Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:32pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Money wey u use brag brag for de whole 2024 wey be ur school fees,, house rent,, feedin money from parents nd begging wey total 1.5mill.... dey my betting like dis wit enough change😁😁.... Abi una no dey see dat one😹😹
Dat one no be fake too??😹😹😹😹😹 Sheybi you brag say you wan show us your main aza ni... since yesterday you never drop am ehn fine boy |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:30pm On Jan 12, 2025 |
Samueltemi337: 😁 Pls help me drop 20 odds today game abeg.. make i stake this voucher
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:25pm On Jan 12, 2025 |
7venty7: THIS THREAD DEY CRACK ME UP ALWAYS. WHAT A FOOLISH JOB OF EDITING .
SO OPAY DON DEY MAKE MISTAKE IN SPELLING . WHICH ONE BE " OPEN AND ERAN" instead of "OPEN AND EARN" You dey mind that idiot. Weyreh dey make noise cos of 400k |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:19pm On Jan 12, 2025 |
Make una tie this stray dog o |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:57am On Jan 12, 2025 |
How stupid art thou |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:55am On Jan 12, 2025 |
Who go help me with 1k.. i need am urgently 😤😫 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:53am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: I bin expect u to shut me up wit screenshot again na.... Abi dollar never rise??😹😹😹🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Drop game for me tomorrow make i use this bonus play am... If e boom help your miserable life so 400k won't be like 40m to you Bst
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:17am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: Bet collect 6millar from my hand, I must chop am back it is do or die affairs
Quieter never win and winner never quit Once the small money wey dey your hand finish you'll rush and open another thread lamenting how miserable your life is |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:41am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: screenshot,let me edit Shebi you talk say you quit bst |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:40am On Jan 12, 2025 |
Ignored that MF |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:07am On Jan 12, 2025 |
Inshame3: Abokina,have done dat Ode you go wait tire.. person wey dey drop edited screenshot 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:56am On Jan 12, 2025 |
Guy edit this thing well and drop the screenshot nah
Abi you go pay person to edit for you ni 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:47am On Jan 12, 2025 |
I don't f**k with fools |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:41am On Jan 12, 2025 |
I burst am weyreh say as he expected 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:39am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Nice one,,, just wat I expected😹😹😹😹😹😁 Who you wan impress. Even if you get hundreds of million for aza na your own wahala be that You come dey run kitikiti dey edit balance up and down... Hediot |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:30am On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Alphanugget and pjtech,,,, abeg watin be de meaning of dis ""CAC"" for my Opay business.... I no go school so I no understand am👇👇👇👇 Stupid bst. You can't even edit a picture well, after more than 12 hrs this is the stupid edit you came up with You still dey learn work weyreh... there's nothing like 100 k Kobo is approximately 2 digit so go and edit well and drop again
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:06am On Jan 12, 2025 |
Good morning guys, how's the night?
Why water come full this thread like this, did rain fall or what. Or i forgot it's Dj tears 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:04am On Jan 12, 2025 |
BTCproMax: Not what you think Bro, well.. I don't see "frying pan to fire" here, except opportunity.
Before you will see 5 millionaire as a result of betting, you will have counted over 50 successful FX Traders. It's what it is 👌🏼 The only thing getting in the way of FX Traders is GREED of bigger profit. Nothing more 👌🏼
You can do the research sir. Anyone can do this.... and learn to do it right.
Today, I wish someone introduce forex trading to me earlier like I'm doing for you guys today.
There's guaranteed money to be made here daily with a good strategy unlike betting...
I have tested both. Believe me. Bro. . Well i said what i said, fx is betting pro max. Why people see betting as bad investment is we gamble with it and not trading With betting most people attempt making 1000% ROI at a single try which is very impossible to succeed But fx takes you to trade to get little profit at a time which may likely accumulate to huge profits within a period of time My question is can you attempt to turn your $10 to $10k at a single trade with FX? NO, but you can do that with betting Some punters are using sport bet a a trade like forex and those set of people makes huge ptofit from it unlike most of us still hoping to make millions with less thsn a thousand |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:01am On Jan 12, 2025 |
You get 400 kpa dey shout like Police serene
If you come get 40m nko, we for no breathe for this thread |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:40pm On Jan 11, 2025 |
Weyreh no be only "chicken out" nah "turkey in" 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:38pm On Jan 11, 2025 |
Make una help my life.. wetin i go chop tomorrow like this
Everywhere dry o... make i just see 400k like this I'll fess buy Belgium😫
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:36pm On Jan 11, 2025 |
Bro rush drop aza of 400k thinking he's arrived 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:34pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337 wetin you dey dig don pass 6ft bro
Take am easy o 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:33pm On Jan 11, 2025 |
akwesenana: That your 400k, use am buy cream and soap, so when people see you for road they no go dey mistake you for juju wey miss road. 😂😂😂 🤣🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:22pm On Jan 11, 2025 |
abba190b: make una help me before i kpaiiiiii I've bought a plot for your burial, no worry we'll give you a befitting burial |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:54pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: Even your master who claimed to be richer than Elon Mûsk because of 400k cannot even move me.....you dey here dey claim nonsense He's not richer than Elon.. Nah just 1k Elon musk take rich pass the boy |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:49pm On Jan 11, 2025 |
koldrun: I go send you 1k now now, if you do am. No cap Send the 1k gimme abeg |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:45pm On Jan 11, 2025 |
BTCproMax: Bro sorry to hear your Tori...well, if you can take your time learn about this thing called forex, you will never remember game again.
At least in forex trading, you can choose to let your Profit Keep going, or Take profit and close your trades for the day 💯.
You don't need to ask me any questions. Everything you need to know, is on YouTube.
From getting a broker account to setting up Your Trading Account with metatrader 5.
I really feel for you, and anyone else in the same situation.
But... After the rain, comes the sun 🌞. You want him to join from frying pan to fire. Una FX trader dey make it look like say na one biz with no risk Forex is just Sportybet wey wear suit |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:43pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: So In whole of 2024,,, de money wey mama, papa, brothers, friends nd de ones u beg online total na 1.5million??....😂😂😂😂😂😂
Chaii..... Make I shut u up wit my opay statement of acct frm 1st to today??😎😎😎
Like I said... Stay humble eh😹😹 as it stands now,,, I wil feed u comfortably without complaining,,,,, dis one no be joke😎 If you want us to continue this argument.. You have to show me where you stay so we can continue from there, otherwise na to ignore you as God dey ignore the prayer of a sinner |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:39pm On Jan 11, 2025 |
I just needed to put you in your place make ego no go finish you
Getting worked up cos of money not up to $500 🤡 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:33pm On Jan 11, 2025*. Modified: 11:07pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Nd u dey beg 1k aggressively today??.... 😹😹 Can you now see how foolish you sound.. No be everyone be noice maker like you Because with this i still know that I'm POOR and i believe my life will get better with time. Now bury your head in shame and f**k off |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:23pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Alphanugget Samueltemi337 Pjtech
Make 3 of una show me where 100k enter una acct at once fr de last 5months ......
I will deactivate my acct😹😹 You're just an idiot. So you think having 400k in your aza makes you a rich man in this country 🤣🤣 Na Ogun go kee you if you no deactivate this your moniker. No be everyone be noisemaker like you Below are some of my transaction last year and this year |