Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,546 members, 7,801,525 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 04:30 PM

How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? - Crime (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? (11766 Views)

Please How Much Does An Average Low Key Lawyer Charge To Represent Me In A Case / Yahoo Boy Used His Girlfriend For Yahoo Plus Ritual - Facebook User Says / Yahoo Boy Eats Feces In Warri While Doing The New Yahoo Plus. Photos, Video (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by NihiIist(m): 8:04pm On Apr 05, 2021
hedonido:
Depends on what you're averaging.

All those ones for Island wey dey drive Cullinan/Wraith/Urus/G Brabus etc of N200m above (on one car alone o) how much you think say dem dey make? Some of these morrafuckers dey gross $3-$10m annually. Shebi na $40m in naked cash dem see with Hush and him squad when them bust them for Dubai. Shebi na $6m+ FBI see inside Woodberry btc wallet alone o. Choi. And their mate and some wey pass dem dey for that Island wey you see so

My eyes dey pepper me anytime I see the doings wey some of these boys dey put for ground. Ebenebe ebueee.

Some of them get money die o like bastard money. Go to island most especially lekki and see things. I think in the Yahoo biz, hacking seems to be the most lucrative. Those guys just make legit hustlers look stupid.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Duplexxx: 8:09pm On Apr 05, 2021
Yahoo expect dem
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Olachase(m): 8:29pm On Apr 05, 2021
Adekot:
bru please can I pm you
I don't know what u have to say buh u can pm on whatsapp 0.9.0.2.5.4.9.6.2.4.6

1 Like

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Mightyhaiz: 8:42pm On Apr 05, 2021
where that daamu nigga boy dey. na him area of specialisation be dis

3 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 5:29am On Apr 06, 2021
No forget say soap with other assorted items dey the ministry. Ah ah are aje....
NihiIist:


Some of them get money die o like bastard money. Go to island most especially lekki and see things. I think in the Yahoo biz, hacking seems to be the most lucrative. Those guys just make legit hustlers look stupid.

2 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Aloof: 8:16am On Apr 06, 2021
ekene101:
pm

Hwfr bro, check your mail.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:14am On Apr 06, 2021
Mastakija:
all the killings, kidnappings, raping robberies etc wey we dey hear
here and there nko
U no dey hear news
bro I say d rate reduce compare to say street no dey and boys no get where to hustle from,d crime rate go over high compare to wetin we dey experience.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:15am On Apr 06, 2021
femi4:
cc @efcc
why u no tag red cross,man o war,boys scout and boys brigade. even tag undertakers sef.

5 Likes 1 Share

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:16am On Apr 06, 2021
uthlaw:
boss abeg which site I fit bomb see better client!
fb still remain d best but try words with friends.

5 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:18am On Apr 06, 2021
Adekot:
bru please can I pm you
pm
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:23am On Apr 06, 2021
KingAzubuike:

This loader, I hear it alot. Weytin be their work sef?
Them dey load account with money depending on the clients credit score. I know of usa,Canada and lately philippines loaders. that job na cyprus boys dey mostly go learn am. zlatan sef na loader,person wey dem learn together for lag na my gee b4 zlatan blow.if u no hold like 2.5 to 3m,nobody go teach u loading.

9 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by uthlaw: 9:33am On Apr 06, 2021
ekene101:
fb still remain d best but try words with friends.
alright Boss....how I get in touch with you for solid format...my mail I used for nairaland no longer working!
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Stockquality: 1:05pm On Apr 06, 2021
Story,always learn to speak for yourself,I hear say,dem say, guy go sleep. To load money,what else do u need,like sy na rocket science. Odeh,I hate when fools like u spit out trash.
ekene101:
Them dey load account with money depending on the clients credit score. I know of usa,Canada and lately philippines loaders. that job na cyprus boys dey mostly go learn am. zlatan sef na loader,person wey dem learn together for lag na my gee b4 zlatan blow.if u no hold like 2.5 to 3m,nobody go teach u loading.

