Physise's Posts
Nairaland Forum › Physise's Profile › Physise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 151 pages)
lol very soon una go wise up say na tecno exploit una pass,dey go dey release fone when new update dey,n una go dey buy am all tecno phone r d same,same processor,maybe same gpu,tecno q1 with 512mb ram get higher benchmark than tecno f7 with 1gb,very soon una eye go open |
Davluck: A teenager suffered second andold story |
Elxandre: Dude i know i've just successfully brushed the dust off your brain.i nor fit laugh o ![]() ![]() ![]() ![]() |
Mod412: To my oga at the top, let's have a quick comparism between Gionee and Tecno and then we can start jumping to conclusions.u forgot super amoled for gionee |
Kaycee7: Guy, Cauker and I have been at each other's throats since morning and I just recently made fun of him. Elxandre the worst part is that you're even ignorant of your stupidity. Read up what you're arguing about. Oya take am again. IDIOOOOT! ![]() |
i love dis thread ![]() |
Elxandre: look noboby calls me an idio.t.i nor fit laugh o ![]() ![]() :![]() ![]() |
[quote author=deejay_harry1] why quote my fckin post b4 typin DO I KNOW U?? why quote my fckin post b4 typin DO I KNOW U??[/quote]lol guy u bad o see ur previous post ![]() |
lat4real: Galaxy grand duos? 4.2.2? LOL, keep on dreaming, you go wait tire... DUOS KO.... TRIOS NIwat abt tecno?u go wait forever ![]() |
Godvilla: They are miles aprt 4rm each oda wen it cums to hardcore specs.true talk |
ekenedegreat: Ok! Thanks.uwc |
[quote author=mj][/quote]guy wetin be d chipset of tecno processor? |
ibietela2: Mumu 4.2.2?? When your mate are already using 4.2.3 on s4... Besides how sure are you that Samsung will update that your over rated plastic casing?? Tecno this, tecno that.... Can you even code an android app talkless of planning how to build a phone, from design to os, etc...... You are not ashamed of your stupidityguy y u dey curse am?even if na 4.2.2 wetin concern or abi e dey pain u say ur chinko nor go get updates?na to buy another fone smh 4 sum peeps |
ijaola: @physise hope u say the settings? no word from you thereaftersorry o let me examine ur settings nw,i suggest u go to n3 thread n ask cos ur settings seem okay |
labellat: The guy has a problem,frm F7 to E3 to Nexus,may be he dosen't even have a 3310.lol ![]() ![]() ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 151 pages)

why quote my fckin post b4 typin
DO I KNOW U?? 