₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,397 members, 8,517,225 topics. Date: Thursday, 12 November 2026 at 03:45 AM

Toggle theme

Posimii's Posts

Nairaland Forum › Posimii's Profile › Posimii's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 32 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 4:20am On Dec 01, 2016
mlanreh:
Greetings from the Eastern coast
okey,my own na from d western coast
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 4:17am On Dec 01, 2016
carexy:
wow dis is serious o.... thanks for the info dear....I gats dey over boxed up den...but I tot they should b an ATM around their.
Yhmmm dere is a mobile ATM,dat is loaded 1s in a while. The issue is u ll av to always target wen is loaded and might miss ur food in d process nd even spend d short break u r given queue n it still okey if u finally get d money bfor those soldiers kom blow dere trumpet again nd DAT means break is over
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 4:06am On Dec 01, 2016
segunk1:
Kaiii! Posimii go don black weweeh with that sun.

Abeg wey justifiedcoyy ooh, na burundi him go serve, we no even see his Ogor not to talk of breaklight sef @chumaster make una find am ooh he must not lost oo grin
Yhmmm wat r u saying,me wey even dark bfor huh
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 3:11pm On Nov 30, 2016
aBbiie25:
Sup, hope you don tell Kapable75 wetin i talk?


Posimii baby, How far na
u u,u just forget me? deris God!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:44am On Nov 30, 2016
carexy:
abi o my dear.
am fine dear.
how camp stress/ funhuh??
on a serious note,I Neva experience d fun na d tasteless food? sweetheart hold enough money for mami I beg. abi na wen dem giv u break bfor u eat say mak u rest ur back soldiers don dey pursue u go back yhmmmm
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:40am On Nov 30, 2016
aydeluxe:
guy i be ajepako but ehn, i no just gbadun d parade tin, we go dey turn 90,180degrees, slow match , quick match......evry other thing mak sense
my broda u r not alone especially DAT one wey dem go say parade remove hair dress,remove hair dress. hair dress nko hair net nii cheesy[quote author=aydeluxe post=51504459]
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:34am On Nov 30, 2016
aydeluxe:
na under canopy we dey ere for lag ooo
Na stadium Ogun state dey use and we dey sit according to our platoons. d platoon I dey na 10 so na d extreme we dey. pple we dey middle self d sun dey knack dem wella talk more we. d sun fit roast maize ooo infact e fit mak person run gaga
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:28am On Nov 30, 2016
mlanreh:
See who we have here. Good evening mam
i dey loyal Sir.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:28am On Nov 30, 2016
mlanreh:
See who we have here. Good evening mam
i dey loyal Sir.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:26am On Nov 30, 2016
segunk1:
Uhmm hmm! Ngwanu my mind just dey come down small small, doh omalicha nwa, hope dey re not stressing you too much.
yhmmm no stress ke? that is impossible. infact if u kno d kind hot sun wey I dey now dey listen to lecture u go pity me abi na to slip for 11 wake up 2 dear smh,its well
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 9:19am On Nov 30, 2016
carexy:
Posimii so u left me in ocean 2 Nd went to ocean 1 na wa o I tot we are in this together. neway bae flex ur camp life jawe.... but stay away from soldiers wahala o.

I dey ur back January tins.
lolz,no b only ocean na sea. January go soon b next month now dear.... all tins work for good.
How u dey?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:51pm On Nov 29, 2016
segunk1:
Actually, wasn't mobilized with 16B so I surmoned courage to get a mansion in 17A, never the less I still never forget 16B as grass root. Really enjoying the updates, those who still find time to give updates even at their drills and busy schedules in camp... Hail thee kudos to y'all. Likes of awakeuche and guruvicawelt, them make me laff out loud sote people dey ask me guy what is wronging you?

@awakeuche pls more updates especially you and the soldier lady part.

@guruvicawelt the baggy frog jump guy.. Lmao always getting in trouble with soldiers. How far with your ukrainian babe?

@yormiee. Welcome back more updates bro.

