₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,020 members, 8,515,046 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 11:01 PM

Toggle theme

How Many Room You Go Get For Heaven? - Christianity Etc - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › How Many Room You Go Get For Heaven? (227 Views)

1 Reply (Go Down)

How Many Room You Go Get For Heaven? by StreetChurch(op): 4:14am On Apr 17, 2021
We enter streets again on this episode of strictly street.
Wetin Una think, how many room you go get for heaven?

#streetchurch
#strictlystreet


https://www.youtube.com/watch?v=e99NUoS90nc
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Kobojunkiee: 4:59am On Apr 17, 2021
StreetChurch:
We enter streets again on this episode of strictly street.
Wetin Una think, how many room you go get for heaven?

#streetchurch
#strictlystreet
You for first ask whether Heaven dey for their zipcode. undecided
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by falcon01: 5:01am On Apr 17, 2021
if una reason heaven and hell matter, e dey funny how, dem go dey tell us something like say we be small pikin dem? una better stop this nonsense oo.
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Rayshon44: 8:34am On Apr 17, 2021
Which of the heavens are you talking about exactly, even when the Bible said the kingdom is within you that no one can even show it to you . I still find it difficult to believe some people expect to be flying in space when one silly rapture happens. The universe is with you and that’s the kingdom
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Dtruthspeaker: 9:21am On Apr 17, 2021
StreetChurch:
We enter streets again on this episode of strictly street.
Wetin Una think, how many room you go get
for heaven
None! Man is made for this Duplex called world!

Upstairs Heaven!
Downstairs earth!

You can go up and down as many times as you like!
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by jesusjnr2020(m):
E go shock you say some of those you expect to get mansion for heaven, na dem go dey homeless for there, because the treasure wey dem suppose lay up for heaven, dem don use am build many mansions for Earth. Matthew 6:19-30, Luke 12:33.

Although sha, dem no go bother at all because e better to dey homeless for heaven that to get mansion for hell. So dem no go even think am twice, because hell is not an option.

God bless.
1 Reply

How Prepared For Heaven Are You? • Can Good Works Qualify One For Heaven? • Qualification For Heaven • 2 • 3 • 4

Finally Prophet Odumeje Forgives Ada Jesus, Gives Her N1 Million (watch Video) • Pastor Adeboye Looses Son. • Open Heavens Daily Devotional 08/05/2021