NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:00pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: #Hands him weed
# wash it down with vintge lomo ( 1699 )....opened specially for U *puffs smoke* *sips alomo*  @Dossylvanus, a million dolls u say  Ur wishes granted, ma contact @ El Dola heroinery renewed.. Target will be met in 8 week  *puffs more smoke* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:50pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Bro, selling weed is just like selling herbs and medicine na, infact I like that u ar born again, I want us to expand our sales to churches and mosques too...u know so that the pastors can see the spirit clearly Kwakwakwakwakwakwakwa.. U must b veri hi @ d moment  Abeg pass me dt limited edition u ar smoking.. Mesef nid som inspiration  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:47pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Lol @ Envagelical crusaders of the dark......abeg shey na physika new establisment b dat Bia nwanne.. Wt a ya insinuating  FYI, ma reeputatn speak volumes as a God fearing sombori  U bera quit ya weed quik quik, God loves u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:42pm On Sep 04, 2015 |
dossylvanus: Na So dem dey talk o!
When una go camp, na evangelical crusaders of the dark una go become.
By the way, i am a Virgin. I be celebate.. Yeye man  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:39pm On Sep 04, 2015 |
dossylvanus: How far? Our weed business no dey move? Now born again, tenderd ma resignatn bur oga @ d top @Elmisti dnt wanna grant ma wish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:37pm On Sep 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:35pm On Sep 04, 2015 |
dossylvanus: Guy your dick is good abi?
Because if you wan land those nasty hoes, you gotta have real credentials. Kikikiki.. Now u are speakin outta context  Am nw born again oga.. So gerrehia mehn  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:33pm On Sep 04, 2015 |
DonPsymon: Limme *not interested*
Yahoo wey you for do if say you get chance abi? 
Ma catch you broke for camp... You go talk well. @Elmisti, com nd yan dis guyman hw broke i am right nw  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:30pm On Sep 04, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Physika(f): 7:14pm On Sep 04, 2015 |
siegfried99: U sure say na people play that match abi na computer game scores them put there  Na alabi handwrk.. Sending punters to villa in 'ember' month  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:12pm On Sep 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:08pm On Sep 04, 2015 |
DonPsymon:

This house is gradually becoming boring...
Since y'all saw your names on senate list, y'all feeling like corpers abi? No more nairaland ko?
If y'all don't come back and make this place lively ba 

Omo ale Jati jati  U jux appear frm nowhere dey run ya milage  Na wher u run enta all dis days fa? Nw wey u don do ya yahoo finish get smal chang to dazzle fr dose chinas eye in camp abi  Kontinu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:05pm On Sep 04, 2015 |
Say NO!!! To....
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:05pm On Sep 04, 2015 |
DonPsymon: Be keeping secrets na 
Lemme catch you near small girl...
You wee see   Ah dey folo u na Abi u wan make dem sabi d paro wey we dey plan ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:00pm On Sep 04, 2015 |
chinnyonwu: Hello house. Is there a way to increase my chances of being in stream2.? By delaying ur registratn, i think. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:58pm On Sep 04, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Physika(f): 6:57pm On Sep 04, 2015 |
siegfried99: Hian! 
Scotlandiiiii Imagine jux 1 shot on target fr both teams throughout the match  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Physika(f): 6:51pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: #runs out Come back here... We ar in a different zone  #Check |
Celebrities › Re: Can Someone Explain How This Big Butt Lady Put This Phone In Those Tight Jeans by Physika(f): 6:45pm On Sep 04, 2015 |
potolistic: Chai..... Ah wish say na me put d fone dere
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Physika(f): 6:39pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Bukaki....am thinkn green money...not weed... Kikiki.. When u nor get shishi.. Make we dey look. *come here FYI, derailing is not allowed on pfp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:08pm On Sep 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:05pm On Sep 04, 2015 |
DonPsymon: The essence na to choose wisely bro! don't choose the obvious states to avoid disappointments That is a valid point tho. God willing, I will be posted to a state where I will be able to do my thing. |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by Physika(f): 5:59pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Peesika ( physika )....ar u thinking what am thinking  Weedpunter is here. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:58pm On Sep 04, 2015 |
Adebowale89: good evening CM's
I really need a bail out on this issue. all my details are intact on Nysc portal but checking my jamb status, I found the course I was admitted with banking&finance which I later change to philosophy with the aid of schl then
pls how do I go about it or is there no need for me to be panick in the changing
Cc: hilsocial physika xcozee Since ur details on nysc senate list is correct, no cause for panicking. You are good to go. |
Food › Re: A Big Snake Killed In My Compound Today (PIX) by Physika(f): 5:52pm On Sep 04, 2015 |
Sappyman: People should stop posting all these pix about snakes. I was told that in some part of Nigeria, people worship these snakes as thier god. Just thinking of what is running in their mind right now. That someone has killed their god or what. Lolz.. Silly comment. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:34pm On Sep 04, 2015 |
Olami90: Fellow B'15 PCMs
Any Formula 1 fan here should gimme update as per dis weekend Grand prix plsss. Wot time too? And no of points btw L.Hamilton , N. Rosburg, $ Sebastian Vettel Wetin concern us wit grandprix.. Wen b say d person u punt untop him fit crash or die sef.. We talkin 2hrs games straight odds.. U talkin accidental  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:30pm On Sep 04, 2015 |
|
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by Physika(f): 5:27pm On Sep 04, 2015 |
|
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by Physika(f): 4:07pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Kikiki....na my evolution from PCm to CM dey ma head now...and once my mind no dey smtn....I dey eraze am 100% ni.... Kpele.. whic kine brain u get  Anyways join me as we obsev d competition togeda  |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by Physika(f): 4:02pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Oh, didnt knw its dis thread dat u brought me.....I neva resume punting oooo....and I no dey do dat thing....my punting break go end Next week BGG....and b lyk say dat stup*d guy don piss chimajii oFf...wetin dey shele for the pfp tin Nawa u sef.. Ordinary pfp u nor fit decode  Btw, mesef neva resume.. I jux dey observ as d fin dey go. |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by Physika(f): 3:34pm On Sep 04, 2015 |
@Chimajii u nor dey house ni?
@Elmisti pfp na punt for pride iv on NL |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Physika(f): 3:30pm On Sep 04, 2015 |
siegfried99: U don dey help am cast the game even before it's played 
Why evils? Noo  I jux fink e nor suppose put am fr d two bet.. Shud appear once. Bur wetin ah know.. Ah be newbie. |