@chumaster sef no com dey visible again.

Abeg make una help me find my sweetheart oo @posimii hope soldier never collect her for my hand sharr, she sef com enter Ghost mode.
Big ups to u guys for keeping it real. More updates please the lord is your muscle. Thanks.
Ahhaaahaaa,don't kno wat to say. Glo line doesn't connect at all in my hostel,it only go tru on parade ground and those soldiers yhmmmm,dare dem not else my level go change from phoneful to phoneless.
I missed u guys shaaa,seriously I really do.
I sha don buy airtel line so I go fit dey konet small for night.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:16pm On Nov 23, 2016
chalsixtus:
@ ogun state camp now ! yhenny posiimi howfa
. oga chumaster. y0rmme , justifiedcoyy joshuachuks I greet u all
I go enter tomorrow. Enjoy wella!

Hiii everybody in d building!
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 9:53pm On Nov 22, 2016
mlanreh:
Yes nw I sent you my digit but am yet to get a message or call.
Uhmmmmmm ema binu sir
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 8:39am On Nov 22, 2016
mlanreh:
Madam what are u doing here? shebi u got stream1 already
Ehnhen u dey pursue mii undecided
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 8:37am On Nov 22, 2016
justifiedcoyy:
na werey grin
Ahaaaaa, wa je pankere ooo
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 6:35am On Nov 22, 2016
kuchikau1:
...
April precisly.
Eeeeee Oga d senator! Is too early to start dishing out ur lieing talent abeg.
Cc justifiedcoyy
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 6:28am On Nov 22, 2016
kuchikau1:
... Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Hey the senator has kom again! This guy lieeee ehn.. .
NYSC › Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by Posimii(f): 6:26am On Nov 22, 2016
arcnomec:
So dis pple get mind throw me for ocean 2
Rili? U r here? Well, it for d best dear! Just smile tru.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 10:29pm On Nov 21, 2016
mightyleks:
Kwara
Congrats dear
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 6:50pm On Nov 21, 2016
ibiyehmea:
kindly add 09021447478 to join the whatsapp group Cc Chalsitxus
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 6:50pm On Nov 21, 2016
ibiyehmea:
kindly add 09021447478 to join the whatsapp group Cc Chalsitxus
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:34pm On Nov 21, 2016
aBbiie25:
yes dearie. Na so we see am o!
Rili,it's well dear. All go b for our good!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:33pm On Nov 21, 2016
chalsixtus:
na true love ni
howfa na any group or thread for us
?
Lolz.. yea dere is one WhatsApp group like dat but I Neva join. Make I help u get d num?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 2:31pm On Nov 21, 2016
[quote author=cruzydal post=51235237][/quote]Congrats!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 1:38pm On Nov 21, 2016
mlanreh:
Where z ur deployment y0rmee Sharliz Chiefojiji Monniyi Ibroh22 where are u guys posted to
me na ogun
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 1:35pm On Nov 21, 2016
aBbiie25:
Hmm.. What can i say. Lets just hope for the best dear. A new thread for stream 2 has been created sha, shall we move to our new house sad
Abiie I don't get? stream 11?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 1:33pm On Nov 21, 2016
JaymieCollins:
wow what a beautiful state to be..congrats dear
Tanks
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:53pm On Nov 21, 2016
JaymieCollins:
ur welcome dear I wish ya all the very Best.. WHR u posted?
Ogun state
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:51pm On Nov 21, 2016
chumaster:
posimii pls attend to your fellow; I am posted to Taraba
see love,u still follow me from Uniport kom Ogun ehn chalsixtus
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 12:47pm On Nov 21, 2016
Dotman2210:
Me sef no wan make you go far,you too like far place joo grin
lolz,wu knos? mayb na north my husband dey. I didn't type dat ooo
NYSC › Re: Call Up Letter Out. Where Are You Posted? by Posimii(f): 12:45pm On Nov 21, 2016
dbrown:
same Ogun state...
Congrats!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 32 pages)