Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:17pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Explain watin??.... 🫤 Y u dy use laughing emojis make urself feel gud??... Eh?? Dat trick doesn't work on DJ ask Samuel😁
Do u know that moment when u've used all de power in ur arsenal nd it later didn't work Dat u now had no choice Dan to start running kitikiti?? Na whre samueltemi337 dey now... Him sef confirm am.....  Stop trying to be a strong man.. you can cry it out Cry out loud so you'll feel better. |
Romance › Re: Why Is Life So Hard For Me by PJtech: 3:10pm On Jan 11, 2025 |
Chaii i think say nah Abba open this thread
I'm disappointed 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:09pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Eyyyyahhhhh,,,,, U wish😂😂😂😂😂😂😂 3 of una,,,, you,, Realitykings and samueltemi337 can't do nothing... Like,, NOTHING😂😂... No b cap u sef know.... Imagine who Dem do dat kind tin still stand gidigba,, even person wey post de pictures come dey seriously avoid am..... Oya nw imagine say table come turn 
Sha,,, dey create ur happiness dey go....  Anytime i read your post all i see is PAIN |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:07pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: I'm not just him,, I AM HIM!!!!! 😎😎😎😎 Yes,,,, 3 of una no even make me flinch,,,,, lai lai...lai.. so aren't i who i say I am?😎😎......
Wen u re ready to go low,,,, DJ is forever willing to go LOWER!!!! 😁🫵😎 You no flinch but more than 48hrs now you don dey explain 🤣🤣 Ok kwontinu |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:57pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: I stopped ur useless self from getting money to go and waste on gambling.... Na exactly de ""Expose"" wey I do be dat.... GO AND WORK😹😹😹😹😹
I know how it feels,,,, no vex😹😹😹😹😹😹 Lol bro think he's him 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:56pm On Jan 11, 2025 |
DiskJokeyManic: Eyyyyahhhhh,,,,, U wish😂😂😂😂😂😂😂 3 of una,,,, you,, Realitykings and samueltemi337 can't do nothing... Like,, NOTHING😂😂... No b cap u sef know.... Imagine who Dem do dat kind tin still stand gidigba,, even person wey post de pictures come dey seriously avoid am..... Oya nw imagine say table come turn 
Sha,,, dey create ur happiness dey go....  Guy move on. He don happen be say he don happen All this your childish trolls and tantrum won't change anything. Don't be a cry baby |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:48pm On Jan 11, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:46pm On Jan 11, 2025 |
Since dem drop your pics wey you dey look like something wey dey pursue people for farm you never rest
You just dey run kitikiti.. Such a cry baby
Okan o ni bale 🤣 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 2:44pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337: The pain 😁 The more you ignore that hediot the more his pains |
|
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:54pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337: That's not FatherChristmas Haffar Samuel do me 1k biko |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:03am On Jan 11, 2025 |
Franktom247: Weytin he dey do abeg because they call down trace the guy Nah unrepentant troll |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:40am On Jan 11, 2025 |
Reloadedisraelp: Done to access .. remove ur things Make i drop for staking power? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:39am On Jan 11, 2025 |
|
Family › Re: I Had A Romance With My Wife's Sister by PJtech: 2:09am On Jan 11, 2025 |
SAMKHAY: That was actually not the first time we have been hugging, even in my wife's presence. It was something we felt normal and not emotions attached to it, until this happened. I'll advice you to talk with your wife and explain/confess your actions to her now that it's still forgivable Unless you want that girl to manipulate you untill you succumb to her sexual desire which may ruin your mariage and you life in general Her sister shouldn't be staying with you anymore |
Celebrities › Re: I Am Struggling Financially - Oscar-nominated Actor Djimon Hounsou by PJtech: 2:02am On Jan 11, 2025 |
gaby: "You have to cope with it and survive the best way you can"...
Words on marble. Gm boss. Happy weekend |
Crime › Re: 105 Yahoo Fraudsters In Hotel Review Job Scam Arrested By The EFCC In Abuja by PJtech: 11:58pm On Jan 10, 2025 |
tuoyoojo: No space go dey prison again o..with they way they are packing these yahoo boys You think dem dey send dem go prison? Dey play What Efcc does is to arrest the yahoo boys collect some of the properties and proceeds of the fraud and send them back to the street to continue thier work till they'll be nabbed again |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 11:03pm On Jan 10, 2025 |
Bet hard aswear
Imagine red card for additional time |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:58pm On Jan 10, 2025 |
Red card 😳 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:55pm On Jan 10, 2025 |
Omo X2000000 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:07pm On Jan 10, 2025 |
SPF247: Rayo & cetla Xft probably…..
Last game 🙏 Boomluck |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 9:59pm On Jan 10, 2025 |
TheStrongest: I apologize if my statement hurt you in anyway. First of, I don't know where you're from, so I can't dislike you purely based on that. Secondly, the post was addressing the user that posts family pictures of his trolling opponent, so you can't say I avoided calling him out.
My disregard for your character stems from your constant wish and statements for people's game to cut. To me, that's not the trait of someone I would want to bring close to me. Constantly wishing people bad luck. Such person would be against my growth. This is why I said I can't associate with a character like yours.
If you felt it was because of your region or religious beliefs, I truly apologize for that. But that has nothing to do with it..
I'm the last person you can call a tribal or religious bigot, I don't have the time for such stupidity. I don't even know where you're from bro.
It is your character I don't regard, not your region or religion. My drop aza bossman |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 8:38pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337: I am planning to venture into domaning So I am just taking some lessons there Ok, done |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 7:03pm On Jan 10, 2025 |
Samueltemi337: Pjtech Unquote that thing Nor be everywhere you suppose show yourself I am in that thread for a reason For what reasons sir 🤣🤣 |
Business › Re: What To Do To Make Money Online? by PJtech: 5:46pm On Jan 10, 2025 |
|
Business › Re: What To Do To Make Money Online? by PJtech: 5:45pm On Jan 10, 2025*. Modified: 8:45pm On Jan 10, 2025 |
Congrats |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:58pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic: Pain nd anguish keh??..... U wish?? 😎 U, samueltemi337,,, Realitykings nd whoeva cares to join no fit make me flinch for dis thread I swr to God wey create me nd u.... 3 of una Na pple I better pass Na.. so no cause fr alarm... Na facts I dy tel u so... 🫵😎
But I understand whre u dey come from,,,, na ur troll mate nd him trolls dey always get to u,,, so u dy find way to Amend tins😍😎😎
Make I help u lyk ur post so u go feel say u dey make sense All these nah just tears nothing more |
Politics › Re: Middle Belt Forum Tackles Abbas Over Location Of Four New Institutions In Zaria by PJtech: 1:21pm On Jan 10, 2025 |
Abba190 dem wan tackle you o
Wetin you do |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 1:18pm On Jan 10, 2025 |
DiskJokeyManic: Still avoidin DJ? ....😹😹😹😹😹😹 I lyk as u turn blindman to my mentions instantly... I lyk as u Know ur papa mate fr dis trolling tin😎😎
Rememba; I neva get hold of any of ur family members picture oo,,,, life don tire u like dis... U wil learn,,, no worry...😎😎😎😎😎 You sef rest.. all your post reeks off pain and anguish He's passed the message he wan pass already so he dey ignore you |