Pmatiu's Posts
Nairaland Forum › Pmatiu's Profile › Pmatiu's Posts
1 2 (of 2 pages)
Wetin dey pain me wit gals wit big bOobs is dat dem no dey get ukwu dey r shapeless |
Change is here to stay. D no. 3 pics dos guys there no see those girls wearing Ijab to take to their heels |
I used to live in kano state b4 I relocated. I use to think Islam is a peaceful, caring, loving religion, I luv d religion back then bt nw my guy anywhere I here of Islam na run I dey run o, if I dey run self my leg dey touch my head. |
Did Northerners need another colonialisation. Govt award dat contract to me. |
D no. of IDP r increasing by d day. Aboki/bokoharam una no dey see d suffering u av brought to ur fellow abokis. God will provide shelter 4 dem again. |
Why is she covering d pin wat about d girl wit her so she thinks dat d girl helping her on ATM can't compromise wit her card |
Beware! Naija girls with der jungle justice nt knowin it will lead dem to jail. I av seen different cases like dis before were a girl use razor to design her boyfriend body while he was asleep because she claim he sheated o her |
What d hell |
I no believe until I see dat pics. Wait u na no ask wish tribe he be. |
If truely dis idea is coming out from a senator corp members should support his idea majority carries d vote. As 4 me I don make up my mind say I won't go 4 NYSC because is one yr wasteful exuberant. Wat is #19800, at d end of d day u will b lukin 4 job like person lukin 4 pin wen no lost. |
:Hw do I know most news on nairaland r authentic. ”HOS to d federation is retiring staff dat av spend 30 yrs n above in civil service“, we all no dat is 35 yrs. |
Wait dis guy no dey go his inlaw house b4? |
1 2 (of 2 pages)