR:
Action speaks louder that wordz.
Abeg shey you fit stick to pidgin english only? My six years old cousin dey read this thread, the small boy dey roll on the floor laughing ooo. grin cheesy
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 9:20am On Jul 30, 2010
^^  Na reality no be prayer studio.  cool
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:16am On Jul 30, 2010
Wetin na . . .which time i turn to babes again now? grin

So which kind work you dey do?Are u igbo?.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:00am On Jul 30, 2010
u 2 like sweet thing - nor let am kill u sha tongue
Na i no my limit . . btw na one person i find come hia. cheesy

okay
Hmm undecided. . U don avoid two of my questions 2day. huh

[size=1pt]I hear say u fyne well 4m my sources . . shey i fit confirm that story?[/size] grin grin
Business › Re: Ghana Woos Innoson Auto Plant With Incentives by Pharoh: 8:53am On Jul 30, 2010
Nigeria for a long time do not have faith in any indigenous effort, is it because they want a kick-back or what?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:47am On Jul 30, 2010
Heheheh see as you just blank me one time.

Well no problem, them say the patient man eats . . . grin

So na london you dey? I done reach that side b4 sha. cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:31am On Jul 30, 2010
But i fit chop apple after i use chewing stick sha? grin

Bodi dey kampe ooo and very relaxed. smiley

How u 2?, U no go work today?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:19am On Jul 30, 2010
No vex na, u know say men na one way traffic tongue grin

I be real African man so na chewing stick i dey use clean mouth. cheesy

U go like that one shey? tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 8:14am On Jul 30, 2010
^^ Na u dem ask question? undecided
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 8:12am On Jul 30, 2010
Why u dey vex na?  huh

I miss yarn? cool
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Pharoh: 7:18am On Jul 30, 2010
You better listen very carefully

Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 5:51am On Jul 30, 2010
^^ Pharoh = ? grin

@Efe . . I dey fine oooo

Shey na the two apple wey dey ya front? cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:57pm On Jul 29, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6473605#msg6473605 date=1280416583]**sniggers**

U mean u don loose your Efe?[/quote]Yes but see the correction above  grin
Sports › Re: Nigeria Vs Colombia [1 - 0] @ Women's U-20 World Cup by Pharoh: 7:07pm On Jul 29, 2010
I think our substitutes players are better than the ones on the field before.  undecided
Sports › Re: Nigeria Vs Colombia [1 - 0] @ Women's U-20 World Cup by Pharoh: 6:56pm On Jul 29, 2010
Damix007:
U like her style of football or u like her cos she's pweety,  Explain urself
Bros na football match we dey watch na and no be beauty contest.  grin

Hope i done answer your question?.  cool
Sports › Re: Nigeria Vs Colombia [1 - 0] @ Women's U-20 World Cup by Pharoh: 6:50pm On Jul 29, 2010
I like this our number 9 ooooo cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 260 pages)