NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:57pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: lol if m still around after u back to Abk Sha.. Fmc is nuh far from me aiit dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:26pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: it should be around Dat range.. U cud get it less Sha if u bargain very well OK ooo. Tanks dear. Hop to jam ourselves one of dis days shaa but dem no go carry u kom Ogun since u r already based dere |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:57pm On Dec 22, 2016 |
joshuachuks93: The name sound tushed....hope dem go gv u accomodatn nd pay u o... Accommodation dey for pple wey wan stay nd d pay yhmmmmm is okey sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:54pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: well transport is quite cheap Sha u can get it at pansheke na 300 naira everyday o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:48pm On Dec 22, 2016 |
thedewunmi: I even thought 'it's going to remain known by your Oga at the top' Daz all Oga,kul dwn. u weren't even d one I was chatting with nd it not as if m passing any info here so take it easy abeg. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:46pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: omg dats far to adigbe abi now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:39pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: abk ooo.. it's dry ooo buh d roseborn I know is at idi aba maybe new site sha yes o na idiaba,bfor fmc |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:32pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: I don't even understand Dz year at all... R we Dz Sunday is Xmas sha  Yes now,wia u dey self |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:30pm On Dec 22, 2016 |
thedewunmi: Source Pls. BTW who is the Oga?? I wouldn't want to disclose wu he is sorry. it was an official meeting. let's just hop for d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:27pm On Dec 22, 2016 |
aydeluxe: Posimii, where in abeokuta south where u posted. Roseborn international college |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:25pm On Dec 22, 2016 |
joshuachuks93: Hope it is a truth o.....hw is u na? Hw ws camping expernce? I hop so too. camping experience?/was so stressful abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:23pm On Dec 22, 2016 |
aydeluxe: @NCCF family ouse? yea,I ll b staying in d family hos tho my ppa far from dear but I just av to |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:22pm On Dec 22, 2016 |
mightyleks: no b only u jare mesef lost small just recovering lolz. I no rili get much time for hand again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:38pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: adigbe is kul n quiet tho.... M fyn n u.. Really been a while Ohhh,looking forward to enjoying my stay den. Yea how prep for camp nd keresi? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:33pm On Dec 22, 2016 |
I tink stream 11 camping ll definatly start on d 4th. so I heard from one of our ogas on Tuesday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:30pm On Dec 22, 2016 |
chalsixtus: that's nice
so how d Xmas go b as usual jere |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:30pm On Dec 22, 2016 |
chalsixtus: that's nice
so how d Xmas go b as usual jere |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:28pm On Dec 22, 2016 |
sharliz: r u still around dear... Wir in abk no,I left dis morning. na Adigbe,idi mango side I dey sha. how r u dear,bin a y |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 5:26pm On Dec 22, 2016 |
mightyleks: kaabo hope oko o je epo rada dear,ose.
I don miss gl ooo
I no kom kno where to start |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:06pm On Dec 22, 2016 |
segunk1: Uwc dearie, well am sure you gon enjoy abk cos I spent my entire secondary school days there so good luck dear. I ll notify you when coming around so that I can drop by to say hello. No wahala. Tx dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:04pm On Dec 22, 2016 |
chalsixtus: yewa north o
jx arrived pH today
wat of u me na Abeokuta south. Just reach hos like an hour ago |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:02pm On Dec 22, 2016 |
josuasplinter: posimii how are you doing.... mummy i'm back o I'm good dear,how av u bin? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:15pm On Dec 19, 2016 |
chalsixtus: This Ogun Corper just wanna go back home (PH ) shagamu sun plus the funny ppa here don scatter my Dada . . lucky u! me still dey abk ooo. wia dem post u? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:11pm On Dec 19, 2016 |
segunk1: Next time you put it close to mine hunn . Hope you doing good n Where is your PPA now. Won't you come and greet us in 17A nii. I'm fine dear,tx for always checking on me. they posted me to one secondary skul in abk shaa and m always with u guys in spirit |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:20pm On Dec 14, 2016 |
segunk1: This room don too cool ooh, stream 1 people no even get time for here again nawa o, no more updates nothing nothing @chumaster, posimii and rest no even get our time again I think say una drills don reduce na. Na only guruvicawelt n Aydelux still dey remember us here. no b like DAT ooo m always coming here. don't just kno where to put my mouth jare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:48pm On Dec 04, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:53pm On Dec 04, 2016 |
Greatness366: when are we gonna see fa wen u ready no wahala
Wat platoon r u? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:52pm On Dec 03, 2016 |
mcmind: Where u dey serve? Ogun state |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:00am On Dec 03, 2016 |
mcmind: Thanks dear
Did u make stream 1? Yes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:09pm On Dec 02, 2016 |
Happy belated birthday dear,may God take u to a higher ground may his presence always b wit u. mcmind |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:34pm On Dec 01, 2016 |
princedmiayer: do they allow round neck nd v neck pollo in ur camp? Round neck ? I fink dey allow dat,but neck polo? nope |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:51am On Dec 01, 2016 |
segunk1: @chumaster make una find justifiedcoyy ooh, and nice picture bro.
@posimii, yhmmm! pesin go fit recognise you for inside darkness like dis? Na untill you shine teeth oooh  pele dear.
@awakeuche d babe set ooo, wetin she com do now?  |