Physise's Posts
Nairaland Forum › Physise's Profile › Physise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 151 pages)
haibe: its not giving me problem oopost screenshot of ur ram usage in settings n also post screenshot of ur task manager ![]() |
Hw una take dey cope with d high ram usage on 4.2.2 ![]() |
p5 |
Queenzy: pls @physise I also want to have the unlimited mb as I download a lot. any network is ok by me and I have also downloaded the droidvpn app. my email is queen.ebong@gmail.comreplied |
. |
Nawa o |
E nor work ooooooooooooooo ![]() |
abiolag: Which rom r u running?stock rom ![]() |
Make I try am |
googlepikin: AllLOBATAN ![]() |
4.2.2
|
[quote author=deejay_harry1]I WEEP FOR THE FUTURE GENERATION[/quote] ![]() |
eddiegate: Una geh mind sha..abeg wen una port finish make una alert melol |
[quote author=Aniah@frankie]D7 is the best. Get urs now[/quote] ![]()
|
haibe: when I download am. but people dey complain say the ba3 backup no goodyea d latest one nor get battery backup problem |
Dis crap don enter fp ![]() |
haibe: thinking of installing gennxt rom too.d rom too make sense..me don download d rom...when u go take flash d rom? |
eddiegate: ...yea buh I nor go try portin again..ma liver don fail m£..abeg tell me how u take update back to 4.22 nd is it stable 4 u?note:am rootd4.2.2 is stable for me except d high ram usage becous of more bloatwares..will flash gennxt hd rom this weekend before u port always backup ur current rom |
samtin: hy fellow nairalanders.... pls i desperately need help on how to upgrade my SAMSUNG YOUNG DUOS from android OS 2.3.6 to android OS 4.0.... TNXfirst go to settings-software update-check for update |
eddiegate: ...i tink dis is d easiest method..buy whr do I get d files to downloadd files dey d youtube link wey I post |
eddiegate: ..,a one gentx rom lyk dar,but na God save me ooo..d fone is okay now...ma 4.22 dey get some get issues. ,I wan go back to 4.12 abi hw u see am?before u install d gennxt rom did u wipe data/factory reset n wipe cache? |
abiolag: D 1 from d link u gave me xxxumbga then I flash cwm with odin and when I try to boot into recovery mode to load fix recovery n superuser it will show d samsung logo again n again then d phone will boot to d normal screentry dis forum.xda-developers.com/showthread.php?t=2440373 |
[quote author=Mide_gee]M becoming madly in luv with this phone after going through the tread.mehn i need to go get mine asap but pls how excellent can this phone handle high end games like realfootball, pes, fifa n d likes?this phone i must confess is really a beast for its price and at such it will be the 1st smart phone i would get as brand new.dnt mind me o, i don rili addicted to uk used ones[/quote]fifa 14 works smoothly without any lag same with real football and pes |
abiolag: I flashed it again with d custom rom I downloaded but can't still enter recovery mode but I was able to use greenify on itwhich custom rom? |
:-X512mb ram ![]() |
abiolag: yeah I sabi use odin wella but d problem still remain(cannot boot into recovery mode) even after flashing it.when I boot into download mode it's not showing samsung official again but custom. Am soo confused rit nwu don flash d firmware back again? |
abiolag: i downloaded dis 1 b4 \I9082XXUBMI1_I9082ODDBMI1_INS and its 900mb plus i hope its not d same with d link u gave me though am downloading it right now. when i try to check for software update from d phone it will show 'your phone has been modified. software updates are not available'. booting into recovery mode is d problem i av nowsince you don already get d latest firmware no need to download dat one again flash d firmware through odin shey u sabi use odin? |
amaboy06: all this rooting, bugging, ota, otb, etc stuff dey like say i dey watch chinese movie without subtitle.... Make i do buy my own so dat i go follow this wellalol |
forum.xda-developers.com/showthread.php?t=2372249 |
[quote author=abiolag]Can u give me d link for it?[/quoteforum.xda-developers.com/showthread.php?t=2372249 download d official one with xxubmga |
abiolag: Thanks for all ur help, pls hw to flash 4.2.2 stock rom?download 4.2.2 firmware den flash it through odin |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 151 pages)



