Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 5:18pm On Nov 05, 2017 |
KreativGenius: The dude will marry three wives, it is sealed Na your prayer for am be that??  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 5:14pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Hahhhhaha. What to do baba? Polygamy make sense bros. Once you fit take care of all the wives then you are good to go. Why person go chop only one soup? You go dey pray make you no marry the ones wey go dey fetish, if not family no go settle Oooo,as each wives go dey try overthrow one another over properties, even wen u never die |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 5:04pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Lols. Rola get others? Well, I dey practice open marriage sha. So if she get others I get others too.. Na few I sabi. I sabi SnowCream, daco and now you..hahaha! Polygamous go dey your blood as I dey see you so |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 5:00pm On Nov 05, 2017 |
Blackhawk01: Ehn! 
You ain't serious, are you?
T  Hehehehe, nothing to lose and nothing to gain, so why I go wan lie. I dey gensh steadily either for barracks or for where dem post me..
How many times you don gbensh this yr |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:56pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Lols I nor get babe na..  My Nl babes too plenty. Blackhawk01, Mariinee, tghurl etc..  You no get babe and your NL babe to plenty?? Why all of una dey share Rola?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Arsenal (3 - 1) On 5th November 2017 by Pidginwhisper: 4:54pm On Nov 05, 2017 |
Mukina2 right now
|
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:51pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Hahahahah. Na my face be that na  Baba no dey whine me nau.. |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:50pm On Nov 05, 2017 |
Blackhawk01: Lol. None, actually. 
How many babez you don gbensh?  I don gbensh over 50 sha..i no know the exact number |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:39pm On Nov 05, 2017 |
[quote author=Smellymouth post=62099754][/quote] You no fit escape this one, Na the thing you pick you go get  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:37pm On Nov 05, 2017 |
|
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:35pm On Nov 05, 2017 |
Blackhawk01: Lolz! E no easy, my wife material long like rope nii 
No be me and you go do that one. 
Oya choose  Hehehehe,oya mention the first 2 alphabets of the one wey go likely wey him chance bright wella, make you leave the rest for me 
T |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:28pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: D.. I dare you make you post pix of you and your Gf together |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:22pm On Nov 05, 2017 |
Blackhawk01:

Seriously? Wait, make I go count dem again.  Yeba! Nazo dem plenty..no just count dem. You go mention dem  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:20pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Who is your NL crush? Tamarapetty, but she no fit marry soldier 
T or D?  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 4:13pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: You suppose ask how many I don meet.. I never meet any NL babe o, talk less of Gbenshing dem.. Forget my antics online bros, I am a shy and reserved dude offline.. I hope to meet some at the beach parry sha..  Hehehehe! Nazo..which bitch part be that?
T |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 3:59pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Lols. T.. How many NL girls you don gbensh so far?  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 3:13pm On Nov 05, 2017 |
Blackhawk01: Awwwwwnn 
T  How many male NL member you get ofline wey been wan like date you? |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 3:10pm On Nov 05, 2017 |
Smellymouth: Hehehheheheheh. Sorry i dozed off bruh..
Have you ever had a crush on a friend’s girlfriend? Baba my friend's Gf na my public enemy
T or D |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 11:05pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01: Oh, Owkies.
Lol. Except the first one 
What's the thing about your ex that lingers on? so the Nler guy no see your pant?? 
Her Smile, she be regular for NA too but now late
T or D |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:53pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01: Lol. Seasoned nairalander indeed, with your different monikers abi 
Hahahaha . I was only serious about two of them tho, others were play play on my part. 
T/D Nope, I be Regular for NA so no tym for social media. Na redeployment from Maiduguri make me dey available.
Chai, so na all of dem chop u?? 
T |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:35pm On Nov 04, 2017 |
|
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:15pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01: Your moniker rings a bell, though.
T yup it does, but your brain go crash if u try to remember 
How many guys u don date so far?? |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:09pm On Nov 04, 2017 |
iamJ: our database shows
Safayatu madt fellow, you sabi too much  |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:07pm On Nov 04, 2017 |
Safiaa: safiaa is my real name.  you mean am? 
T |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:04pm On Nov 04, 2017 |
|
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 10:03pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01: Hahahaha 
No be today na 
What's your main?  Jeromedee 
T or D |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:53pm On Nov 04, 2017 |
Safiaa: If you get to know me, you may see it  But to know you sef no be beans,dat one no fit dey possible without your permission. Make we just roll on normal level for here. 
T or D? |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:47pm On Nov 04, 2017 |
Safiaa: Not happening You neva ready be that |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:46pm On Nov 04, 2017 |
|
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:43pm On Nov 04, 2017 |
Safiaa: Dare. Someone should dare me please  I dare you make you upload your pix for 10mins |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:38pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01: Lol. Oniranu 
T How many NL guys you don date? |
Romance › Re: Truth Or Dare Party by Pidginwhisper: 9:26pm On Nov 04, 2017 |
Blackhawk01:
. She sure did.
My head balance no be small oooo, the only thing that saved me is the fact that I'm not really into Facebook, just family and few friends are on my list. If to say I be your regular Facebook babe, I'm sure the matter go reach nairaland. 
Who is your favourite Romancelander? Hahahaha! No be so.I no dey facebook again, I deactivated 6yrs ago 
Make I no lie you,I no get favourite, my own na to just read comments as smile at the funny ones and yab the ones wey deserve am then cmot 
T or D? |