Polystyrene1's Posts
Nairaland Forum › Polystyrene1's Profile › Polystyrene1's Posts
mistabiola:★★★~Bet Naija ★★★~ |
yehuda:When did that become a JINX ![]() |
Yokiti,wetin you dey find again ![]() You wan come look for who to ban,abi ![]() Make sure say you do ur job without been cause ooooooooooo Am just coming from IJEBU,I get that thing for hand. |
haywire1:Na true ooooo... You con give a flashback on DAT issue.... Diaris God ooooooo but I know say the 5k he wan dash 2el na real |
donasere:Brova,I sight you |
You don turn dis thread to an ASYLUM |
Haywire1,wetin Ayima do you sef ![]() He chance ur GF Ni ![]() Abeg,the guy don suffer too much from ur attack nah |
Enemie.......... Bravo Ibadan mesi ogo.....Na we we oooooooo What part of Oluyole you are from ![]() |
Abiolainfo:You still dey use am!!! I don dey ffl you |
Abiolainfo:Lol... No worry,I go make am here with you...We don dey drag am oooo ![]() NB:Stop using Gazaliah loggo ![]() |
Abiolainfo: Do you want me to tackle you on Goal scoring ??Am busy now.... ![]() |
Hmmmm To the poster above me ![]() |
I See you oooooooooo |
Am good to go.. |
Am done and dusted for tonight... So,till Saturday... Tchao |
For MR BET Y............. Mistabiola |
For BEAMBORLA |
For HALILUCK The Poster above me needs BAN |
For PHYSIKA |
For HILSOCIAL |
For Those that miss out on dis page... Erect wetin you like and its who comes first go get the space...... #NoCheating |
FOR MYSELF POLYSTYRENE1 XCOZEE,come share dis space with me.... I COME IN PEACE ![]() |
Only For GAZALIAH DO NOT TRESSPASS ABI YOU DEY VEX ![]() THE MESSI OF THE THREAD ![]() |
Dompsy,try again sir... |
Chemss,you funny sef.... Is medicine.store not qualify to send apprentice for NYSC ![]() |
chemss:Me ![]() Na from Mummy Ngozi medicine store I go learn my own ooooooo... ![]() Even now,I don get my own chemist shop for Iyana ipaja area..Ayobo precisely ![]() You nko ![]() |
What's wrong with those quoting that long list nah..... Abeg,Una dey waste space for here ooooo. As for me,you can't check stream without looking at the state cos na Deployment state go come first....So,na state everyone go first see before looking at the Date of getting to camp cos its the date that will show you ur stream or River or Ocean you go swim in... Tchao |
chemss:Yes I Am....Are you also? |
DonPsymon:Shoroniyen ![]() Na me you wan take fast forward the page abi .....Try again later ![]() |
Gazaliah sef is now among us(Ghost viewer) See you in page 2k6 |
Hello in here Happy viewing ![]() |
sammie23ten:I decided to Look like newbie to the house |