3 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by wisest10: 1:16pm On Apr 06, 2021
Stockquality:
Story,always learn to speak for yourself,I hear say,dem say, guy go sleep. To load money,what else do u need,like sy na rocket science. Odeh,I hate when fools like u spit out trash.
Ok let the fight begin
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Stockquality: 1:32pm On Apr 06, 2021
Fool always speak for yourself ok.
wisest10:

Ok let the fight begin
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by wisest10: 1:36pm On Apr 06, 2021
Stockquality:
Fool always speak for yourself ok.
Hahahahaha....u did not go to school today
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:59am On Apr 07, 2021
Stockquality:
Story,always learn to speak for yourself,I hear say,dem say, guy go sleep. To load money,what else do u need,like sy na rocket science. Odeh,I hate when fools like u spit out trash.
Just see as u talk like a confirm idiot that you are,guys wey dey buy glk and those cars above 6m where u think say the money dey come from ode,cash app bella shmurda use sing,wetin u think say dem dey use am do? fool..BOA((bank of america) and wells fargo wetin u think say dem dey use am do? goat
cc(credit card) wey boys dey collect client,shey na ur mama pos dem dey come use am? ode u think say I be small pikin for street,b4 I enter I don dey roll with guys wey dey do am far back 06. cow no dey disgrace ur lineage 4 wetin u no know. Sept last year,I know person wey confirm 65k dolls for cash app. if u no get sense shey u no dey hear bella shmurda cashapp song..oni cc load am,cash app,cash out. donkey where u see for my write-up say I hear say..u know how many people I don give to my gee for loading work,ozuor na uk work I dey do pass based on say na 1hour we dey use pass them so I go fit dey sleep for night,I still get us client but na new work,u think say na her money be my target,na loading abi make I show u btc I collect yesterday ewu..fhuk outta here jhor mugu.

nb: Those I asked to pm me should be patient,b4 evening I will drop my whatsapp number on my sig,I am making a detailed message on the step by step fmt I am using and it's working for me. the key note here is patience..will explain more in whatsapp.

9 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:16am On Apr 07, 2021
Stockquality:
Story,always learn to speak for yourself,I hear say,dem say, guy go sleep. To load money,what else do u need,like sy na rocket science. Odeh,I hate when fools like u spit out trash.
mugu see one of my loading wey cast, next time dey learn how to talk b4 u dey talk like fool wey grow up for village.mugu
The client credit score low and the loader nai cast d work because he go use tools wey he don already use for another person work take go load d account,d money go back after 3days as d client no fit withdraw from atm. Mumu shey I tell u say I be loader,even my guy wey dey load,if he won do am he dey carry system enter bedroom,he no dey do friendship reach that one.all these boys wey dey wear 50-50naira boxers wey dem write 50cent put wey go come dey mumu their family name online.

3 Likes

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 9:12pm On Apr 07, 2021
Those I asked to pm me should whatsapp me,my contact is on my profile.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 6:53am On Apr 08, 2021
Ppl like me wey get money,we no dey shout or talk. Ozwo,how much u get for your btc,e reach 4btc. Guy go sleep,I hate people like u.
ekene101:
mugu see one of my loading wey cast, next time dey learn how to talk b4 u dey talk like fool wey grow up for village.mugu
The client credit score low and the loader nai cast d work because he go use tools wey he don already use for another person work take go load d account,d money go back after 3days as d client no fit withdraw from atm. Mumu shey I tell u say I be loader,even my guy wey dey load,if he won do am he dey carry system enter bedroom,he no dey do friendship reach that one.all these boys wey dey wear 50-50naira boxers wey dem write 50cent put wey go come dey mumu their family name online.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by Surestory3: 7:11am On Apr 08, 2021
habsydiamond
this isn't true now, They can boast of the money anywhe, not that I'm proud of them, but if Nigeria do you... I rest my case first

