Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 260 pages)
i don't think you will know it since that school no dey for una level na ![]() We dey compete with queens, ISL and layola jesuit na. ![]() |
You just confirmed say you be poor man and lack confidence in your toasting skills. ![]() |
Ben i just get one small romance with coker secondary school then later went to the prestigious EBHS. ![]() |
Ben . . na my yeye eyes just wonder go there. make i try comot eyes for there before he turn to something else. Men me na fyne boi school i go na ![]() |
Thank you ooo . . so wetin be the plans for the day na. . ![]() |
Hmm that back side na one in town oo . . ![]() |
Ben abeg no call those guys ooo i no want wetin happen in 1923 to repeat itself oooo ![]() Na me and you bully beat down in three rounds . . . tyty fit be our ref na. You sure say the thing don comot for him blood . . .once a thug always a ![]() |
Ben trust me na this one no be sell . . She don tey for the game and studio na piece of meal for her. ![]() Studio look here this deal na pay before any inspection or service ad it is not negotiable. Deal or not? ![]() |
Ben u no go kill me ooo . me self be gentle boy but me and my brother fight wella for small pikin. So na those experience and memories still dey with me. . I never fight anybody going to 15 years now self. We fit try our size one day now since we be omoko ![]() |
No biggy first deposit 25 billions naira for my account. . . Make i go open my bank self ![]() Then i go give her to you on phone and you can start from there if he go work or not. Game? |
Ben, i sure say na private school you go and you no get liver that time self. . I dey to talk my age for ss3 oooo men i be real agbaya ![]() |
But na only one you fit spend that day with na . . abi u one chop everything ni ![]() Hmm why me no come get val ![]() |
When i still get two feet why not Good morning ooo. . How work big man? ![]() |
Also most of them are really kids and not so big like when we were still in secondary school. wetin 14 and 15 years old one to dey fight for? ![]() @Bennie. . . Me be pikin of moses orimolade but i was living in the next upstair beside that church in the same street and went to canal primary school lol. You no need to fear na since i no fit am you as my correct guy. ![]() |
He ben wetin be the truth oooo. |
romsky:I am here come use me for practice ![]() |
wendoworld:I don dey watch you since then and he be like say you just dey climb up every game week, maybe maybe well never say die sha 4 now. ![]() |
That's nice of you and it seems you a good girl but seldom see your post at the religious section. |
You and studio. |
Hmm na real wa. |
^^ Hmm dat na Jamb question 4 moi what about you? |
Wendo FC which ojoro you see ooo . . .i am talking about the other 25 winners me no fight for first prize oo. |
Make una come win better prize here. I am sure of making it to the first 25 sha. http://www.barclaysfootball.com/ |
^^ You no go find person wey go kiss you this val abi. |
Ben-10 na true oo and moi only needs to watch all their fight from our balcony . . . . Do you know that celestial church opposite those schools on the other side of the main road?. ![]() Hmm Titi i guess your school must be in that mile 2 area? It seems all of us might even know each other ooo lol. |
This world has really gone deep in the wrong direction. ![]() |
nana:Aww sorry i know how it feels . . .but it is a good time to hang out with those friends you have not seen during the holidays and do stuffs together. |
[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg5479497#msg5479497 date=1265716880]I wont stp untill u tell me d effect dat it has on u.[/quote]The good book says there is love in sharing which you are not practicing so that's my gross. ![]() |
@Nish abi na 9ich . . . This egypt is here to stay ![]() [quote author=Abbey_city link=topic=373124.msg5479493#msg5479493 date=1265716816]lol Oyo lowa!!! [/quote]Na wa for you. . .them don tell me before say na like this u sabi change mouth ![]() One minute lets be loffers and the other minute na OYO u dey talk about, Abbay mami water fine well well ooo. . . i fit close my firstbank account because of you oooo ![]() |
tytylayor:It was supposed to be a hookup thread as friends or loffers i mean you can take the friendship from here to the outside world but the progress has been slow derailed a little bit. You mind i hook up wit ya so we can redeem this thread ![]() |
Yes oo we are, . .So how about you? Hope your day has been smooooth? ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=384232.msg5479364#msg5479364 date=1265715786]shu!!! [/quote]Ya name rezemble Abbay_city? ![]() [quote author=Abbey_city link=topic=384232.msg5479364#msg5479364 date=1265715786]lol u sell am 4 100naira self dem naver buy am lol . . . . [/quote]Na the price above is the starting point and it is not negotiable. Abi u dey use style tell me say na 1k u get. . .abeg my name is not for broke backsides ooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 260 pages)






to talk my age for ss3 oooo men i be real agbaya 
