Philcz's Posts
Nairaland Forum › Philcz's Profile › Philcz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 (of 33 pages)
Wow! Definitely following |
omo i don miss enough o..nice update guy...me de vex wit u sha...Philip no try at all him forget say na Bros be4 Ho'es.. Choi! See wetin gudboy like me just type...i still de vex |
nice update Rock..u nd trouble na twin ni? |
lekinz: It seems dis guy is a learner....Groundnut nd chicken laps are codes used in describing bullet nd gun respectively nd if u still dont understand ask Foxy ....u better don't try rubbish ....Enuf groundnut dey OooooOga Lekinz tell am o,groundnut plenty make him no mess up.. |
Rock, ur story is da BOMB...i want Usher post o. |
Uthman51: Boss I dey kampe I DON SIGN DEAL WIT BH dem go dey supply me nuclear bomb cuz of any body wey mess upOga Lekinz nd Uthman,i wan join una bouncer's crew o. |
The rock5555: I cant fit sleep.waiting |
nyc 1 Udauk...Bouncer Lekinz, i de hail o. |
adegwurulez: just arrived kaduna.Hahahahahahaha. Choi!, I comment my reserve. |
Uduak, what you're doing here by telling us your life story is very rare,heroic and wonderful, not everybody can do what you have done here..am urging you not to make haste decisions because you are angry,some of us are getting good lessons from this so just keep up the good work...i still de rep u as fa NorthBank boy... |
adegwurulez: lemme start typing.. dunno if this battery will sustain me sha. i no wan make promise like yesterdayNa snail de help u type ni?... |
adegwurulez: make i start type. make una expect am before 12dis ur 12 wey u talk,na PM or AM,cos u make me set alarm for 12am nd wen i check,no new update.. |
adegwurulez: i don come bk 4rm church, ma begin typeu wey na Boko u be.. |
adegwurulez: hw abt ur hauz? |
OMG we Made FP *dancin skelewu*..where de celebratn @, Ali or Sanusi's hauz? |
*Ghost mode deactivated* Rock, nyc story you've got here....but me don play snake reach 67000 o. |
adegwurulez: lolz... come onlinenyc update,but e no long sha.. |
adegwurulez: one word #codeinei no get ur tym.. |
adegwurulez: the witches no dey fear face ni?oh, sowri i forget say ur face ma resemble witch.. |
adegwurulez: happy new month to everyone. But abeg, una know where dis year the run go?i feel say na Oju o,bt u neva can tell. |
adegwurulez: goodnyt y'allgoodmornin guy,hope Idye Witches allow u wake,or so i tot#na joke o... |
nyc one Kay.. |
The rock5555: Kai Ade u are becoming too much only say u no dey update regularly.am in full support of it.Oga Rock |
Adegwurulez really needs ur encouragement nd constructive criticism..We want moreeeeeeeee updates... |
i looked down nd saw Philcz in hell begging me for water...come,u de try me o. |
adegwurulez: no flatter urself, u no reach to provoke mehehe.come update abeg |
Today provocation na small 1 try me next tym nd u go see pepper.lol |