1 Like

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 7:28am On Apr 08, 2021
2shaw:
Ppl like me wey get money,we no dey shout or talk. Ozwo,how much u get for your btc,e reach 4btc. Guy go sleep,I hate people like u.
fool,I no beg u to like me and I no beg u..if na 5k be my total money how e take business u,I am not the cause of the blood oath ur family swear with poverty or d endorsement deal u and suffer sign. what's my business with u,I talk to u or I come ur wretched one room come beg u to like me,u know me. guy fade na ur type dey kill their friends wey dey make am out of jealousy.. see as jealousy reeks over all ur post. mumu
If u no be ishan person e go remain small,na ishan people dey get this kind bad mind.ozuor person.
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 8:09am On Apr 08, 2021
Ogbeni go sleep. Empty barrels makes a whole lotta stupid noise.yoy no get shi shi. Ozwo,if men dey talk,sit down and shut the fuc k off. Audio money king.i swear u no get reach even half btc.
ekene101:
fool,I no beg u to like me and I no beg u..if na 5k be my total money how e take business u,I am not the cause of the blood oath ur family swear with poverty or d endorsement deal u and suffer sign. what's my business with u,I talk to u or I come ur wretched one room come beg u to like me,u know me. guy fade na ur type dey kill their friends wey dey make am out of jealousy.. see as jealousy reeks over all ur post. mumu
If u no be ishan person e go remain small,na ishan people dey get this kind bad mind.ozuor person.

1 Like

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:26am On Apr 08, 2021
2shaw:
Ogbeni go sleep. Empty barrels makes a whole lotta stupid noise.yoy no get shi shi. Ozwo,if men dey talk,sit down and shut the fuc k off. Audio money king.i swear u no get reach even half btc.
Richest man,I no claim say I too get o,but I never see your family name for Forbes list. Na ur type dey go tag efcc for guys for hood,by their characters online,we shall know them. Na people like u we wey pray to God never to jam for life. Mofo gtfoh mr cheapskate.
If u like use 20 monikers reply me,goat
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 8:33am On Apr 08, 2021
ekene101:
Richest man,I no claim say I too get o,but I never see your family name for Forbes list. Na ur type dey go tag efcc for guys for hood,by their characters online,we shall know them. Na people like u we wey pray to God never to jam for life. Mofo gtfoh mr cheapskate.
If u like use 20 monikers reply me,goat

1 Share

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:37am On Apr 08, 2021
[quote author=2shaw post=100597622][/quote]mugu,try harder next time..see who dey talk since..The lord is your strength..

1 Like

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 8:40am On Apr 08, 2021
ekene101:
mugu,try harder next time..see who dey talk since..The lord is your strength..

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:40am On Apr 08, 2021
[quote author=2shaw post=100597622][/quote] continue dey thief people pics online,fool..

Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by 2shaw: 8:42am On Apr 08, 2021
You are dull. Send me your acct nos pls.
Pls
ekene101:
continue dey thief people pics online,fool..
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:45am On Apr 08, 2021
2shaw:
You are dull. Send me your acct nos pls.
Pls
abeg where I go send am to?
Re: How Much Does An Average Yahoo Boy Make Per Year ??? by ekene101: 8:55am On Apr 08, 2021
2shaw:
You are dull. Send me your acct nos pls.
Pls
fool,I think say na ur pic u won even upload,na people pics u go dey thief online,u think say na illiterates full here,broke arse nigga..now I can see why all ur post on nl are filled with insults,no go hustle mumu, this one wey no fit power system for 24hours dey come insult people online. Cattle..where I go send d account details go idiot.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

RRS Nabs Five In-traffic Robbers In Lagos (Photo) / EFCC Returns N4.3m To Fraud Victim / Kidnapped 3 ABU Final Year Law Students Rescued By Police

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.