Physise's Posts
Nairaland Forum › Physise's Profile › Physise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 151 pages)
[quote author=mr.drizzy]Lols! So dis one made front page too ha! Seun get shares for tecno..now back to topic,good fone nt bad!!,bt i want android to stop giving tecno rights,dem dey embrass android too much,imagine a jellybean fone without 3g(tecno m3)..mk dem go firefox os joor[/quote]lol |
Coolstan: i taya o. S2 no get thread? A 2010 phone sef smh.2011 |
Randerl: Can my Android Smart Device from Tecno do these:so wats ur point? |
samako: im usin ma samsung galaxy s2 n d fn beats any f'in fone Tecno wl eva makeguy rest na |
Koolmexxi: Abeg wetin b d price...35k |
benspeakout: Wow, Tecno abeg no scatter my head.35k |
ok.can dis phantom a+ play 1080p videos @30fps? |
remigius izunna: pls hw can i get compatible ttpod for my x6(16gb). D ones i dwnload kp sayn 'certificate error' and 'not support'. pls heeeeeelphack ur fone first |
veektorh: 50K to cheap for dz fone na... haba!!na so una go dey talk..make d fone reach nigeria first d price go be 70k check nexus 4 price 74k when its suppose to be 47k..overpriced |
WHOSEMAN: not eligible sirsubscribe to d 2gb data plan |
Zintos: I dialled *141*161# and I got a reply that am not eligible. plz what do I do so I can enjoy this package, am using tecno L3. Or should I subscribe first?then subscribe to 2gb plan,dial *440*16# cost N1500 |
buckybish: Pls OP which of dis plan is prefarable to me on Nokia N8. Cuz am using #1200, cn I go for d unlimitedyes |
[quote author=Fahad-aqeil]Na wa o; android cupcake:1.5 android donut:1.6 android eclair:2.1 android gingerbread:2.3 android ice cream sandwish:4.0 anddoid jellybean:4.1,4.2,4.3 and now upcoming: android key lime pie:5.0. Se dt android robot no dey satisfy with all dis food wey him dey use as OS,wey he won dey eat key again....omo dont b suprised if dt robot start eating nigerian foods like: android 6.0:ewedu alamala android 5.3:eba ibo(and akpu) den go con reetard 4 hausa food android 0.7.6:tuwoshinkafa....[/quote]lol |
Princegav: JESUS!!!... bro chil na. u and english language de fyt ![]() ![]() ![]() ![]() |
Marhoski: Plz dnt mind my ignorance, I subsribed for my samsung galaxy on airtel which worka well, but the problem is I also helped someone subscribe on a nokia lumia 520 I think nd 3k was deducted from the line nd for about 3days it has never worked(still airtel). So do they have different codes or is it probably the configuration of the nokia lumia?use default settings or load 1h card n subscribe to 10mb plan |
missylizzy: Ok so any new cheat and is the mtn bis thingy not working permanentlyno new cheat for nw |
Zintos: plz do I have to change any settings so I can use this package.no |
its nt possible to convert java to android..hw can android run on java phone with 32mb ram nawa o |
jazz04: lol... Where 4gig deyu fit do dat one na |
jelly bean with 512mb ram hmmm comment reserved |
enough of all dis tecno n samsung argument n comparison...samsung beats tecno in terms of hardware,software and durability while tecno beat samsung in terms of price..tecno is nt even beta dan gionee.dnt knw y some peeps go just carry tecno for head like say na deir papa get am.even samsung..face it guys they dnt even knw u tecno nor knw u if u like defend dem they r all out to make profits.stop all dis comparison n d worst part of it is u guys dnt even use sammy device keep arguing while they r busy planning to release new device n make profits...hw much tecno n samsung pay una?wetin be chipset and gpu to non computer geeks as far it can perform basic functions..cortex a7 or mediatek o na una sabi or even snapdragon or tegra 3 na una knw o..nt a fan of tecno or samsung..una don derail dis thread finish with crap comparison..comparing tecno to samsung is like comparing lion n zebra. |
benspeakout: Is the p3 rootable and can I install custom rom on it?yes |
Prestige324: Guys is L3 screen bigger than P3? Pls the phone pix and post here lets see.nah |
[quote author=CODE-EATER]dere is no such tin as android 4.3...d latest. Stble is 4.2.2...dats Wat GS4 runs..[/quote]android 4.3 don dey o |
p3 |
nawa o |
ibietela2: Yes there is 3G and 3.75Gthanks bro |
ibietela2: I saw 3g and 3.75gd specs dey confuse person o...d fone get 3g? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 151 pages)

??