Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 63 pages)
Adex097: *patiently waiting for pokemon's post-match analysis*italy played professional football and really pressed us in d second half,ameobi and dike really tried,but towards the last ten minutes nigeria would av settled d game but onazi was too selfish.victor moses wan wonderful but oduamadi was a headache as two bad passes he made nearly caused nigeria goals,but the match was very interesting.adrea pirlo and his wicked free kicks,i trip for am and then ballotelli,thumbs up nigeria u guys tried |
Nigeria 2 italy 2 full time,odizee u win d bet? |
Its half time nigeria 2 italy 1 |
odizeey: U blv say naija go lose today say yea yeau remember dat cote d'ivore match wey we nor believe say dem for eva win,dis one fit just still turn out to be lyk dat one |
Samsantos9: Thank you very much. *takes the chicken pie*i meant chicken pie for ur neck,u go pay for chicken pie wey i go chop cos na ur bday. |
astronautog: Lol u guys r funny!abeg i am sorry @patienceal and solo no vex*removes boxers,ready 2be flogged**apology accepted*on behalf of solo and patienceal cos we are all peace makers. |
PatienceAl: lol. . .unto which law na?u nor know say for yuletide season dem nor dey too quarel make u nor injure leg so u go fit wear christmas shoe.c as astro...don break solo head*grabs plaster to bandage solo's head* |
soloswag:i just wan settle dem in d spirit of yuletide no quarelling or e-fights,in short flog dem,both of u lie down let him flog u |
PatienceAl: who be dis one. . .abeg park well jor. . .e don do,calm down |
astronautog: see how u fool urself when I told you u said its a lie that I was deceiving innocent people you are what I call e-mumu{electronic mumu}bro calm down i know it is painful |
y2k62: 65 and u?63 delsu 56 uniben agr8 |
PatienceAl: Dunno how true dis is o. . .but it came 4rm a very reliable source. . .i called im dis morninq bou d acceptance ish and he told me d 2nd batch (NEW) z d continuation of d 1st batch. . .cos dat guy get mawt 4 admission issues wella o. . .i'd nid sum1 2 plz corroborate dis. . .i had not for once stopped believing in delsu even with my uniben admission,how i wish they will give me my merited course which is medicine.God is in control,so am waiting with gr8 hope for d new batch |
RAFIC: BREAKING NEWS..... Uniben has resumed its par-time and diploma programs again... 4 dose nt given admision I think dis cud b an option.*stale news* |
y2k62: I doubt DELSU. Agg 45, pharmacology. JAMB don give me medicine 4 UNIBEN sha.what was ur uniben agr8? |
PrinceOse: abi its moni ASUU is waitin for nd kipin us athome...y dont we newly admiteees agree to add a thousand or two to our skul fee so we culd jux do d clearence alest nd wait for ASUU bfor leactures but nt everystudent wuld agree to pay....wat do u guys tinku ve answerd urself already |
Happy buffdae samsantos,chicken pie on u ![]() |
odizeey: unilag go start clearance tomorrow lasonmy brother d thing just dey vex me i nor know wetin dem still dey wait for |
OSUU9: I'm jst passing by......latest newz: ASUU strike will be called off...this is the most recent nd positive news reaching us via a very reliable source.bt dnt get it twisted,relax and chill,i mean ASUU strike wil b kald off on 'PAGE 1500'(i promise to open it)dat's no news cos we are all anticipating for dat.page 1500 kor?its not gud to boast cos dat day u may not be around,so let d best person win. |
odizeey: Uniben o!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!we don tire for house |
y2k62: here na my base. I still dey observe DELSU whether dem go give me my packagewhat was ur scores and agr8,is delsu ur first choice,are u an indigene nd what course? |
D devil has blinded d minds of so many believers dat d no longer c d warnings nd signs from God,when we were created God gave us one big thing which is free will,no wonder joshua 24:15 says dat,also remember rev 22:11.so my brother u av done ur part in d sight of God it is let for each person,me i believe it and i stopped wearing make up,trousers,weavons and so on,am a catholic am not even a deeper life or any othe church so take d warning of leave it |
odizeey: dat God wen go punish d owner of dat fake twitter acct,na same God go punish u. -hahahaha y u dey curse am now maybe na e talent |
y2k62: *clears throat* I am here to inform you that the much talked about ASUU/NEC meeting is a blatant lie. Union confirms NEC meeting did not hold today - DailyPost Nigeria - DailyPost Nigeria http://dailypost.com.ng/2013/11/16/ASUU-strike-union-confirms-nec-meeting-did-not-hold-today/so u still come here,na wa ooooo |
odizeey: goooaaaalll!!!!!! .Up cote d ivore,dying min,i don chop owho dem dey play?nepa shey na because of una i nor watch am na ![]() |
odizeey: Garri is to groundnuthahahaha u nor go kill me with laff,c how u end d guy carrear.but na d one dem still bring out today na only God come know who dey talk true among the reporters of d networks so nor too blame am |
d news dat i read on delsu thread is dat nec of ASUU did not hold meeting today,i don't really know who to believe again but this one has a link |
Me |
Ken excel: yes...u truly watched d match...was so so annoyin...even Musa worsen d whole case...ii fink dy need to modify dat guy's leg.n news from ASUU cos today is saturday cos i av not even heard n news yet |
I wasn't too impressed with d match nigeria played with ideye's two great misses and musa's miss,they really need to work a lot on their passes that were not too accurate but they tried,kudos to d boys |
Faith93: Pokybaby..I see u o!i greet u ma |
soloswag: are u jst knwing dat u av been admitted?? Or u jst feel lik tellin us nw?? ......cus d last time i checked d two list av been released long agou tell am well |
Ken excel: Wish Nigeria success in deir clash today wif Ethiopia.......yes oo me go watch dat match |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 63 pages)

? Una uncle day here day watch una and una won fight
