Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 260 pages)
And you will saw the wondering she will does toes the companies but always making sures she retiring there or what do you thoughts my pellow works? ![]() |
^^ They are sent to your nairaland mailbox and you can copy it from there but i think they should post it now on the front page. I think eldee is not around for now. |
googles:Heheheh wetin u dey go buy for there wey u no go see for naija? ![]() |
^^ Wetin u see . . abeg yarn me ooo ![]() Moses for 21st century? . . . I laugh in Jewish tongue. ![]() |
tanimz:Ya one of my email addresses. |
googles:At this point i dey very tempted to ask you weather you wetin be dubai? ![]() |
Check am again ![]() |
This kind thing fit happen for naija so? |
tanimz:Oya na him be this . . . send am there make i add u. ![]() Abeg no quote me ooo ![]() |
googles:Nah i change my mind . . . I no dey roll 4 that level, i get reputation to protect. ![]() I think say u go ask for private Jet or even supersonic concord jet. ![]() |
tanimz:Nice then . . . shey make i drop or you go lead the way? ![]() |
Like googles has spake . . . You guyz better took him back because she dey bringing lots of experience to the in the company. Like they saids . . . two heads are goodder than one. ![]() |
tanimz:Oya which one u dey then ![]() Yahoo.Hotmail.Skype.Myspace.Speeddate.Badoo.Plentyoffish.Match.com.Friendfinder.Orkut.Friendster.Hi5.? ![]() If not any of the above . . . tell me the place and i will join u right away. ![]() |
googles:Actually it is a modified version of the law of moses with an african flavor. So u are right lets call it the Law of Pharoh. . . Where is that ben self? ![]() Come buy coke 4 ya tanimz . . . while i take my googles on a shopping spree to dubai. ![]() |
But you fit pidgin simply speak am ooo. ![]() |
Them tell you say i broke abi i dey share woman? ![]() Except if you gree apply the law of moses [/b]in this case. ![]() [b] Tanimz 4 googles and googles 4 tanimz ![]() |
na waoh . . . make i try my luck self. tanimz:I like that . . lets meet on facebook like ben and googles. ![]() |
Hehehehehe i done laughter die ooooooooooooooooooo ![]() |
blacksta:Wetin i do na? . . . No let me back away come visit you later tonigh 4 ya dream ooo. ![]() |
tanimz:Nah he dey pain me say when we dey receive standard education u dey house dey[b] count coca cola bottle cover[/b] dey call am home schooling. You still fit enrol for adult education you know. ![]() tanimz:You know wetin dem dey call nick name? . . oya figure that one about ya self lol. ![]() |
tanimz:How dare you abuse a professor? . . . ![]() Oya follow me to my office to resolve this matter any further. ![]() ** Rubs hands together and gives her that smile on most ![]() |
tanimz:Young woman can you put on ya glasses? . . . that was not the question you were asked. ![]() Seems u have been sleeping . . care for some coffee while i refresh your senses ![]() |
Then answer the simple question an. . . abi you want make i give you expo again? ![]() Sorry to burst your bubble . . . we maintain a very high standard here based strictly on merit and ethics. ![]() |
tanimz:Home schooled? . . . Ha no wonder. ![]() tanimz:Shuo na this type . . white-star one put for house? . . . .I wept in Terminuz. |
Young abi na old woman . . make u answer my simple question na. ![]() No dey use style beat around the bush . . just tell me if you no know the answer. ![]() |
tanimz:I know say you be big time amebo ![]() First na why u one know these kids? ![]() |
tanimz:U go primary school so? . . . .okay ask ya partner in crime to explain na. ![]() |
tanimz:Nothing do am na. . . just dey pass coded message to some kids wey i see for corner dey do lovee lovee. ![]() I just use style tell them say i see them and he be like say their papa and mama fit know about am. ![]() |
blacksta: tanimz:Retired Guru in the house so i no need training after 90 years on the field experience. ![]() |
^^ You know wetin be sense? ![]() Back2sender lol . . U think say i go ask u wetin be sense small. ![]() |
^^ No be book wey get face abi i no get am? ![]() |
Hmm . . ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 260 pages)




na suzuki or ginsheng me i know o 

