Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:39pm On Jul 08, 2016 |
Rosyfina |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:37pm On Jul 08, 2016 |
Wordbase |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:36pm On Jul 08, 2016 |
Refilwerose small u |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:35pm On Jul 08, 2016 |
Pheyhi see ur brown teeth |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:34pm On Jul 08, 2016 |
Emmijes3 na wa for u |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:30pm On Jul 08, 2016 |
Bennyboss |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:29pm On Jul 08, 2016 |
Rosieluv that ur top for pix na how much. Come check shoe were ur pocket no reach |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:26pm On Jul 08, 2016 |
Latty88 that ur white shirt 4 profile pix na how much... Wetin u dey find here |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:24pm On Jul 08, 2016 |
Olive282 ur boyfriend wey dey wear 1k shoe |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:22pm On Jul 08, 2016 |
Shallypop ur own i reserve my comment |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:19pm On Jul 08, 2016 |
Yomide u don cook finish |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:18pm On Jul 08, 2016 |
Carpmam all ur shoes reach 3.5 million |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:16pm On Jul 08, 2016 |
Infoscope |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:14pm On Jul 08, 2016 |
Where Mr cork with him expired range rover... |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:11pm On Jul 08, 2016 |
Afritop follow come check wetin ur pocket no reach |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:10pm On Jul 08, 2016 |
Harfo19 |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:09pm On Jul 08, 2016 |
Lanre80 |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:07pm On Jul 08, 2016 |
captainking: but I still need to see that shoe... Maybe.. If u wear am.. I wud walk all my sins away  Carry seat sitdown the shoe dey come |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:06pm On Jul 08, 2016 |
Marpol u be mopol i no wan talk because i fear u fit arrest me ooo |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:04pm On Jul 08, 2016 |
Proudlynigeria2 |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:03pm On Jul 08, 2016 |
Mitope i see u |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 4:01pm On Jul 08, 2016 |
placeofallure: Pardon me? I didn't get you! here is for 3.5 million naira shoe you always buy okirika bend down select. Mtcheew |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:59pm On Jul 08, 2016 |
Blokifen i see u with ur 850 naira shoe, leave here jare |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:57pm On Jul 08, 2016 |
Exclusive7 your moniker no fit intimidate me u no exclusive at all |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:56pm On Jul 08, 2016 |
Ashia15 i go tell fayose |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:48pm On Jul 08, 2016 |
Okijajuju1 i respect ur level of poverty |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:47pm On Jul 08, 2016 |
Ak33n was here |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:46pm On Jul 08, 2016 |
Bolseas i laff u with ur 1k shoe for leg |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:45pm On Jul 08, 2016 |
lamideee:
say wetin dey your mind your own na heart to heart talk |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:43pm On Jul 08, 2016 |
Smileysmiley ur boyfriend wey dey wear ok na him u wan check 3.5 million shoe. Mtcheeew |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:38pm On Jul 08, 2016 |
Electgineer99 comot for road may beta people see d shoe |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:29pm On Jul 08, 2016 |
Zangurum |