₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,433 members, 8,421,963 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 11:47 AM

Toggle theme

. - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceDating And Meet-up Zone. (822 Views)

1 Reply (Go Down)

. by heartbraker(op):
.
Re: . by EzegeNdiigbo: 1:45pm On Apr 11, 2021
My sista Continue searching ya will surely meet your missing rib's
Re: . by LeeSantos(m): 1:47pm On Apr 11, 2021
wonders never end....
wetin person no go see for NL.
is it that some of you dint know how to use the internet? or you don't go outside you room or you don't have friends who have friends?

Ogbeni carry your hunt go dating app. and stop disturbing normal girls that wants to read news jare
Re: . by Kriss216: 1:50pm On Apr 11, 2021
LeeSantos:
Ogbeni carry your hunt go dating app. and stop disturbing normal girls that wants to read news jare
Where you for see normal girls for Nairalandhuh
Re: . by LeeSantos(m): 1:54pm On Apr 11, 2021
Kriss216:
Where you for see normal girls for Nairalandhuh
I meant those ones wey no dey mistake forum for dating site. as them come read news dem normal be that. Na abnormal human go come news sites dey look for love
Re: . by Kriss216: 1:58pm On Apr 11, 2021
LeeSantos:
I meant those ones wey no dey mistake forum for dating site. as them come read news dem normal be that. Na abnormal human go come news sites dey look for love
We don't have normal girls here. The normal ones deactivated long time ago.
Re: . by LeeSantos(m): 2:03pm On Apr 11, 2021
Kriss216:
We don't have normal girls here. The normal ones deactivated long time ago.
u don't minit!!!. tell me something my brother! *handsfold* Na wah oh. is it not op like this one that posted rubbish that made them deactivate their account!. They thought evry guys was like this op.

I think Seun should look for a way to bring them back and stop this kind of op from disgracing manhood.
Re: . by tnerro1(m): 2:15pm On Apr 11, 2021
With the kind name u carry, u still Dey find babyboo huh?
Re: . by heartbraker(op): 2:20pm On Apr 11, 2021
LeeSantos:
wonders never end....
wetin person no go see for NL.
is it that some of you dint know how to use the internet? or you don't go outside you room or you don't have friends who have friends?

Ogbeni carry your hunt go dating app. and stop disturbing normal girls that wants to read news jare
Ogeni calm down now, why kon carry life for head like gala? Wat if i no get any of d above u mention nko? As ur body dey hot like dis u go need to go jump inside lagoon b4 dis hotness wey dey 4 ur body fit quench oo cus ordinary water no fit do ham.
Re: . by heartbraker(op): 2:22pm On Apr 11, 2021
tnerro1:
With the kind name u carry, u still Dey find babyboo huh?
Na so ma brother infact na microscope i carry for hand like dis oo.
Re: . by Nobody: 2:27pm On Apr 11, 2021
heartbraker:
Ogeni calm down now, why kon carry life for head like gala? Wat if i no get any of d above u mention nko? As ur body dey hot like dis u go need to go jump inside lagoon b4 dis hotness wey dey 4 ur body fit quench oo cus ordinary water no fit do ham.
lol
Re: . by LeeSantos(m): 2:37pm On Apr 11, 2021
heartbraker:
Ogeni calm down now, why kon carry life for head like gala? Wat if i no get any of d above u mention nko? As ur body dey hot like dis u go need to go jump inside lagoon b4 dis hotness wey dey 4 ur body fit quench oo cus ordinary water no fit do ham.
grin what is this one saying
Re: . by AsapTeddy(m): 2:50pm On Apr 11, 2021
so no more girls around your street, house. church or school?
Re: . by heartbraker(op): 2:53pm On Apr 11, 2021
LeeSantos:
grin what is this one saying
if u read my post very well and u av a Common sense even as little as d mustard seed u suppose know say am just trolling around but gosh! Common sense SCARCE more dan a THRILLION kg of cocaine dis days
Re: . by heartbraker(op): 2:55pm On Apr 11, 2021
AsapTeddy:
so no more girls around your street, house. church or school?
an introvert
Re: . by AsapTeddy(m): 3:03pm On Apr 11, 2021
heartbraker:
an introvert
Just practice.

Approaching real girls is better than meeting girls online. Kill your approach anxiety first by making lists of approaches and learning from rejection/mistakes. YOu will become better know the long run.
Re: . by CREATURE1ST:
. taking this up
Re: . by LeeSantos(m): 4:04pm On Apr 11, 2021
heartbraker:
if u read my post very well and u av a Common sense even as little as d mustard seed u suppose know say am just trolling around but gosh! Common sense SCARCE more dan a THRILLION kg of cocaine dis days
you are writing in the nonsense, in the rubbish, in the thing that somebori can not even comprehend.
Re: . by heartbraker(op): 4:09pm On Apr 11, 2021
LeeSantos:
you are writing in the nonsense, in the rubbish, in the thing that somebori can not even comprehend.
Dats is because u have low IQ and no sense of humour plus u are a bush boy
Re: . by LeeSantos(m): 4:10pm On Apr 11, 2021
heartbraker:
Dats because low IQ and no sense of humour plus u are bush boy
what is this one saying
Re: . by heartbraker(op): 4:14pm On Apr 11, 2021
AsapTeddy:
Just practice.

Approaching real girls is better than meeting girls online. Kill your approach anxiety first by making lists of approaches and learning from rejection/mistakes. YOu will become better know the long run.
lol i just wan troll dos girls i no mean ham
1 Reply

Meet Regina Daniels’ Ex-baby Boo, Somadina Adinma (photosFreeman Obg Owoboy Sleeps On Money: Needs A Baby Mama, Will Pay Her N5 Million"I Asked Him Out And He Said Yes" Pretty Lady Shares Photo Of Her Boo On Twitter234

True Love Is All That Matters.Hello! I Wanna Meet Friends.how to use this side