NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 4:00pm On Nov 19, 2016 |
Dotman2210: Senorita Posimii yo hablo espanyol? Kiree? R u speaking in tongues? In Neva reach dis ur level now.
na just gracia denada, I sabi now. Thanchu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:54pm On Nov 19, 2016 |
Dotman2210: Lol...mummy GO keep praying for me  Yhmmmmm se emi ni mon je bee?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:51pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: Lol she invited me over b4 others rush head follo buh I dey ma house o about to watch my match now maybe after the match sha..*Smiling* wish me luck dear Is d luck for d match or d other mission yhmmmm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:13pm On Nov 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:36pm On Nov 19, 2016 |
surpriseMe: I just tire fa..see has I dey look dem *eyeballz popped out* Yhmmmm Wetin? No play innocent joor. no b u first komot for hos. U go don reach Helen hos now self |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:33pm On Nov 19, 2016 |
y0rmee:
 Honourable for women affairs,na dis kind tin dey make u smile smh. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:31pm On Nov 19, 2016 |
Dotman2210: You see am gl gat no chills at all,especially that y0rmee boy,minister for oza room affairs abeg make una leave iamhelen alone am on my way to her place already  U don dey go already? Okey kwontunue,u no go lost. God ll see u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:18pm On Nov 19, 2016 |
Pls ooooh how many come dey relate on iAmHelen's mata now... chai God is watching u pple |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:50am On Nov 19, 2016 |
Dream2: Abi o. Is dis my dream2 Abi anoda dream . U replied a msg with just "Abi o". instead of d normal essay response OK oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:09am On Nov 19, 2016 |
mlanreh: Posimii I don't know anything about this I kno u r a cool guy not a troubler like dat y0rme |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:24am On Nov 19, 2016 |
Happy birthday,WilsonMayowa! I wish u many more wonderful and fulfilling years ahead. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:20pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: same here now,, since 2015 It's well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:03pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: see ehn we go survive and make ham weda dem like or not...dis country fa na story story e go be tomorrow.. Amin ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:02pm On Nov 18, 2016 |
y0rmee: My heart be hyena?
When the heart no be Posimii own!  U for happy if u get my kind heart self atleast u for no dey tink of oda room alone  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:58pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: sellfish? someone said its by even numbers, if i selfish dah person sellsharks o.. ha! dah kind miracle.. unless them go provide extra 10 camp location. apart from no money, d croud self.. Dear,me just dey tink anytin tinkable now  To check my dash board for Monday self go dey do me like say na admission list I wan check. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:54pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: lolll,,Na Jesus fit do dat kind miracle but unfortunately,,he never come back yet Abi now. I can't imagine waiting till next year. Heeeey wetin now,since 2015. my two egbons no stay hos reach 6 month after dey grad bfor dem go service. Dis my own don turn to sometin else  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:36pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: No be only u fa....ma mind sef no gree rest. .that stream 2 ehn omo na strong Gods favor fa Yhmmm dis kind country wey we dey so. I remember slashing days na so dey want give person high bp back to same tin again. This country smh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:25pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: lolest i understand joor.. on monday evrybody go know were him dey.. i have a feeling dah all uniport students na stream1 base on who we b.. so those of una were dey give criteria since, this na ma own criteria..O; This ur own criteria self,oda skulls nko. Don't b selfish fa. Me just hope say make one miracle happen, make all of us just go with a stream. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:05pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: yes dear.. i done tru wit dah one since.. iz just cert dats remaining.. let them give me on monday ma rest... how z prep? u done buy bum short white Monday dey okey den. Bum short? na bomb short I buy oooh. D truth is m even scared to make any prep. Sometin is just telling telling me dat wat if  ..... u kno dat kind doubt. If I see my name prep na small tin. I fit do am for middle of d night self. Make name show first. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 6:41pm On Nov 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 4:40pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: yeah... babe i did as u said.. started d process 2day.. i dint even know they close by 2pm, i mean those staff that handles d reciept(mehn 2pm wah kinda work z dah) so got there by 2:30.. buh i gat keep innocent face for one woman wey dey d office so d woman gave me d reciept, buh when i reach d certificate collection office O mehn see d long queue,i just respect ma self they go house patapata on sunday i do vigil till on monday so i can b first to collect Ohhhh tank God theyve given u receipt so u can now face cert collection. Hope u r done with faculty clearance? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:20pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: owk just finished paying now sha... lemme rush down to senate.. thanks hun Uwc |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 1:05pm On Nov 18, 2016 |
guruvicawelt: wait o.. z is true dat u must wait 2days after convication gown payments b4 going for cert.. i dey firstbank now and d crowd na die... cc posimmi joshuachucks awakeuche.. ma head done full for here i done forget all unique stutent. ans Yhmmmm m confused oo. They said sometin related to dat wen I went to exchange my cert& convocation gwn confirmation paper to receipt. u kno u av to do DAT(exchange)first even before thinking of collection of cert. Just try pay today nd rush down to senate to kno if dey ll still attend to u today. It would av bin better u paid earlier but wit d way tins r now ,u go get patient small oooh. Try start d process today sha and hopefully dey sort u out by Monday abi Tuesday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:35am On Nov 18, 2016 |
kween6: Yeah, thanks dear U r everly welcome ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 11:34am On Nov 18, 2016 |
Juicy24: Hi everyone. I have been following this thread since March this year. You guys are so funny and wonderful, so i decided to join after much thoughts. Kudos to justifiedcoy, yormee, chumaster, kapable, dream2, shaliz and posimii for the work so far and keeping these group lively. Intro..... Uniben 2014 jos, osun. Borno and ebonyi (pls dont ask me why i chose borno) nice to be here Welcome dear! So uve bin silently monitoring us all dis y  Feel free nnd yes,u ll definatly enjoy ur stay. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 8:02am On Nov 18, 2016 |
chalsixtus: I was der yesterday tz still big ni Rili? Hope uve collected urs shaa? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:45am On Nov 18, 2016 |
kween6: I'm good dear, I just enjoy reading, lol.
Not yet. I'm going today I understand dear.
Try get it today.
D crowd must have reduced now. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:23am On Nov 18, 2016 |
chumaster:
not so, how was your night honnie Dont shaa honnie me....
My night was kul dear urs? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:11am On Nov 18, 2016 |
Kween6,How u dear? Bin a y!
Hop uve collected ur cert? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 7:04am On Nov 18, 2016 |
chumaster: Let me greet blueknight4real
How was your night bro?
Good morning other gracelanders  See ya life nowwww. Shey we don turn oda now smh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:45pm On Nov 17, 2016 |
y0rmee:

You don jump reach here??  me surprise ooo. Dottune dey try no b small.lolz na plane he even carry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:44pm On Nov 17, 2016 |
guruvicawelt: ma broda notin wey pass say stream 2 dey fit happen.. rara o.. deriz stream 2 and it was clearly stated in their fb page.. nysc just dey cut cut our slip. naija na really nightmare in day time.. the post really caught ma attention o cus many atimes i dey vex y i come from diz kian country.. sweetheart, no frustrate urself oooh. Dis moment too shall pass, so just try enjoy it. 1day 1day we go sha serve,na d day we never kno but serious THIS TOO SHALL PASS |