₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,969 members, 8,520,451 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 08:33 PM

Toggle theme

Pidginwhisper's Posts

Nairaland Forum › Pidginwhisper's Profile › Pidginwhisper's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 234 pages)

Science/Technology › Re: Venus Jupiter Conjunction 2017: The Planets Will Rise As One On Monday by Pidginwhisper: 8:45pm On Nov 12, 2017
cheesy
Romance › Re: Man Accuses Wife Of Dating A Corper, Sends Her Packing by Pidginwhisper:
You get mind Oooo! Person dey vex coz he think say you dey date him Wife, you still dey talk sue,instead make you dey thank God say he never mobilize him guys come pull dagger for you if na core northerner .

Oga you better mellow, nothing concern you for the matter na him and him wife get matter, allow dem settle their matter or make you gather person make dem follow you go clear the husband as matter take be .

But if you wan sue,abeg go ahead your body go tell later grin cheesy

Crime › Re: Soldier In Borno Kills Army Captain, 4 Others, Then Kills Himself (Graphic Pics) by Pidginwhisper: 8:29pm On Nov 12, 2017
Those wey dey happy about this news no know say one way or the other you get person wey go dey for one of the Nigerian armed forces. So anything wey u wish dem go definitely affect your own
Crime › Re: Soldier In Borno Kills Army Captain, 4 Others, Then Kills Himself (Graphic Pics) by Pidginwhisper: 8:19pm On Nov 12, 2017
Referendum50:
Sweet news
ppl dey talk,This Selfie taking Bloody baboon lookalike too dey talk undecided

Music/Radio › Re: Wizkid Turns Rapper On Master Kraft New Song Tagged "Yapa" Ft Reekadobank & Cdq by Pidginwhisper: 9:44pm On Nov 11, 2017
Airforce1:
Lol my boy

Proud of you , son
No worry, you go dey alright, just take your agbo

Events › Re: Man Buried In A Coffin Built Like House With DSTV Antenna (Photos, Video) by Pidginwhisper: 11:37am On Nov 11, 2017
Say no more. Na for ghana e happen
Phones › Re: Glo Increases Their Data Plans by Pidginwhisper: 10:23am On Nov 11, 2017
Shollay20:
My brother it never increase ooo
It will..you fit no get the notification but e go definitely increase. So wait till tmorow and check your status..me sef no dey get notification sometimes but if I check am later e go don add up.
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 11:01pm On Nov 10, 2017
If Ezenwa continue with him over confidence mumu goalkeeping.. make he just forget Russia. Abeg bring back Enyeama
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 10:59pm On Nov 10, 2017
If I see that Nwakaeme near this team again ehn angry
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:26pm On Nov 10, 2017
I still never see the coach wey go utilize Iheanacho wella.FCS, he be attacking midfielder no be striker or winger. For our match against Zambia and Tunisia for first leg the guy play for Igalo back and he impress. I no understand why una wan waste him talent
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:18pm On Nov 10, 2017
martins18:
True, someone should give me his number, i wanna sign him up for a top club..
The guy go cmot for Famagusta wey him dey, even though dem don take Captain band tie am down to make am renew contract
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:13pm On Nov 10, 2017
yoged:
the guy dey ball
The guy too good..him dey composed and dey time him tackle
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:10pm On Nov 10, 2017
Make Aina just pray make the Russian guy Idowu no impress on His debut if not na the guy na the guy and echejile dey go World cup
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:05pm On Nov 10, 2017
Shehu is just too good. One time Otu player
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:02pm On Nov 10, 2017
martins18:
Hapeol beer sheva, same club with john ogu.
for Israel, no wonder..make he calm down ball go come. Football no be gragra
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 9:01pm On Nov 10, 2017
Ola Aina too dey try too hard..Shehu abdulahi and iwobi na dem still dey impress me but we still dey play nonsense
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 8:58pm On Nov 10, 2017
Abeg which club Nwakaeme dey play for again?? grin grin the guy na shit coz he wan impress by force
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 8:48pm On Nov 10, 2017
Oboy! Make we forget if player good e good be that..na only iwobi don get 100% pass right, either long or short.
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: FIFA 2018 World Cup Qualifiers 1 - 1 (Full Time) by Pidginwhisper: 8:26pm On Nov 10, 2017
Na naija go win this match by 3-1 quote me after the match
Politics › Re: Abolaji Ajimobi And Fatima Ganduje Wedding In Kano. 11 Governors Attend by Pidginwhisper: 7:03pm On Nov 10, 2017
grin
Politics › Re: Okorocha Unveils The Statue Of Ellen Johnson Sirleaf, Liberian President by Pidginwhisper: 6:50pm On Nov 10, 2017
Oyindidi:
grin grin
See Teeth undecided
Politics › Re: Okorocha Unveils The Statue Of Ellen Johnson Sirleaf, Liberian President by Pidginwhisper: 6:46pm On Nov 10, 2017
Getbizzzy:
Congratulations ndi Imo!

