Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:28pm On Jul 08, 2016 |
Chestar5 here big pass u ooo |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:27pm On Jul 08, 2016 |
Hoii u don cut grass finish |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:26pm On Jul 08, 2016 |
Placeofallure u wey dey buy second hand shoe, wetin u find here |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:25pm On Jul 08, 2016 |
Alabi565 continue |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:22pm On Jul 08, 2016 |
Oluwafreshkid here no be for kids ooo |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:21pm On Jul 08, 2016 |
Unapologetic have u finished ur mechanic work, dey view 3.5 million shoe |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:16pm On Jul 08, 2016 |
deenvibe: kilonso bayi, do u knw my what? na worth not what broke nigga like u. |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:14pm On Jul 08, 2016 |
Holla911 go drive 911 load yam abeg |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:12pm On Jul 08, 2016 |
Virud |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:06pm On Jul 08, 2016 |
Cymaxy |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:05pm On Jul 08, 2016 |
Helencruz even small u like big thing |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 3:03pm On Jul 08, 2016 |
deenvibe: i cnt argue with u because ur moniker says it all. Poorboy/ jobless nigga. Gerrahere mehn u think say ur ranting fit do may i believe say u fit buy am. Kwantinu |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:57pm On Jul 08, 2016 |
Missonas: Lol tell me ur worth poorboy. who knws I fit pick ur call today Your offer is tempting... Looking for my acct no |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:38pm On Jul 08, 2016 |
Zzyco was here noted |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:36pm On Jul 08, 2016 |
Mikron viewing shoe were pass am |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:33pm On Jul 08, 2016 |
Austin234 here big pass u ooo |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:31pm On Jul 08, 2016 |
Hydrog3n |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:30pm On Jul 08, 2016 |
Yomilike u don wash plate finish? |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:27pm On Jul 08, 2016 |
Lamideee i no wan talk |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:25pm On Jul 08, 2016 |
Section8: shey u get money buy the shoe ni? That shoe pass ur inheritance may i see front joor go kwantinu ur okada i don wash am finish. |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:21pm On Jul 08, 2016 |
Hamilton62 u fit say na betting money u go use buy the shoe ni |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:19pm On Jul 08, 2016 |
Section8: no I dey wait make u wash am finish like say when i wash am may him turn new and u sell am ur okada money go reach to buy the shoe ni |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:17pm On Jul 08, 2016 |
captainking: what am I late for? The shoe?? yes ofcourse abi ur pocket no reach |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:15pm On Jul 08, 2016 |
Section8 u don finish ur okada work |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:12pm On Jul 08, 2016 |
Goldmaxx seen |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:06pm On Jul 08, 2016 |
Xplicite leave here now |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:02pm On Jul 08, 2016 |
Priceless20 from ur moniker i bet 20000 euros u cant buy the shoe |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 2:00pm On Jul 08, 2016 |
Missonas the whole shoe were u get reach 3.5 million longer throat |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 1:59pm On Jul 08, 2016 |
Arnoldy Arnoldy Arnoldy how many times have i called u |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 1:57pm On Jul 08, 2016 |
Ariyebaba you don drive keke finished? |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 1:55pm On Jul 08, 2016 |
Mekenz: lols i needed a very goog shoe to add to my shoe shelve.lols So u can buy my 3.5 million shoe? |
Romance › Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 1:53pm On Jul 08, 2016 |
Uglykelvin as u ugly reach na 3.5 million shoe u dey find |