Family › Re: When Stealing At Home Goes Wrong(pic) by physayrian: 2:18am On Mar 09, 2015 |
me wey I.don no say na beatings I go chop abeg I go dey chop anything wey fall down at least I won't loose both |
Education › Re: Is It Okay For Female teacher To Dress Like This Go Class by physayrian: 2:12am On Mar 09, 2015 |
headmaster go they stroll just see this he will have to inspect the class well.Mrs okoro see me in my office later |
Romance › Re: Oghosa Ovienrioba, Nigerian Woman Porn Addict (Photos) by physayrian: 2:09am On Mar 09, 2015 |
abeg who get that girl contact, I need to learn |
Family › Re: Older Man Caught In A Hotel With A Secondary School Girl (photos) by physayrian: 2:02am On Mar 09, 2015 |
abeg no be konji he has missed the narrow way in the early marriage time.his wife don turn express now. |
Romance › Re: She Is Married But Keeps Begging Me For Sex- I'm Confused. by physayrian: 10:29am On Mar 07, 2015 |
deputy fiance carry on jare na u get ham |
Education › Re: What Is This Babe Doing? by physayrian: 10:15am On Mar 07, 2015 |
I cannot come & fail o.we ghaz pass |
Fashion › Re: What Is Wrong With This Picture by physayrian: 3:28pm On Mar 05, 2015 |
those caterers no go see road wella again o alakoba.if mad konji nak person dere you own don do |
Crime › Re: Pastor Arrested For Impregnating 20 Women In His Church, Including Married Ones by physayrian: 11:56am On Mar 05, 2015 |
abeg no blame pastor.They Neva plenty reach for church if new person no go enta church there should be another way now |
Christianity Etc › Re: What Women Pass Through In The Hands Of Fake Prophets(pictured) by physayrian: 7:34am On Mar 05, 2015 |
prophet for don get pikin like die o |