Okorocha is my governor;
Buhari is my president;
Arsenal is my club!

Chai!!!
You know wetin that mean?
Politics › Re: Okorocha Unveils The Statue Of Ellen Johnson Sirleaf, Liberian President by Pidginwhisper: 6:46pm On Nov 10, 2017
Nagode Okorocha!!grin

Education › Re: Man Signs On The Boobs Of LAUTECH Female Students On Their Graduation Day by Pidginwhisper: 8:54am On Nov 10, 2017
magicminister:
I did it when i graduated from a federal school back in the days and i no get shishi.
Anyone that has passed through public institution knows its a normal thing.
Gboy don pass make person get get money ..make u dey popular among dem girls matter..you fit sign but no be to dey grab breast anyone if u no be sabi person
Education › Re: Man Signs On The Boobs Of LAUTECH Female Students On Their Graduation Day by Pidginwhisper: 8:42am On Nov 10, 2017
Adukey:
I blame the ladies,ki lo fe fa rubbish. A guy no fit touch me anyhow sef not to talk of signing on my breasts .
A guy no fit touch you anyhow? All your bfs na hermaphrodite??..Shey same breasts wey all your bfs don strangled for free to the point of no return. We know your type undecided

Education › Re: Man Signs On The Boobs Of LAUTECH Female Students On Their Graduation Day by Pidginwhisper: 8:38am On Nov 10, 2017
The guy na popular Gboy for lautech. Abi you think say the girls go just dey allow am grab the breast like that if na nobody? Case closed undecided

Education › Re: Man Signs On The Boobs Of LAUTECH Female Students On Their Graduation Day by Pidginwhisper: 8:36am On Nov 10, 2017
benzene00:
wow


pretty virgins
nazo una dey steal meme? undecided

Jobs/Vacancies › Re: Application Letter A Teacher Wrote In Kaduna (Photos) by Pidginwhisper: 9:39pm On Nov 09, 2017
The guyman dey live past tense life grin
Celebrities › Re: Adesua Etomi Nurses Banky W After His Cancer Surgery by Pidginwhisper: 7:59pm On Nov 09, 2017
Nazo dem go dey talk. Ask her if she fit gree make dem exchange her head with Banky owngrin

Crime › Re: Ganja Havens: Six Nigerian States With High Concentration Of Cannabis Plantation by Pidginwhisper: 6:28pm On Nov 09, 2017
Lalas247:
IMO and Ogun state are safe

We thank God . grin
Spread this leg wella now sad
Politics › Re: Benue Flood Victim Treks From Benue-Abuja (Photos) by Pidginwhisper: 12:22pm On Nov 09, 2017
adadike281:
so u are a soldier? operation Python dance is still fresh on my mind. u slaughtered my people like chicken
Me! shocked shocked You see for there? Shey that one come mean say you no fit find me come barrack make we makeup kiss

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 234 pages)