Physise's Posts
Nairaland Forum › Physise's Profile › Physise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 151 pages)
make una dey scamsung dere, nor go find better thing do |
6GB , 32GB , 64GB , 128GB Meizu MX3 powered by KEY SPECS TYPE Smartphone OPERATING SYSTEM Android (Jelly Bean [4.2]) SCREEN SIZE 5.1 inches INTERNAL MEMORY 16 MB CAMERA 8 megapixels DIMENSIONS 139 x 2.83 x 0.36 in WEIGHT 5.04 oz ANNOUNCED 2013-09-02 ![]() ![]() ![]() ![]() |
128gb |
[quote author=nani.666]I don't think Samsung has got anything to do with this scam though.... I don't see why some people are blaming Samsung... this is pure Naija scam...and that's what naija does best....Why ever would Samsung wanna be involved in a scam like this...? they're a respectable company.... Nigerians do the repackaging and sell as Ace....that's pretty obvious... just like they change and tamper with the original accessories in these new phones they import... one device I bought brand new that I had read YouTube reviews and every...when I opened the package what i saw wasn't what was on the review.... instead of Two screen guards I saw only one...and the Flip pouch that was supposed to be Magnetic... ended up being crap.... my point is this is what happens in naija...it isn't a new thing...so I'm just sorry for the people that fell for the scam....No be today naija start to dey repackage thangs[/quote]true talk |
kennykg: lmaooo. Sharp guys. Dis jst a bad country companies get sued and shutdown for this in other countries...lol true bt na 9ja we dey |
Downloading thor and injustice,hope say e go work?
|
[quote author=deejay_harry1]YOU ARE BECOMING A TROLL..on your own thread.. [/quote]lol i swear |
kennykg: so you mean slot and jumia made the carton which the fone was packaged and put anoda fone inside?yes |
[quote author=Mide_gee]guys I dey enjoy ds machine o. wanna root it but dnt av windows7 on my lappy, got vista instead.brotherly would it b cimpartible?[/quote]sure,used windows 8 for rooting my fone,vista for upgrading my fone to 4.2.2 and windows 8 for flashing gennxt rom |
phantom |
akwunmi: no b mistak,jumia,slot n samsung all knew about dis conspiracy,de all hav enginers,geeks dat check evry brnd b4 de markt it,de knw wot de wer selin,y de no do mistak sel galaxy s3 4 20k??no b mistak na scam!!lol s3 for 20k lol,nor be scam joor make una dey waste time nxt time research well before buying any product online,omegatron for benin nor dey sell ace 3 as star pro so dnt blame samung blame slot n jumia |
flexing ustv on my galaxy grand |
get iphone 5..far far far far better dan tecno n infinix |
na jumia n slot make mistake and ntin like ace 3 and star pro for slot website |
abiolag: I av both apps but my ram is low pls explain how to use d apps to reduce ram usageuse greenify to hibernate running apps On dxtoolbox go to accelerate a shortcut called master accelerate will be on ur homescreen click on master accelerate to kill running apps |
android |
[quote author=deejay_harry1]YOU GOT PING mahnn..[/quote]replied bro |
eddiegate: ..wetin u cum do way mak ur ram dey run smoothly now?with dxtoolbox and greenify |
replied all...keep trying to connect |
ram usage
|
gennxt rom nw running smoothly |
lafencer: @physise...abeg I still dey wait for the download link for the 4.1.2 firmware. I don download odin and Samsung kies.http://forum.xda-developers.com/showthread.php?t=2372249 |
wow |
Uchiha Itachi: How did I not see this thread since?replied |
haibe: the only thing I noticed is that the edit in gallery is missing. its smooth for mewith big icons,me don reduce my own.hw u take do ur multiwindow to dey support all apps |
na all apps multiwindows for gennxt rom dey support?cos my own diff o |
abiolag: Nice one bro enjoy and tell us how u c am. Welcome to gennxt d best I've ever usedmy own view abt d rom 1 consume ram 2 cant edit screen after capture 3 nt very smooth 4 big icons(reduced mine) 5 battery life nt impressive |
seunwen2: ur Samsung wey no even reach 1gb ramleave dis thread n fyi grand duos have 1gb ram |
skullz: oga physise, nor vexno p |
skullz: Tecno beat samsungabeg make una nor derail dis thread |
seunwen2: haibe i go defend my phone dieleave dis thread |
I don port to gennxt rom at last ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 151 pages)


